Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:19am On Feb 20, 2008 |
Wetin go be Wenger boys their fate today? What fate lieth awake in the path of the Reds today? Will Barca come out heads held high today? Well at the end of the day, we shall know where some of them stand!make i go class b4 opoks come accuse mi of laying about!!!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:16am On Feb 20, 2008 |
Liverpool 2 Inter o Olympiakos 0 Chelsea 0 Roma 2 Madrid 1 Schalke 1 Porto 0 |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:13am On Feb 20, 2008 |
SOMETHING TELLS MI WE R HITTING 97 TODAY. CAN ANYONE PROVE ME WRONG?  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:11am On Feb 20, 2008 |
opokonwa: from tommyex
Ol boy! If you wan celebrate yourself, carry go! If not, quit whinning!  celebrate kini? run go siddon for romance section na- searching for love part 3!
from pgm
Abeg where d plane crash land? For your village or inside your heart??  Don't tell me say one babe carry you do Ogbono soup  WORD!
@Kenosky & Skeelo Which ones na??
Na early morning . . . Una don smoke?
Did you start with one pack of cigarette, then proceed with a van of cigar then top it wth a trailer load of igbo? 
Abi una never hear the song: I want to take kaya now! I want to take kaya now!! I want to take kaya now!!! For the day is dawn!!!!!!!!!!!!!!!  OPOKS, I DEY SUSPEKT U O, U SURE SAY U NO DEY SMOKE IGBO FOR OFIS?
@Kenosym Longer throat! Anything wey go take you comot this country make you disvirgin your VISA na im you want eh?! Don't be in a hurry! The next NLNG train which is bound for Iraq for training go soon land! NA IRAQ U HEAR? D NEXT ONE DEY GO AFGHANISTAN O 
@runsaway True you! When next you go post? Page 115?? 
You no show for Lagos again for the Glo party even though I booked a reservation for you? Anyway, I should have known; runsaway! GBAM! HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY!
@all the non-posters Una dey wait for fight b/f una go begin sit for judggement?  Nobody go give una fight this time!  NA DEM GO TIRE! DIS TIME AROUND MAKE DEM FIGHT MAKE WE LOOK |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:03am On Feb 20, 2008 |
aniffy4eva: I did it! I did it! I pushed to page 96!!!
yabadabbadoooooo!!!  kai , aniffy, i dey , just two more posts and i would av pushed it to 96 sha, u be my man and i'm glad we pushed it to the next level.  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:00am On Feb 20, 2008 |
runsaway: Hi everyone. Happy new year. Just decided to check the thread only to discover that u guys are still at it. Nice. I guess i will try to drop in more often. Cheers HE WHO POSTS AND RUNS AWAY LIVES TO POST ANOTHER DAY! GBAM I SAID IT B4, WE'LL BE WAITING |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:47pm On Feb 19, 2008 |
abeg, i don go. All these questions go get answer in a shortwhile |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:46pm On Feb 19, 2008 |
arsenal vs milan- which side will it tilt? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:46pm On Feb 19, 2008 |
Man U vs Lyon- dem fit repeat wetin dem do arsenal? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:45pm On Feb 19, 2008 |
inter vs liverpool; any hope for Rafa? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:45pm On Feb 19, 2008 |
chelsea vs olympiakos, who dey win? |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:44pm On Feb 19, 2008 |
just 5 more pages to go!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:40pm On Feb 19, 2008 |
my people, i wan try c weda i go drag this page enter 96 today but not with krazie pgm stylee o  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:27pm On Feb 19, 2008 |
aniffy4eva: @ Opoks!
LMAO 
A trailer load of igbo?! 
You wan kill am  ANIFFY, NO MIND OPOKS, ONE TRAILER LOAD DEY SMALL, WE DEY GO SMOKE ROBERT GORDON FACTORY FOR NEWCASTLE!!!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:07pm On Feb 19, 2008 |
kuwena:
Phew! you guys are doing a marvelous job. Anniffy, can anyone really meet those targets? Well, we keep trying our best!
Temperature at minus three? Na real yepaa be that one. (lol). kuwena d great, the temper don drop to -6 broda but we dey sail on, wetin we go do na? And our lead is unassailable on this job thread (i stand to be corrected). How work dey go na?
