Kennethromanus's Posts
Nairaland Forum › Kennethromanus's Profile › Kennethromanus's Posts
1 2 (of 2 pages)
A great man of GOD.. Can't forget when he came 2 jos plateau state.. |
Never knew life is so cruel.. nawa o..rest on DJ silver..till we meet again.. |
The person wey d gods want to kill..e go first make dat person mad.. The day wey monkey go die,.. all d branches go dey slippery.. pikin wey him mama dey sell daddawa(local maggi),.. Na him dey know fly wey get one eye.. forget about wetin dem write for motor body enter motor,..my brother even ambulance?.. |
back then we call it tenteni...hahaha old school things... |
wetin consign una with his money?..
Dog and his money,..if him like make him smoke cigarette with d money.. |
wetin consign una with him money?..
Dog and him money,..if him like make him smoke cigarette.. |
nawa o...May their soul rest in peace with the Lord..Amen.. |
xcolanto:so young man,u hv forgot the attack been done at Dogo na hauwa plateau state jos south before APC came into power.. |
Don't worry,..we will set a committee that will look into this matter.. |
I don't even know which one is better..wahala dey o..l am outside receiving a very good fresh air.. |
Merry christmax 2 my fellow nairalanders..Eat N Drink responsible pls. |
Wish them a quick recovery and may the LORD continue to guide and see us through in our endeavours...AMEN. |
Zika virus in nigeria since 1954,.nawao 2 tell u say small disease no dey kill african man.. |
Hw does dat change d difficulty pple r going through ryt nw in nigeria...him own better o. |
Just came back 4rm an early morning training and looking very tired,that was why. Have mercy on me o...#praying# |
Arsenal will try and win the match cos the know wat is like lifting a trophy now..liecester city will surely drop down 4rm dat top..Gunners till d sky freeze.. |
jst remembered few.. With ur strong poo like army boot.. With ur tum tum belle like alleluya band.. With ur water water shit like ghana perper soup..''sorry pls if u ar a ghanian''.. U mess akpo carry bucket dey shout halleluya.. U no tall,.u no short,..u b like mai gworo slipass.. The tallest man 4 ur village climb razor,..come down with parashute.. U mess 4 river niger all d fish start national anterm.. |
am not a plateau guy..but i think dis gov jang is bn classified as 1 of d best gov whc i thnk is true..i live very close 2 dey dee hospital at bukuru express nd is a world class hospital indeed..infact dis gov has done great work 2 d plateau citizens..#haters shld bow there head in shame# |
Toh....may his soul rest in perfect peace with d lord o... |
wetn dey tire me nw b say na 4 d same brazil dem go play world cup..if referees go dey carry knife dey cm pitch nd d fans taken laws in2 der hands by beheading d referee,..u knw say trouble don wear cap b dat na..so my fellow nigerians traveling 2 brazil 4 d world cup u hv 2 b xtra carefull wit dis brazilian thugz o....omo sai gobe.. |
kponke denge: So wat will appen 2 d killers?The police will roast his as.s and throw him d lion's den man..and u knw d rest.. |
@c++Crazy...na pile dey worry u..go 4 medical checkup. |
ezinne |
so swansea are nw entitle 2 b in d europa league nxt season 4 winnin d carlin cup final.. **Jst Sippin my alamo** |
Mma mma nu o..pls u ar cordially invited 2 d wearing cloth ceremony(IWA AKWA) of mr kenneth nwamadu..which will take place on d 4th of jan at ekekpa market..aminyinta ihette uboma LGA imo state...refreashment will take place at nwamadu's compound at amaogu close 2 umunogho obowu.. GOD bless u as u come..chineke gozie igbo niile..amen.. |
Her tym has come nd diaz nthng we cn do abt it...my condolence though.. **sleepin thngz on my mind** |
evryday storey buildings colapsing here n there..na wa o..GOD help us o.. |
though death is lyk a cloth evrybody must 1day wear n diaz nthng we cn do abt it..saw hm mst tym in nigeria movies ..luv u dear..may u find peace.. |
;Dwetn d benue govmnt dey do abt dis issue na?.dis ar animals wey dey der thng 4 jungle,.u go crry dem cm..haba.if na meat b dia prblm!.na 2 crry 1 of dis benue govmnt truck/tiper enta borno go fetch dis dead bokoharam boys wey jtf just dey waste 4 dat place.nawa o.. . ;Dwetn d benue govmnt dey do abt dis issue na?.dis ar animals wey dey der thng 4 jungle,.u go crry dem cm..haba.if na meat b dia prblm!.na 2 crry 1 of dis benue govmnt truck/tiper enta borno go fetch dis dead bokoharam boys wey jtf just dey waste 4 dat place.nawa o.. . |
No b boko haram do dis 1...na boko dole do am.. ![]() |
My fellow nairalanders!!...my own na eye o...wit dis thng wey dey happn 4 dis country,..boko rams prblm,ethnic crises,blood sheding evrywer,..dis tym na 5000 naira note.. wey b say boys are not smilin.. me undastand say any country wey d gods go cause,..e go first make dem mad.. Make GOD c us through.. |
1 2 (of 2 pages)
