Khd95's Posts
Nairaland Forum › Khd95's Profile › Khd95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 320 pages)
Instagram is for people that bathe everyday,not me ![]() |
in the first instance,no naija girl will ever ask u to get out of her house and life with anything u want,NEVER ![]() she will be like "geddifuikk out and dont ever call my line again,broke boy" ![]() |
I can imagine the shock and embarrassment when u feel cool breez over ur preek ![]() |
Every woman get price,that one now will be forming one useless forming for one guy for her arear "Girls will fvck rich guys for free,and bill broke guys cos of love" ![]() |
Ladies act like they know everything already, just to get the truth Bros don't be scared she doesn't know anything,lie more lie...keep lyinh ![]() The pilot could have just replied "she's a co-pilot" ![]() |
What's this rubbish I am seeing, flaunting nyash for what sake Some women have chosen to be forever foolish and dumb,see that one on white skirt,see her uneven nyash like bread wey Dem use big stone press ![]() |
Unfortunately what has been fukked can't be unfukked ![]() |
It's only Nigerian 'actresses' that have been buying cars and mansions,what happened to the actors ? ![]() |
I followed one girl wey pass for my street go her yard,when I finally caught up with her she was on phone already,shey me I con Waka dey go back house ni,lie I wait for her am oo Walked towards her when I felt the call was taking forever,she looked at me and asked* how may I help u* I told her to go on with her call that I will wait for her,mumu me ![]() I wait Taya that day,when she finish na so she Waka enter her compound lock gate ![]() Who send me message sef,naso I carry shame come back house |
My children must escape this backwardness that's prevailent in Africa ![]() |
GavelSlam:they kill innocent people, cause nuisance in the neighborhood, disrupt peace in the society,that's why they shouldn't be allowed the free hands |
Somebody should read olufunkeabimbola comment na, that her English wounded me ![]() |
Na small small he dey start 21 savage,69 takeshi didn't draw all those bullshyte once na gradual Toto take dey wide ![]() |
Nigerian Maths teachers are always devilish ![]() Up till this moment I hate maths,cos of the stupid teacher in senior secondary school,I swear never to go near anything maths again, me that was representing my class during maths club in jss ![]() |
Don't try this with Nigerian girls,ur lips and tongue are at risk ![]() |
Nigerian students go still cheat,shioor I remember when my friend used faint pencil to write expos on his exams pass,erased it but the outlines were still very visible to him,na that day I believe Nigerians can be unnecessarily ingenious ![]() |
Drake from Canada vs Drake from ajamgbadi ![]() |
Fine mulatto |
Before ngo, no be ur bombom be ur source of livelihood ![]() |
Abo,ki amaka ![]() |
Nyash has won a soul for Christ ![]() |
I came here to look at "clearer picture" not all these long long talk,wetin sef I don read reach like 70,% before I decided to jump to the picture just to see regularly faces,lubbish ![]() |
Dog wey I go use better chain hold am for one side ![]() |
Se.un no know wetin him dey use play by banning oga centino,we go riot oooo Habba,which kaain rough play na,person wey dey give us Sunday joy and totori,u con carry ban touch he body Where the mod gaan wey do that kind thing Make we do wetin burna do mr2k Na joke oo...but make una unban him edakun Centino no worry,we rally for ur back |
They go ban,they go tire ![]() |
If it was mc Galaxy that was drunk and brought out his blokos on her live video,will u modaphucking hypocrites blame etinosa ![]() Shey be mr2k was there yarning okpata,that yenyenyen mc Galaxy is a bastard,that every woman deserves respect , respect is not sold at ariaria market oo,she said she wants go neeked her self,and she did,that drunknes was what she needed to get into the act,awon weyrey Abeg who get the video,I no wan click one mumu link |
Let the dead take care of the dead |
No matter what she doesn't deserve to be used,but ojukokoro will not allow these girls do meaningful hustles or stick with their "broke" boyfriends,that's if they even give such guy's face I Wonder the men became instant judgement administrators,using a full flede Human for money ritual,tueeh |
Maybe Messi was kidnapped by aliens and returned back when he was small... Just maybe ![]() |
Lol there is a saying that says "Fine girl wey no get sense,na her kitten go suffer am" I didn't say it ![]() |
Most Nigerian ladies are unnecessary dumb and foolish Cos she was in a position to interview him,she felt like a small good What could have happened if she had just spilled and said thank you...but noooo she wants to flaunt it in his face that she has power and capable and won't hesitate to use it,feminist oshii |
There is something fundamentally wrong with an average black man ![]() Nobody will scream racism now, we can't and won't go forward with this mindset MY God help us all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 320 pages)





