Killuminati's Posts
Nairaland Forum › Killuminati's Profile › Killuminati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 159 pages)
Yours GEJ,:me don begin dey wonder which kind ma'le go dress her pikin like ashawo. Na wa ooo! Na by force to become a star? |
merengue: Ejine, for brilliantly showing the difference between a well fed opeke and a Britico wanna-be mgbeke, I owe you a crate of your favourite brew.1 crate of Alomo sweeter? ![]() |
Die motherfucka, die motherfucka. Motherfucka die! Who gives af*uck if you motherfucking die ![]() |
Who be Hades, who be minions? Who be redmosquito, and who be x boy? |
You guy should watch out for my song it's coming out soon straight out a ghetto. My science for pain and sorrows, the societal condition and more. It's what I call good music, not all that crayshit wey all these mumu artists dey sing. Loading.... |
konfessor: u must be joking...the arabs introduced you to islam and they know it better than you,so stop saying they are disgracing islam because its thier very own religion, you here are just borrowing it.whatever they do be it kill, maim, they are doing it the islamic way, so whatever u say or think is not recognisedoga ade, have u taken ur medicine today? Abi e don finish?? No go enter market ooo, cos if you enter we no go fit find you again o. Ehen! |
Motherators, I am back! Thanks for the long ban ![]() E no easy oooo, I was locked for a while. I promise I NO go do am again. I don learn my lessons wellu wellu! @topic Wetin me go come do? Me wey be say I don dey hungry for like a month now? ![]() |
Kslib: Woman dey get blockus again?? You suppose say "Abeg check your kpekus" not "blockus"...guy na wah for you! Where you come from sef? You never jam be dat Ooo Me I don see kpekus wey follow get blockus all come join #AskGoogle |
Eyaaaaah Berem sorry Ooooo I dey feel ur pain ![]() Abeg check ur blockus wether e still dey kampe ![]() |
Ok we don hear, we don't even need fuel again we get urine powered gen etc ![]() |
Hahahahahaha jokes of the week! Na illuminati symbol be that na ![]() |
jude33084: The guy you just attack is right to some level. How can we be given the church all we have? only for the pastors to use it to satisfy their selfish interest instead of helping the poor?thnx bros! |
Idowuogbo: Aaarrrrrrrrrrrghhhhh!!! It's Idowuogbo!oh isht! Why I'm I gettin it wrong? Or is it typo? I promise I no do miskate again ![]() |
*Kails*:wetin ? |
Idowuogbo: Mr illuminata, it's Idowuogbo!! Gerrit? Alriceeeee.oh ok, sorry! Idowuigbo ![]() E concern me na, I hate to see you vexing *hugs* |
aryzgreat: How come ibb built a mansion on earth, have u seen ibb mansion in minna? do u know how much abacha looted to swiz? dont tell me dangote is a christian. all these people are not true muslim abi?guy, abi na girl u be sef na so u mumu reach?Shey IBB na pastor? Abi Abacha na bishop? See your bighead? I no blame you, dem don wash ur brain with bar beach water so u no go fit reason weller. Abi na ur papa tithe Dangote collect start business. Abeg park! |
O gal/boy see hypocritism! We muslim no send all these worldly stuff wey xtians dey die for! It's just as simple as dat, we don't preach about worldy tins like dem pastors do, that's una dey fall maga dey pay dem tithe while dey steady soak GARRI all day for house. We go soon send all those pastors go prison ![]() |
Idowuogbo: Feck offidowuobo wetin happen na ![]() Why you dey vex? ![]() |
You said you're p*mp but you in love with stripper, you're just a lil b*tch wanna be a thug niQQa |
Ina kwanan ku? Kun tashi lafiya? Allah ya bamu alkairi lol! |
tpapi: I wil mis gej by d time he finishes his 2nd term in 2019I don't get you, you mean will die before 2015? ![]() |
Sai Buhari ![]() |
tymund: Nice one guys...... Hausa the language of love.yanmata sai da sa'fe = ladies good night ![]() |
berem: WTF! Wayo Allah na! Duri na is on fire! Kai! Zan mutu today. Don Allah ye ankuri ka ji kwo?lmao Akwai dadi ko? ![]() |
berem: kai! Ka yi lalache! You don spoil! Menene katon duri?ok jokes apart, let's be serious ![]() |
berem: I am in love!!ina so in chi duri ki da karfi harki karye ![]() Zan chi ki a bandaki, in chi ki a kichen, in chi ki a toilet (gidan kashi) ![]() |
opeoluwa2: I ll like to use my "electorate" power to unsit killuminatiI go just ELIMINATE your toto ![]() |
Naijacitizen: hahahahaha! To ai ga danielchioboy sai ku kebe.lolzdanielchioboy? ![]() Haba mallam! Ni ban dan daudu ba ne aiii, kawoi ku bani berem ko freecocoa kokuma ishilove. Akwoi mata masu katon duri a nairaland fa, kaai! #buranayatashi |
Kaii na sha wiwi sosai yanzu ina son yarinya kyakyawa mai laushin nono. Wanan pin number din nawa ne 283245D7, don allah kuyi add dinna yanzu No time-ba lokachi! |
All una be EgbE ![]() |
noob-saibot:nice ones, especially the NDA one. #youtry |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 159 pages)





