Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 11:09am On Feb 23, 2008 |
opokonwa: You be woman with (m) for your name?  Abi you be Elton John?  help mi ask bobby o abi im na she-male? 
wetin I no go see for Koboland?  ehn ehn, no b koboland, na penny land or even cent land, keep posting and running away for u shall live to post anoda day! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 11:06am On Feb 23, 2008 |
pgm: maybe "m" is for "mrs."  pgm d craziest, i been think say the 'm' na mungo park o!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 11:04am On Feb 23, 2008 |
bobbyan: @Skeelo I am a woman but i love love love this tread most and i like every body in the house. bobbyan , y u run go comot d m from ur profile ? who u dey deceive ? if u like make u b bobby charlton, bobby brown or bobbylicious, dat na ur consignment - e no concern we! but thanx for loving the thread- e no go die yet  |
Education › Re: Cultists Are Threatening Me In My School by kenosky: 10:43am On Feb 23, 2008 |
at the level of depravity pervading our polity- open advertising of secret societies and guns ? o! what levels av we sunk to? Neo, Ayotee, dedami (even if u turned around and said ur gun post wuz a joke! ) and all dem peeps who av come out of the closet, i av one question @wat makes y'all think or feel that cultism is the way forward? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:19am On Feb 22, 2008 |
skeelo:
 kenosym u dey fear say people go runleave u after the 100 page mark, no worry nothing dey happen [size=22pt]enjoy[/size] WORD! EVEN IF NA ONLY WE TWO, WE GO DEY POST DEY GO!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:12am On Feb 22, 2008 |
aniffy, u neva give mi link to dat ur blog of recent o! wetin happen na?
abi u don retire? abeg, just perspire small and refire cos u might not know, but many peeps, u inspire! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:05am On Feb 22, 2008 |
[size=13pt]if u challenge mi 2 pg 200- express it in trems of £. Wetin b my stake if i take am to 200?[/size] |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 8:57am On Feb 22, 2008 |
Kenosym: Men I'm beginning to think about it, where this marathon race will take us to.
I know some people are just keeping up so that we should just reach 100 page mark.
And then they will hang their boot and go home singing hallelujah, that they've achieved it.
You guys want to tell me that all this your effort is to make me miss this wonderful thread, people, craze, spiro, controversies,
Men you guys gotta rethink oooh.
Its like I will join bobby to advocate dragging the page to 1, so that we can be here thy kingdom come, cause I can't afford to miss all this craze 
I'm already feeling like I'm crying, missing you all 
All this weather report from middlesbrough, match commmentary and predictions, Yabbing, men you guys gotta be kidding cause I'm challenging kenosky to 200 page fit, but I fear if ,
At least, with one page per day, we may be there by May ending. 
So kenosky what do you say? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ? ?  
But I have to be frank with you, I'm afraid I might not follow. u'll neva work alone! If dem like make dem stop for 100, we go drag am till we drop  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fan Thread: For Gunners Only (Old) by kenosky: 7:16pm On Feb 21, 2008 |
[size=13pt]I'm a gunner but i gat £20 on Milan that Arsenal wont be smiling come 4th March. Lets face the truth, i guess d league is enough consolation for us this season (Manchester United dey pursue o, 5 points is nothing)[/size] |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 7:05pm On Feb 21, 2008 |
can u dig ittttttttttttttt   ? my last post of d day and i dragged it to 98! phew! na im b say i can now go home and sleep o i no dey again and make una no fear again, cos now no one will cos i am so  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 7:03pm On Feb 21, 2008 |
[size=14pt]chineke meeeeeeeeeee! u mean say dis thing neva enter 98 still. I give up, someone else has to do it![/size] |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 7:01pm On Feb 21, 2008 |
bye bye oooooooooo |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:59pm On Feb 21, 2008 |
skeelo: abeg shey una go help me beg this man make e take am easy, u well so, i don't think so, please help me before he turns  anyhow, e be like say na house remain to go, # kwena, opks, pgm, kenosym, tommyex, bobbyluicious, runzaway make una finish the work as usual takia## na wen we reach house, i go give u ur melecine! yeye boi  |
Romance › Re: Virginity : How Important Before Marriage by kenosky: 6:56pm On Feb 21, 2008 |
hanen: IF I HAD JUST A 100 BUCKS FOR EVERY VIRGINITY THREAD EVER BROUGHT UP ON THIS NAIRALAND SEF, pally, think of something else! this topic don fade- its overflogged! shuoooooooooo u no dey check b4 u post topic?  |
Romance › Re: What Name Did U Save Your Boy/girlfriend's Name As On Your Phone? by kenosky: 6:54pm On Feb 21, 2008 |
Pauloma: I saved my first girlfriend with My Cousin,My second with My Sister,My third with My Teacher and my fourth with My Lawyer and cannot remember the name I gave my last girlfriend  oleeeeeeeeeeee! u neva save anyone with MY GRANDMA  |
Education › Re: Cultists Are Threatening Me In My School by kenosky: 6:40pm On Feb 21, 2008 |
sley4life: @poster, Go to church and pray to God. Do not call Neoblack because he is a tout. Als report anyone u know to the Police they will be able to help u even though our police are corrupt they can still render there help.
