Kennethromanus's Posts
Nairaland Forum › Kennethromanus's Profile › Kennethromanus's Posts
1 2 (of 2 pages)
nawa 4 dis boko rams o... |
Amennnnnnnn............. |
chaiii...nawa 4 NLders o...una don 4get abt 404 and pork meat.... ;Dchaiii...nawa 4 NLders o...una don 4get abt 404 and pork meat.... |
Just passing by... |
y ar u guyz attacking d man nw?dat is his own way nw haba..bt dis casket boy nawa 4 u o... But sha we will tell gej 2 form a commity 2 luk in2 ur issue!..just b pecient abeg.. |
Wat is d prblm wit dis boko rams..ar dey nt tired of dis shit dey ar doin? |
if d gods go kill u dem go first make u mad,..so me fill say hm don dey nackout.. |
what are dey doin?...dey are bombing their land..na 2day? |
nna nawa o..dis parents need not 2 live am tellin u..na 2 jst distance dem 4rm by hangin dem.. wallahi |
Nawa 4 dis northerners,..y ar dey in a hurry nw?..haba!..prezedency go enta der hand by 2035,..so dey should not panic!..i dey der back. |
Na wa 4 sm ppl here o..we dey real arsenal fan knw diz guyz vry well.podolsky(newly signed)..metersaker nd sagna(defenders)..na whc 1 cm b fake players again..arsenal 4 real..u guyz made me proud 4 cmin 2 my country.. One luv.. |
Proverbs 19:14..bros d bst advice is dat u allow GOD 2 wrk dis out 4 u..cos most of 2days relatnship is doin more harm dan gud;in 2days relatnship u fyn out dat u luv d opposite sex bt 2 dem,dey ar jst doin u a favour cos of ur resourses .bt i wsh u d ryt partner. |
Since lastwk frday here in bukuru area of jos.. d lyt has bn epileptic.. Though derz no dffrnce evn wen dey ar on stricke nd nt. |
why dis kidnappin stuff?..dis is gettin out of hand o..pls d gov shld sit n observe dis act crfully n no wat nxt 2 do abt dis issue..abi na d new course wey dey our universties dis tym..GOD help 9ja. |
Lol..nawa o.. If 18 of dem fail d test,,.na hw many still remain nw?...sha dat 1 no b prblm cos we hv vry young talented boyz out der.na make d agents go out der n huzzle 4 dem..datz my flying eaglet..lol |
Hahahaha!.....chaly boy u dey ova do thngz o...na wa o.. |
Infct my ppl dey thng taya me o..sm of my xtian brodas fit collect money do dat racket..is 2 bad,chldrn 4 dat mata o..we hv 2 b security 4 ourslf nt waitin 4 d so clld security men..letz nt because of d fastin relax o...we hv 2 b vry crfull abeg..GOD bless 9ja.. |
Nawa o..my own b say if na 1 or some of d teachers collabo wit d arm robbers dat 1 na der concern.bt if na d govmnt conive wit dis guyz 2 steal dis poor teachers salary.i tell u,..stricke level activated.. |
dem say pikin wey him mama dey sell daddawa(one smelly locally made maggi)na him dey knw fly wey get 1 eye. |
na wen wall divide 2..na him lizard dey enter. Na 4rm mess dem dey take no poo wey go sweet. Leg wey dey waka,.eye wey dey waka dey c am. Foul wey get strong dey end up 4 grandmama pot of soup. water and basket no b mate. |
nawa o...ghana dat is not up to 2 or 3 states in nigeria dey even make mouth...sha i no blame dem..dem say if wall no tear into 2,..lizard no go enter. |
i thnk datz a gud signin...bt hw am i sure dat van persie is gonna b an arsenal player nxt sesson?cos d conbination of podolski,v persie n giroud up frnt wll b disastrous...Wish dem luck,..arsenal tll i die. |
@maleeq nawa 4 u o...abi u wnt make person die 4 u here. @maleeq nawa 4 u o...abi u wnt make person die 4 u here. |
haba boko RAMS!..wetin b una own nw. U guyz no say e no 2 eazy 4 una 4 jtwn...abi una need anoda represal attack.nawa o... |
1 2 (of 2 pages)
@maleeq nawa 4 u o...abi u wnt make person die 4 u here.