Opoks, great to hear from you. I have stolen out of the office to post today. Methinks February should hurry away! (lol). great to hear from Mr controversy too, methinks June should come quickly cos i miss naija!
o my home, o my home when shall i c my home? when shall i see my ofe nsala i'll neva 4get poundo!
|
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 6:03pm On Feb 19, 2008 |
Kenosym: kenosky and skeelo, why una dey complain sef. when God don take im hand butter una bread, naturally airconditioned una place. Do u know how much wey some people dey pay for cooling. [color=#770077]kenosym baba, i no yarn say we no tank God o , i just dey tell una say the cold many ! Just say i for wish say u dey inside -6 temperature too na 9at least make u for enjoy like we na) 
If una no fit thank am, we fit talk to the management make them change una with me and pgm, I no say pgm no go think am twice. Infact im go fit agree say make una collect im off station allawee make im gain the experience, no be so pgm?  i sabi say una no go even mind go somalia just to get the experience, u forget say pgm na kolo? 
At least if una no fit smoke we can also do that for una. [/color] u no go only smoke cigar, u fit even smoke the house join! I hope say u no dey smoke for Bonny o. We need to av a plant to come back to o  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:18am On Feb 19, 2008 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:10am On Feb 19, 2008 |
peeps, i no go AWOL o, i been tink say na only mi with skeelo dey post but gbam!!! next thing, the page wey i lauch for morning don reach almost the end. Tank all una wey join hand move the thread. Baba Opoks, pastor Pak, craziest pgm, kuwena the philosopher abi na philosophist, aniffy the bloggist. infact, i hail all unu people once more. Indeed, there are drops of greatness in u guys. |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:19am On Feb 18, 2008 |
the temperature today is minus 3. yeepa!!!!!!!! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:09am On Feb 18, 2008 |
yeeeaaaaaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhhh, thats wat i'm talking about!!! i did it again oooooo |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 9:08am On Feb 18, 2008 |
tommy, whats up? Arsenal will tear Milan- I wish so too sha but i don already bet £20 say Arsenal will not win, they 'll draw or lose (at least a draw so i can salvage my bet na) 
skeelo, u well so? wetin u dey try type for there? 
robbie lex, u need to go the guy house, im get teddy bears room na!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:32pm On Feb 17, 2008 |
I M OUT! I GUESS I V DONE ENUFF FOR ONE DAY NA!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:30pm On Feb 17, 2008 |
kai, dis is no mean feat o!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:29pm On Feb 17, 2008 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:27pm On Feb 17, 2008 |
pgm and co, if this page still dey this same way 2mrw, i go after which i go then come bone  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:26pm On Feb 17, 2008 |
kai, still the same page, somebody help mi |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:26pm On Feb 17, 2008 |
thot i would av taken this to the next page o[color=#990000][/color] |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:25pm On Feb 17, 2008 |
kuwena, happy Sunday, i hail u once more![color=#990000][/color] |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:24pm On Feb 17, 2008 |
skeelo, this wan wey u no post 2day. E b like say them allow u enter church 2day!  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:24pm On Feb 17, 2008 |
Kenosym: Kenosky, actually I ran to my door thinking I'll meet you there but you were not there.
So where are you?  I KNOCK SO TAY I COMOT NA, ABI U WAN MAKE I LIE DOWN FOR UR DOORMOUTH?@TOMMYEX arsene truly knows best. I track u with opoks go dat una romance section wey una dey always go hide and i like the post about ur love for teddy bears  |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:21pm On Feb 17, 2008 |
pak: @aniffy Yeah bros, years back Stephen King was a runaway favorite in my list of writers, the guy was sort of . . . . off the hinges. Did you ever read 'stand'. The no 1 apocalyptic fiction from my point of view. Next in line was 'Lord of the flies'. 'The Stand' wont set u off on such a downhill path my bro, na my book of bible story (Joseph and his brodas, remember?)
@kenosky nollywood no wonder u dey jump up and down for dream  y u wan involve mi for ur dream at all cost na? oga Joseph
Kuwena, PGM et al I hail Oooooo. WORD
@Opoks Hey my brother, how u dey? Next time you get on a blog try reading the text before allowing your eyes to stray to the pix, OK  HELP MI TELL THE BRODA, IM NO DEY CARRY EYES SEE FINE THING AT ALL!!! |
Jobs/Vacancies › Re: Which Way Nlng? by kenosky: 2:18pm On Feb 17, 2008 |
pak: To all MUFC faithfuls, enjoy the next two hours, as we drag those small boys in the mud (hope I wont be eating my words !) pak, u b prophet? 1,2,3 and 4 yet dem no let up so tay Eboue see RED. kai, wenever Arsenal fall, they dont fell lightly! |