@Neoblack: You are a bastard. You belong and u want the poster to call u. You will die in hell if u don't change your attitud and turn your life to God. I called Neo Black and found he belongs to dreadful group. I wish u will be jailed forever. You slowpoke. hmmm, abeg no name kallin. Neoblack cant be in Manchester witha 0703! Has it occured to you? @Poster, disregard Neo and inform school security- the police may also be of help. Above all, stay urself, u can make it without dem fellas o jare |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:34pm On Feb 21, 2008 |
somebody please tell mi we r on page 98 na! pls, b4 i and somebody (not mi) starts to  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:31pm On Feb 21, 2008 |
if this thing no enter pg 98 now now, i go and if i all of una must to cos na wetin i want i go get  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:25pm On Feb 21, 2008 |
skeelo:
 bobbyan, abeg no vex, na man u b abi na woman, if u b man, abeg change that name, which one u dey, bobbbylicious or bob manuel for film abi na bobby brown i second ya motion (even if na the only ting we agree on). How ur name go be Bobby? u know d implication? dat na serious safety hazard o! 
if u b woman, wel, , we will , yan latter woman lapa squared! u with pgm, i no sabi who like woman pass self? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:23pm On Feb 21, 2008 |
skeelo, u no go go house shey? e b like say u wan  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:18pm On Feb 21, 2008 |
skeelo:
 Once u hear or see yur name, answer present from anywhere you're, u hear me baaaaaaaaaa [size=24pt]KENOSKY KWENA OPOKS PGM RUNSAWAY KENOSYM TOMMYEX BOBBYAN[/size] u dey kall bobbyban? e b like say u don join the guy wey talk say im no want make a certain thread reach pg 2 (u self just wake up? )
MAKE SURE THIS TREND GETS TO THE PAGE OF THE CENTURIONSSSSSSSSSSSSSSSS WORD!!! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:16pm On Feb 21, 2008 |
skeelo:
 I no say reason dey why u dey beef Arsenal, God go surprise u, You kuku no well at all, abeg UP ARSENAL
 |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:15pm On Feb 21, 2008 |
my great peeps of 'which way NLNG?' i say have a good nyte rest! . For kenosym and pgm wey dey post for dead of the night! hmmmm, i no sabi wetin to yarn but i expect u guys to take it to 98 by 2mrw! skeelo, parting shot, if i catch u, i go maga u o |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:10pm On Feb 21, 2008 |
tommyex: I jus weak 4 d babe oo,she fit be mech engineer sha, I beg let me know about all d coy wey u dey change like clothes oo,i may wana try some. abeg, help mi ask her o!
Arsenal played well yest bt dint win,There is even more hope SAN SIRO is d final bstop 4 milan.I don yarn 4 arsenal thread jare,una fit go der 4 more info,  u say san siro b the end of milan? u dey awake so? i no get anything to yarn , make my £50 speak for mi 
Ken I am so sure u read all night,easy oo.You wan carry 1st again abi? read ke? i no dey read b4 na i v neva been a book person, i just dey lucky! 
PGM n RUNS notin do una,hope 2 see more of you to ere,i mean your spice wetin u dey try propose my guy? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:07pm On Feb 21, 2008 |
skeelo:
 kenosky, no b small thing. may the Lood Gord help u achieve your aim, because u wan make the trend reach page 100 sharp, sharp, u begin post both usel, and aim, God go deliver u, with that your belle wey be like,  anyhow my people, we better start thinkg of how we are going to celebrate our 100 page anniversary enough sayoooooo, sepeeeeeeeeeeeee n irawoooooooooo takia who no well no well! u wan make ARSENAL win make i lose my £20! c ur big belle, bad mouth like u, make i catch u first. |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:57pm On Feb 21, 2008 |
pgm: [size=28pt]up Barça!!!!!!!!!!!!!!!![/size] i hope dis will make adriannic come back though celtic at least a draw (if dem no win) sha  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:55pm On Feb 21, 2008 |
pgm: if calling u a guy will make u post your picture then i have no choice but to call u a macho man. I double-dare you to react and post your picture  woman lapa how wuz work 2day o jare?  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 5:54pm On Feb 21, 2008 |
bobbyan: Haaa i don't want this thread to go to page two so let me bring it up sharp sharp u well so? abeg , na who u be?  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:15am On Feb 21, 2008 |
c u all later! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:14am On Feb 21, 2008 |
runsaway: How many times do i have to tell u [size=14pt] i am a chick[/size] >. i go vex post my picture o. 'He who posts and runs away lives to post another day' is just an adage ke! ok, SHE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POSTS ANOTHER DAY! r u happy now? 
no mind my running away acts jare, na work cause am. I am on my second job this year and i have another offer but i have to do a lot of thinking- do some reassessment and strategic realignment. i will also try to have more fun so expect to c more posting from me. 9t y'all sha, reassessment and realignment! no tell mi say u be mechanic o  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:04am On Feb 21, 2008 |
pg 97, wao! i love dis. One day one page, very soon, e go pass 100, then come surpass am!!!! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:23am On Feb 20, 2008 |
skeelo, i hope u wont be laffing out of the oda syde of ur mouth when AC Milan mauls ur boys!! |