Family › Re: How Can A Mother Be Fighting With Her Children Over Husband's Wealth? by KingMack(m): 7:56am On Jun 01, 2023 |
. |
Crime › Re: Man Nabbed After Ransacking & Stealing From Neighbor's Apartment (pix/video) by KingMack(m): 12:26am On Jun 01, 2023 |
Sister jus dey show us her fresh legs 🙄🙄 |
Crime › Re: Scary Moment Boy Drives Off With A Police Woman In Edo State (pix/vid) by KingMack(m): 12:15am On Jun 01, 2023 |
Wagwanbrethren: Edo boys too go get mind. Dem go run you better style! 🤣 Which wan be "Dem dey kidnap me dey go"?😄😁 Who send you enter their motor! Edo/Delta/Benin police can dey overdo. 😄
Carry that woman throwaway outside abeg. How you go dey harass pesin wey dey on steering wheel. Very arrogant, no training, lousy police woman. Useless, na so Dem dey harass everybody for roadside. 5 against 1,na to drag am comot for vehicle as she no wan gree you drive. That's why dey call us The Heart Beat of The Nation...#no_caps |
Career › Re: Was I Wrong? by KingMack(m): 6:03pm On May 30, 2023 |
heavenly conductor no go collect bus fair from you👏👏 |
Politics › Re: This Vehicle Only Comes Out In Every Four Years (pictures) by KingMack(m): 5:09am On May 29, 2023 |
God abeg make the car spoil for road🙏 |
Politics › Re: "Lagos People Have Brought Traffic To Abuja" - Man Say As He Passes Aso Villa by KingMack(m): 5:07am On May 29, 2023 |
God abeg...May we no get Nigeria wey be say we go surely miss Buhari 🙏🙏🙏 |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by KingMack(m): 2:16pm On May 28, 2023 |
Beebah321: Nasarawa  Nice one..never been there though, ina Kano, ever been there? |
Family › Re: I'm A 102-Year-Old — Good Sex Is My Secret To A Long Life by KingMack(m): 12:17pm On May 27, 2023 |
jus see mouth..make dis wan gv person beejay☹️
|
Food › Re: See Fresh Octopus From Akwaibom Sea by KingMack(m): 7:30am On May 27, 2023 |
This wan na micro octopus 🐙 🐙
Na nyash that wan dey look..that girl go like pweek😏
|
Politics › Re: Meet The First Son. Seyi Tinubu. by KingMack(m): 7:21am On May 27, 2023 |
it's me..what else?
|
Crime › Re: Young Man Caught Red-Handed Snatching A Car In Enugu (Pix/Video) by KingMack(m): 7:13am On May 27, 2023 |
Creamypie: This happened in one of the south eastern. states this morning. I learnt he is a musician and wanted to impress his girl that he's arrived. Stealing/robbery isn't stereotype of any tribe or region pls. Below is one of his pics with his tooth pick legz see I'm thin thin legs like mouth of broom..iffa quack this wan eh..na God's grace e go take survive before e reach ground😏 |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by KingMack(m): 12:45am On May 27, 2023 |
Beebah321: lafiya  Take am easy ooo, I no too Sabi Hausa  Really!!! Where you from? |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by KingMack(m): 6:41am On May 26, 2023 |
Beebah321: Ehhh!!  So, u Sabi Hausa Eh mana..ina kwana |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by KingMack(m): 9:34am On May 25, 2023 |
Beebah321: I wonder why married women no dey gree knack after them born.  Babee shey ni de ke za mu dinga yin shi kulun in mu aure ko? 😊😉 |
Politics › Re: Buhari orders banks to issue NIN cards to Nigerians by KingMack(m): 9:14am On May 25, 2023 |
[quote author=Acekidc4 post=123353318][/quote] |
Celebrities › Re: Singer, Seun Kuti Breaks Silence After He Was Released From Prison by KingMack(m): 9:21am On May 24, 2023 |
Go and sin no more son |
Romance › Re: See The Snake We Killed In Our Compound Today by KingMack(m): 10:26am On May 23, 2023 |
this wan no get venom na..but anything wey long like rope and dey craw irritates me so na to kill am straight no looking back 🔙 🔙 |
Phones › Re: 2go- What Went Wrong? by KingMack(m): 10:23am On May 23, 2023 |
Bahamas95: I fvck 2go girls dat year sha.  see my manchi 😂 |
|
|
Celebrities › Re: Tacha Reveals The Dress She Wore To 2023 AMVCA Costs $20,000 (n15m) by KingMack(m): 8:40am On May 21, 2023 |
use the dress go sleep for air na..Ozwor😏 |
Travel › Re: Man Dies The Night After Announcing On Facebook Of His Relocation To The UK by KingMack(m): 8:35am On May 20, 2023 |
. |
Celebrities › Re: ‘I Can’t Thank You For Giving Me 10k, Give It To A Begger’ – Timini’s Ex (video) by KingMack(m): 8:30am On May 19, 2023 |
FuckSilly: See olosho wey dem use Indomie and fanta disvirgin  couple with Telemundo 😔 |
Romance › Re: Am I Handsome? by KingMack(m): 12:21am On May 19, 2023 |
I greet you my PA to ugliness
|
Romance › Re: What A Girl Did After I Stopped Giving Her Money by KingMack(m): 12:07am On May 19, 2023 |
Kasdat5: E be like sey na twins we be for this matter . My triplets brothers where have you guys been 😔 |
Crime › Re: We Found ‘suspicious Things’ During Search Of Seun Kuti’s Home – Police by KingMack(m): 6:44am On May 18, 2023 |
when ur papa get enemies before I'm die and dey see an opportunity to mess you upp!
But wait ooo...person slap person for highway arrest am den go in house go search
Shey dem dey whine us neh🙄🤔🤔 |
Celebrities › Re: Davido Dancing To Unavailable With Chris Brown And Poco Lee by KingMack(m): 12:30am On May 18, 2023 |
With una ugly voice.. person no go jus enjoy wettin una post 😏 |
Education › Re: Would You Live Here For One Year? by KingMack(m): 12:14am On May 17, 2023 |
Good food
Good source of generating income
Good boootttyy
...then forget me for 3yrs |
Politics › Re: Tunde Sabiu The Head Of Cabal Moved Out Of Aso Rock -photo by KingMack(m): 12:10am On May 17, 2023 |
Name Made
Family Made
Friends Made
Accounts Made
Connection Made
.... that's the dream for all of us!! |
Sports › Re: Victor Richard Kipo, Nigerian Boy With 7 Guinness World Records by KingMack(m): 12:07am On May 17, 2023 |
Ku'na ka👏👏👏 |
|
Phones › Re: THROW BACK: Can You Remember by KingMack(m): 10:17am On May 16, 2023 |
only to transfer two kilobytes of polyphonic ringtone e go be like say you dey download Call of duty game for your android phone😂😂
|