KiddoiLL's Posts
Nairaland Forum › KiddoiLL's Profile › KiddoiLL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
shey na dis matter una want ma face dis sunday evening? Satan get thee behind me!!
|
saw d video on facebook yesterday, d way d Doctors n d rest of d pple in d room were laughing is just inhuman.. yea he's a thief but he's human too!! u gotta knw nobody just wake up early early mor mor carry gun say hin wan to dey tiff upandan. Situation might've pushed him n even tho i dnt support his actions..d way dem take dey laff enh go make u stand fr d guy |
after drilling dat hole finish u nw comin to us fr advice on how to quit d job.... na we give u d project? na u start am, how we wan take epp u finish am....osiso common go back to d hole ur drilling
|
"Should I go and beg her? Should I dump her or has she dumped Me already? Should I forgive my paddy that betrayed me? I am so confused right now. I feel humiliated. Why do babes like rough guys? I was trying to play the good guy. It backfired." I swear u no get sense
|
wetin consign me....una quarrel no dey gree finish
|
GodIsFoolish:shatap there!! Ode shey na wetin u come ur life come do b dat ni? afonja kor, Sanyeri ni
|
how this one take add up to my life? |
they now chibok women o |
R.I.P to d kids.... I call em kids yes... Suicide shouldnt even be an option!! all dz whity n kids fr america at least if una no fit learn anything frm Nigerians, learn to act like Nigerian youths. shey na one naija girl go get belle cum commit suicide..days aftr d bf too commit suicide...ffa hear say naija youths do am.. R.I.P once again |
See hin face like LALA own....i am in my house, comman beat me
|
I got myself outta d friendzone |
So Umm I want to change phone, so a friend is sending me a Samsung galaxy amp 2 from the U.S.. I don't even know bout the phone until he bought it, its a phone for people who wants good phones at friendly prices. Runs on Android 6.0 Marshmallow, 1 gig Ram(low)..n blah blah..woh fast forward to y i opened this thread. I did some searches on it but i couldnt find anything about it relating with Nigeria, i couldnt even see it on Nigerian online stores and sites, and most of the results brought out along with it is Cricket Wireless stores and phone services, which I know i havent seen in Nigeria. I just want to know if it'll work perfectly down here, without needing activation or unlocking stuffs cus all i'm seeing is cricket related. Any Idea if Its okay? ![]()
|
OP so for ur mind now u don expose ur fellow guys abi?? Judas 2.0 E sure me say OP get some of dat traits as a guy... i'm in my house, comman beat me |
Lol...abeg make i dey go work |
awon oloriburuku wetin consign me
|
mumu u think say everybody na d same... |
you dont need money to find love... love finds you in any situation...but my brother thunder will fire you if u dnt make money as a guy... u only need d money to feed d love n water it to grow... no go dey xpect say cuz person love u, u no go spend money. guys ooo!! chase money! chase money!! chase success!! love go find u later |
jonahsunday97:hmmmmmm strong words...somewan post something u come dey vex dey insult am..if u no like d post, bros abeg waka go front...wait xev how we take sure say u xev no b animal?? i dey my house dey play game,comman beat me if e dey pain u
|
Afam4eva:really? well dat wan consign dem..d bobby xev na one small bobby way b like disney Mulan bobby....dem blast am o dem no blast am o..i dey live my own life
|
Apkororo was like "dis yr bobby dey heal pple upandan"... |
wait u say u be wetin ![]()
|
klassd:Lol...all join..as far as we helping a brò |
klassd:" I told her I had feelings for her, so she said she really likes me but doesn't want to rush into anything at that moment. I thought of it as an indirect way of saying she is not interested, so I just kept in touch on a neutral level." chaiii u no knw say dat statement means "ding dong ding dong" i want u to try again... its natural to play hard to get na...nigga come on go out n get dat gurl, shez waiting fr u..no dey dull as fr me
|
Na wa oooo. ...u need advice on dis kind matter toò...just to open up yr feelings n ask her out..patapata she go say no, she no go beat u..na im u dey find advice bet y na,??
|
arleck:guy which kind ruff play b dat..abeg abegi make she no flaunt anything, i cannot comman be carryin somebody's dead body aftr NLanders finish her..lemme come n b going |
abeg Judas where u dey?? i get business fr u..abeg come kiss Buhari abeg i dey beg...d alert way u go receive go reach u create ur own garden of eden..just kiss our president, let d magic u performed against Jesus happen again |
ma own be say make dem sha no craze come nigeria with their bombs |
marvelck:enh as she don open am..go beat am, boya na ur breast she open ni |
freshyabstel:Oga which light u dey find again?? dem say make u find anothr girl u say make dem throw more lyt..if na so enh, omo na Jesus u need oo
|
is dat so??
|
Davash222: CuteJude: Davash222:Boya na una sister ni..una no go tell me
|
DAramis:respect bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 74 pages)
