Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,798 members, 7,817,305 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:54 AM |
Nairaland Forum / Kay25's Profile / Kay25's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 125 pages)
Foreign Affairs / Re: "He Is Better For Us, has More Experience" - Putin Picks Biden Ahead Of Trump by Kay25(m): 10:43pm On Feb 15 |
Werey Putin sha wants to go to war with US... |
Politics / Re: FG, States Are Considering The Creation Of State Police by Kay25(m): 9:38pm On Feb 15 |
We no never ripe for this state policing ooo una go dey give thugs uniforms to wear |
Politics / Re: Peter Obi Gives Account Of Presidential Campaign Funding by Kay25(m): 8:46pm On Feb 15 |
successmatters:He cant reveal anything just go play as usual na pikin talk be all dis one |
Politics / Re: FG And 36 State Governors Agree To Create State Police To Combat Insecurity by Kay25(m): 8:39pm On Feb 15 |
MADIFF:Talk say u won dey road dey collect ur shares |
Politics / Re: IMF Confirms Return Of Petrol Subsidy Under Tinubu - Daily Trust by Kay25(m): 11:59am On Feb 14 |
Who dey believe dis imf... shameless folks |
Politics / Re: What Did You Do With Your Increased Allocations? FG Asks PDP Govs by Kay25(m): 7:11am On Feb 14 |
ivolt:I think it's childish for u to say FG should investigate a state budget abi u dont understand separation of power ni |
Politics / Re: Wigwe: Governors Mourn Ex-access Bank CEO by Kay25(m): 10:30pm On Feb 13 |
Enddy50ty:See u dem say something na corporation u think it runs around him only |
Politics / Re: Peter Obi Pays Condolence Visits To Families Of Herbert Wigwe And Ogunbajo by Kay25(m): 10:26pm On Feb 13 |
Shikini:U for replace the portrait of bat with obi's own for ur work place na .. 1 Like |
Business / Re: Access Holdings Names Bolaji Agbede As Acting CEO by Kay25(m): 8:33am On Feb 13 |
Impecca:If u get better CV pass her u no go dey here dey comment na u dem supposed pick olodo oshi 3 Likes |
Travel / Re: Trending Video Of Ivorian Super Highways (Photos) by Kay25(m): 9:53pm On Feb 12 |
God1000:What's the population of ivory coast?can u successfully lead 10 people as u are not to talk of different ethnic group coming together u seems not to understand how complex dis nation is |
Politics / Re: Dangote, Dapo Abiodun, Aigboje Aig-Imokhuede Visit Late Herbert Wigweâs Parents by Kay25(m): 9:43pm On Feb 12 |
Dis life go humble u sha ni |
Food / Re: How Much Is This Loaf Of Bread In Your Area? (pix) by Kay25(m): 7:57pm On Feb 12 |
Melagros: 1200 and even if beans no scarce to cook am self na issue 1 Like |
Business / Re: Picture Of Wigwe Hosting Dangote And Otedola In His Lagos Mansion 2 Weeks Ago by Kay25(m): 7:56pm On Feb 12 |
delzbaba:Which of them cos one they teach how to be a terrorist 1 Like |
Travel / Re: 2 Dead As Private Jet Carrying 5 Lands On Florida Interstate by Kay25(m): 8:09pm On Feb 11 |
Malroux:Gutter talk na tinubu dey rule for US? |
Sports / Re: What Football Match Gave You The Highest Tension? by Kay25(m): 8:07pm On Feb 11 |
Afcon final 2000 Nigeria vs Cameron |
Politics / Re: Budget, Agriculture Ministers Fault Subsidy Removal, Floating Of Naira by Kay25(m): 9:24pm On Feb 09 |
[quote author=christejames post=128370066]They should resign if they don't want to join our Tinubu in teaching Peter Obi and his supporters a bitter lesson [/quot Even if dem no teach una lesson obi and supporters are losers |
Business / Re: Can't Send Dollars To Nigeria Any More by Kay25(m): 9:21pm On Feb 09 |
BitterTruth01:I pain u |
Politics / Re: Tinubu Signs Electricity Amendment Bill Into Law by Kay25(m): 9:21pm On Feb 09 |
