Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 159 pages)
If he really want to change he should covert to ISLAM like his bosses dem; busta rhymes, napoleon, loons, lazy bone, etc. |
Kamanda: I did and it felt GREAT.No shame,No forming.I even offered visitors. ![]() |
Dis space is booked! What position is it ? |
kingsniger: why this nah, it seem u are 1 of their member under buhari command, Eronko lasan lasanori e ti buru, oloriburuku oshi! |
realsammie: Buhari (10 million)your papa (100 million) |
OMG! This man talks more and work less. Ok we don hearr sir! 3rd to comment jare Good M̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊я̩̥̊N̤̥̈̊ɪ̣̝̇n̶̲̥̅̊G̲̣̣̣̥ everybody!!! |
NEPA just take light for here Ooooo ahhhhhhhhhhhh fresh air 2013 don begin oooooo |
dopeJemi: D party dey warri.Warri ke if to say I get private jet I for show ![]() |
These are shopfotos jorrr! NEXT! |
lain: Thank God for them.. That means they can continue making crappy songsidey tell u, www.mumumusic.com ![]() |
dopeJemi: if I say I get wetin 2 taLk, I go dey Lieyou carry first bros congrat where the party dey ? |
egift: For those of you looking for photo, here it is - Take Ammmmm!LMAO that governor deserve heavy-duty slap from nowhere like *ttttwwwwwaaaaaaattttt* |
Is dat the development? I laff in patios *bombaclaaataaataaatAaaattttttahahahaaha* |
Inafct churches should be closed, pastors banned! ![]() |
Scarpon: n.a. to-day?na today. |
cr8v: Abeg if Mr President says we are now Chinese call me jin cheng, what should I call u?hahahahahahaha you don't murder me for here abeg report yourself to the nearest police station ![]() and well, if Naija is sold to China just incase, call Liu Kang, I'll kicking niggas a$$es up on the street LOL!I think GEJ will announce to Nigerians on New Year day that he's finally stop smoking. |
3rd to comment. I'm coming back to contribute reasonably later, ok? Make una no vex abeg I wan go read the article first. Ose! |
Wetin don lost don lost jorrrrrrr! By the way....brb. |
GEJ should try and stay sober for once in his lifetime and maybe he'll take a very good decision on his own. Thanks! |
Sincere nigerian come defend your father and your step-father, GEJ and Okupe respectively. ACN don hammer dem! |
hammedkola: He outbusrted on twitter, why can't he apologise theretwitter page is too small to carry all their fuuukks up! Abi u chop kolanuts ? |
Super chickens and their rooster coach don shyt for jerusalem! Dem no go reach anywhere, mark me words. Osaze no mind dem jorrrr na jealousy dey worry dem, after all you decided to play for your country that's patriotic. Fuuuckkk the NFF, NFA and whatever they call demselves. To hell with National Team. #TeamOsaze/Martins/Uche |
Continue to dey fooool yourselves ![]() |
Damitism: God, please forgive this fellow.wetin the guy do? No be qwestion e ask? Mtshxeewww ![]() |
The answer is very simple.. Because na satan dem dey go worship for church! |
Burger01: Henh! I tire o. I beg help me ask him o. @OP is it by force you open a senseless thread? Thread that won't make Nigeria better one inch. You need to stand on the expressway and let Slimyem's Pajero SUV (abi na jeep?) hit your senses back to normal..senseless thread wey make FP! Why you dey vex?? Cos it's an aboki dude Fashola begging to snap wit abi? Dan iskan guy! |
denzel2009: does that warrant opening a thread?yes'ir! Because Dangote is an aboki----my guy ![]() |
mukina2: red-light/Havila i hail ogeneral mukinatu, hw udey? Hope u good! |
Chelshiiit don jam am again! |
Eko Ile: You mean the common man's attitude is responsible for corruption in GEJ's administration and and past governments?abeg no mind dem, dem a just don't nuh what they a talking bout! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 159 pages)

?


where the party dey
