Kingkoboko's Posts
Nairaland Forum › Kingkoboko's Profile › Kingkoboko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Shame on Wizkid! Shame on Davido! If Psquare wan do their own sef, shame on them in advance. King kObOkO dey say shame shame shame. See how Naija people are hailing Wizkid & Davido for shutting down O2Arena London. See how our legendary Psquare & our other Naija artistes are dreaming of shutting down O2Arena London. The one wey dey pain me pass be sey some money-miss-road fans fly all the way from Naija here go O2Arena London. Kai! Shey una no dey see sey na monkey dey work baboon dey chop? Naija artistes dey work oyibo economy dey chop. Hehehe... Our mumu never do? Haba! When will our Naija superstars shut down O2ARENA LAGOS abeg? When will Wizkid, Davido or Psquare shut down National Stadium Lagos? When will Wizkid, Davido or Psquare shut down Onikan Stadium Lagos? Why can't Wizkid, Davido or Psquare shut down Tafewa Balewa Square Lagos? My fellow Naija people, i think that we need to begin to celebrate somebody like Paul Adefarasin for consistently shutting down Tafewa Balewa Square with The Experience almost every year. We need to encourage the Kuti family to upgrade Felabration & use Felabration to shut down the National Stadium, Onikan Stadium or Tafewa Balewa Square. That is how to build our Naija music industry. That is how to make Naija a tourist attraction for lovers of Naija music all over Africa & the world. That is how to attract pounds, dollars and foreign currency to Naija now wey Naija music & Afrobeats still dey hot. See eh! If we start to encourage our Naija superstars to shut down our own Made in Naija O2ARENA, wallahi our Naira go begin get more value & our economy go smile. Na King kObOkO talk am. Make u talk ur own abeg. |
Meet d amazon & convener of d Restructure Nigeria For Peace Group
|
Join the movement to RESTRUCTURE NIGERIA
|
Na ur money be d koko o! Hahaha... But anoda tin be sey: Ur song swt? Ur song make sense? If u wan make i hear ur songs so that u no go waste ur money, chat me on 2348022776680 |
Hahahaha... Comedy berekete 4this UAR & NL wallahi. |
Hahaha... Omo see comedy sha. IBADAN = Ijebu Babes Are Dangerous At Night NAIRA = Never Allow Ibo Rule Again Oya make una add una own o |
Nigerians too like illuminati. Everytin & everybodi na illuminati 4this UAR. Illuminati gan sef don tire 4us. Hahaha... |
As we dey tackle social media, na who go tackle govt propaganda? Case in point: Lie Muhammed & others. |
i wrote d 1st poem in 2012 & wrote d 2nd poem in 2021. i guess tins hv gotten far worse now than 9yrs ago. *sighs* |
= 4 + 4 i hate Nigeria because Nigeria loves me my oil my sweat my blood i love Nigerians because Nigerians hate me my holyholy my busybody my oversabi Nigeria is a lie Who will tell Nigerians the truth? Nigerians dey burn Na who go quench Nigeria? © King kObOkO 2021
|
Magnoliaa:My broda, as a taliban feminist wey u be, na wetin u need marriage 4again? Abeg remain single 4all eternity jor. U be male wey manage get follow-come bwest & yansh. U be our fellowman like King Tonto. Abi u don 4get ni? Hehehe... ABEG GETAT! *in Brainjotter's voice* |
But Annie why na? Why bring this outside laidis? Haba! Na crime 4 Tubaba 2knack him babymamas? U suppose dey happy sey na only u him marry sef. Tubaba suppose get 3 or 4 wives like a real African man wallahi. |
U wan 2know d role that Sam Okwaraji played in d 99-1 Nigeria vs India match? Search for @KingKoboko on Telegram. i go send d eBook there 4free.
|
Gongo Aso was a monster hit wallahi But Flavour is evergreen. He gets beta & sweeter wit time like wine. |
My cousin made me hv sex wit her wen i was little. She was bout 5/6yrs older than me. i was in primary 1/2 at d time. i can rememba how hot & hairy her privates felt. i think we did it 2diff times or so. This cousin knackin cousin tin is more rampant than pipu think o! Esp among cousins that dont meet themselves regularly. Na why family reunion dey necessary at least once in a yr. So that u go fit introduce ur children 2their cousins. If them no know their extended family, them fit meet 4city or abroad, knack themself b4 them go later discover sey them be blood. Hehehe... But anoda problem na cousins 4rm d maternal side o! Na only me abi anoda person don notice sey na maternal cousins dey fine & sexy pass 4 family? Wahala owa! |
Mikester:Why u dey argue against urself by urself na? Are u insinuatin that d mother that advised her daughter 2calm down & choose a man she can grow wit wants her own daughter 2suffer? Abi u dey try tell us sey no b her real mama she b? Nawa 4 una o! |
D gal that created that post didnt tell us d context of her mum's advice. Wat do i mean by context? Her mum may hv noticed that her daughter is too materialistic 2d point of missin out on d hardworkin promisin young suitors comin 4her hand. Some gals will consider a young man wit a 100k per month job as struggling & broke. She wants a guy makin at least 500k per month who can buy her d latest iPhone + latest fashion items, not mindin his source of income. That mst b why her mum was cautionin her 2calm down. Hehehe... Wat if she marries that ready-made man & his biz or hustle crashes after 3yrs of marriage? She go carry her pikin japa leave her broke husband in search of a richer man outside? We all know that women dont marry 4 luv, but at least try marry man wey u go fit stay wit weda money dey or e no dey because life is full of ups & downs. *drops mic* |
Heard u can get 4rm btwn 7M to 15M 4donatin ur kidney But if me i wan do am, i mst get my own doctor/nurse wey go dey inside d theatre 2monitor d operation. because if u enta evil peopl hand eh, them go comot ur two kidneys replace am wit 2nd-hand kidney. U go think sey u don hammer, u no go know sey ur battery remain 1bar. Hehehe... E no funny wallahi |
See click-bait sha. Hehehe... Anyways, 1 benefit of masturbation is d REDUCTION OF EXCESS KONJI Konji na bastard! E beta make u masturbate like once or twice a month than 2dey mumu urself because of woman. Las las, e good 2take break 4rm masturbation so that u use ur sexual energy achieve other tins. Read up on SEXUAL TRANSMUTATION & thank me later. *winks* |
i noticed it jst yestday o Go there & search 4 ur old poems if u were active there yrs ago If u search "King Koboko" u go find my own *winks*
|
i no b Chelsea fan. But u see this N'golo? i b him fan. N'golo Kante 4 FIFA WORLD BEST |
Wetin b d name of d Telegram group? Wetin b d handle? Or u fit giv us ur own Telegram handle make we contact u there. |
Wen will UNIVERSAL DADDY INK (d founder of Pinkcoin) b arrested? 10,000 magas x 1k = 10 MILLA No b juju b that? Hehehe... D guy don hammer wallahi. Maybe him don give EFFC & police their share. Naija na scam las las.
|
If u mean anal, i heard its very painful even wit lube gan sef. Hehehe... But if u mean d regular p u s s y penetration thru d back, na lie. Lori iro! Naija gals luv doggy o! Them no dey use am play aswear. Esp if u hv a big sugarcane *winks* Unless na ur own gf in particular wey no like doggy sha |
Its happenin in Telegram o *winks* But u cud also search 4 us on FB too sha: LAGOS SINGLES CONNECT |
i think u shud read THE GODS WERE ASTRONAUTS
|