Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 159 pages)
[quote author=mama-gee][color=deeppink]I don't know why but my sister's husband's privates always smells, I can tell from his face that it stinks... Please how do I tell my sister that she needs to divorce him because of this?[/color][/quote]and you went ahead to eat it like dat? Ur sister must here this! |
Which kain scatter scatter english be dat na? Why dem no kukuma write in pidgin or ijaw![]() |
FreeGlobe: PDM is the new igbo party. ![]() ![]() ![]() You badt gaan |
TRILLIONIAR: abeg who get sendo charger?I no get.. But I get airtel recharger ![]() |
What will jesus do? ![]() |
Austeenxx: Holy Molly mother of c**t.amen ![]() |
T gold: phase be fast oo, coz we Don wait so tey, we almost turn waiter......oya waiter bring menu ![]() |
Flow abeg come flow na, why you dey slow? Abi you wan chop blow? ![]() ![]() ![]() ![]() |
Baba deh here... Una welcome to Lagos oh...city of hustlers and drug dealers... Abeg I need 2 keys delivered at Dodan Barracks, make it quick ![]() |
[quote author=nadia_SA]191919[/quote]small girl small girl small girl ![]() And she don born 2 o ![]() |
Obwoy, see money ![]() |
I love dogs, but I can't keep em... I'm a muslim. Islam is a way of living ![]() |
Ok, Ogbeni Aregbe for president 2015. |
Yanga dey sleep, trouble come wake am! Yoruba people una don shyte for church o, na odudua or sango go fit pack ![]() |
Which kain Youth development? I be youth but na me dey development mysef Abeg make I hear word! |
Aiyo bro, sniff some of dat coke eish and get on ya feet..:X *********************************************** Get well soon oh ![]() |
speeder: A Jamaican man was makin love to his wife for de 1st time...hey battbwoy! Why yuh a fi derail di thread wit yuh bombaclaat joke pon dis important topic dem? Me gwan pree! Unuh think seh unuh funny but yuh joke nah go so well, you ah fi av bad story fi tell....rude bwoy! |
I wan win last to comment abeg no more comment....Mod pls hide any comment below me, God bless you if you do and if you no do, Dangote trailer of blessing jam you ![]() |
okechukwu72: Governor Amaechi, I feel sorry for you, this is the biggest mistake of your political career, this people you are aligning yourself with will dump you at the slightest opportunity, I thought you were wiser than this! Your name na sorrysorry for yourself inyamiri ![]() |
berem: Why should you pity APC? PDP is the party having the greatest casualties now.This has absolutely nothing to do with APC. With more work to be done, APC will capture the VOP states and bring them into the fold. It's no big deal. ![]() Make I enter studio go compose the burial song ![]() |
They said a real man don't hit a gal but I aint real cos I beat beaches up ![]() |
Interesting ![]() If na my sister guy you don enter kuka soup be dat oh ![]() |
Pardon, what about the works wey dem seh jonathandaft don make available? Abi na lie dem deh sama us all these days ![]() |
seankay: I'm impressed! You guys are talented writers....this is the best collabo I've seen on here,it reminds me of Mazi and Uj Chief's.wey dis igbo smoking barrack boy nd d mountain head Attai?cum update.But criously,Na thief factory dey attai head? ![]() ![]() |
I don attain my canadian green card I got tear/burn my nigerian P ![]() |
nig2change: Anyone who says the government is not working needs to hug transformer for transformation to occur in his/her life. This is unprecedented.guy forget nuttin dey work ![]() |
T gold: Abeg do quick woh... Ma kpoli don almst finishroll another one na.. Me I no dey lack kpoli oh, no talk say I no holy oh ![]() |
Free madneSs! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 159 pages)
Why dem no kukuma write in pidgin or ijaw