ShobayoEmma: |
Politics / Re: Adamawa: Fintiri Bans Transport Of Construction Materials To Cameroon by Kay25(m): 8:41pm On Feb 09 |
ccollins:More money to the government but ur governors are silent doing nothing with it |
Business / Re: Can't Send Dollars To Nigeria Any More by Kay25(m): 1:09pm On Feb 09 |
BitterTruth01:Stick to ur agbero economics wey u sabi from ariara market 1 Like |
Politics / Re: Tinubu Orders Mandatory Recitation Of National Pledge At Official Engagements by Kay25(m): 9:32am On Feb 09 |
Arobaga: |
Business / Re: AFCON: Osondu Nwoye Dies Of Heart Attack In Ivory Coast by Kay25(m): 10:16pm On Feb 08 |
Na dem feel like dieing.. person wey dey hungry go dey follow una shout abi na only when bellefu person dey shout on top cup wey no go reach ur house |
Sports / Re: South Africa Mocks Nigeria As 'Generator Republic' In New Nationwide Ad (Video) by Kay25(m): 8:10pm On Feb 08 |
Shiorr an average man can still fuel generator in yhis country take it to South Africa let them not have light in one month sure they would loot their whole national Treasury.... |
Crime / Re: Baby Factory Busted In Anambra, Five Pregnant Girls Rescued by Kay25(m): 9:58am On Feb 08 |
The best state... the dubai of Nigeria onced ruled by emperor obi who transformed it how come |
Crime / Re: Their Bullets Couldnât Penetrate My Body - Oba Adebayo Fatoba On How He Escaped by Kay25(m): 9:55am On Feb 08 |
PoliteActivist:Hahaha đ¤Łđ¤Ł u live in abroad right or ur parents are well educated that u are disconnected from ur root..no no u need to know stuffs u need to be immersed in the deep part of the world u need to deep i hate to say dont learn this things when it goes dark |
Sports / Re: Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024 by Kay25(m): 9:13pm On Feb 07 |
nairalanda1:Don't eat it its smelling already thrash it 2 Likes 1 Share |
Crime / Re: Their Bullets Couldnât Penetrate My Body - Oba Adebayo Fatoba On How He Escaped by Kay25(m): 7:37pm On Feb 07 |
PoliteActivist:U see now u still have an iota of it not being real..one rwas why it's not explainable is usually the forces behind it |
Crime / Re: Their Bullets Couldnât Penetrate My Body - Oba Adebayo Fatoba On How He Escaped by Kay25(m): 3:58pm On Feb 07 |
GreaterFuture:Eehhh sharing wont convince too many weak minds here..till they see it they wont believe |
Sports / Re: Todayâs Nigeria Vs SA Match Is Like The Final For Me, My Heart Is Not At Rest by Kay25(m): 3:53pm On Feb 07 |
So when the bafana bafana boys become so good that they are scary ...years ago dem be team wey we go beat and go eat at ease |
Crime / Re: Amotekun Intercepts Trucks With Weapons, Charms In Ondo by Kay25(m): 10:40am On Feb 07 |
Arobaga:are u that doll or what..well u can be a bright student and be making dis kind of comment although i know ur hatred is why u are spilling rubbish 1 Like |
Crime / Re: Their Bullets Couldnât Penetrate My Body - Oba Adebayo Fatoba On How He Escaped by Kay25(m): 10:41pm On Feb 06 |
Too many babyish comments..so u think there are no charms that stops bullets get the Bleep up thanks for Jesus dem supposed don use all of u wey no believe do agunje 1 Like 1 Share |
Politics / Re: No More nacking from Our Husbands Because Of Heat - Port Harcourt Women Protest by Kay25(m): 6:35pm On Feb 06 |
We no dey serious for this country of all things wey dey worry us na dis dem take as priority no wonder our government no rate us |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 125 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |