Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 159 pages)
^^^Foxy_flow, so you don dey drive? I don forget say u dey for training, dem go teach una many things.... Oya Flowey, drop am jor! Mods, front page abeg if na tonto dikeh or who wore it betta now una for don front page am since![]() |
Foxy_Flow: Thank you so very much for the comment.... I wish others can comment like this...!!!you are woskily welcome! ![]() Make I re-add you abeg, I don mess up my former 2go account. |
Eyah ![]() |
Foxy and Flow (double FF) wan join Boko Haram JTF over to you oh! ![]() Mehn e dey sweet me like sugar cane oo, guys more awakpa to ur systems, carry go! |
Yo Makavelli they can't stop you, Killuminati and we got you! |
flow1759: Interpret what you wrote as NB?aaw so u no dey hear? Ok. "Flow kaima kana jin hausa" simply means, "Flow do you too speak/understands Hausa?" |
Errm... I don show... Flow and Foxy, abeg make una delay updates cos I still dey page 2, I wan follow una bumper to bumper... NB: so.. Flow, ashe kaima kana jin Hausa? Tohh! |
Kano tumbin giwa, kodame kazo anfika ![]() Still I Killuminati Nice stories guy, 2 thumbs up! |
Last to comment! Flowey, how far nah? ![]() |
adefemi007: what are u guys smoking herewhy do you think they call it do'pe? ![]() |
Omo_barca:Nobody likes your post dude the dummy... Because of lionel 'imp' messi make my CR7 no flex cars! Gerrout here! |
Rrrrrrrrrrrrrrrrrrr wtf is this ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
[quote author=Capableben][/quote]oga ade! U for open ya own thread na.. Seee as u be like sherry mango ![]() |
Tablet Man: Hey You Sharap ![]() ![]() ![]() Tramadol Man, how market ![]() Oya leave di gyal alone ![]() |
danot1030: U can fault it 4 al i car, igbos ar bhind in lidership, develpmen n directn, even d ss ar gapin dem. talkin of tribalism, d igbo leads in tribal sentimentna which language be dis? ![]() |
Omo_barca:na UFO's science |
kcreal: Forwhere.... na so I like m. lolok no wahala just PM me shappali ![]() Na kisss I go take clean am for you |
Kidnappers, kill coppers, hip hoppers, sh't stoppers, real rappers, skills droppers, milk shoppers, what more can I say, I'm a ill-slapper. |
kcreal: Yes na, I be person mama.you serious? Well I no mind sha, we can still work sometin out ![]() NB: come dat lipstick too much na, reduce am abeg ![]() |
Donalð Genes: faaaaaaaints! Una no go keel person, again, i honestly use to figure out that she must be a matured chick not knowing that she na smally.....na smally but she go break you off oh, namean?! |
Donalð Genes: Guys perhaps you have your way, will you honestly date the 'Op'I just wana f__k her, no kissing and rubbing cos she got a husband who loves her. |
kcreal: How do you know, you think everybody becomes bag of beans after child birth?No I don't think so my sister. I just dey wonder! How bout you? You don born? |
k2039: That's because you have been carrying bags of cement and ricehahahahahahahaha...Ogugua, abeg close dis thread before I laff my stomach out ![]() |
Dr Walter: To hell with Gej/Pej ![]() ![]() ![]() Amen ![]() |
Sponge na lie u neva born ![]() |
@mod! Where you go hide my post put? I go hack dis sites o ![]() |
RedBenson: Back off dude! U too dey like free show.wetin be ur own? ![]() We know you before? ![]() Abi we see you ri? Spongebox, abeg sama invitation jaree. Shebi na for elegushi beach swimming party ![]() |
Omo seee as dis guy waste highness... I need dat bag of weed mayne. I've almost finsh d small paint rubber I bought last week for #2500 ![]() |
spongeback: Yeah I will be 25 on the 27th and am having a pool party so I need to work out the holiday fatinvite me pls! @where? I'll be very nice ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 159 pages)
if na tonto dikeh or who wore it betta now una for don front page am since



loser! Keep on spending on cars! Just have at †he back of ur mind that †he KING OF FOOTBALL, king chief doctor lord lionel messi 