Kullozone's Posts
Nairaland Forum › Kullozone's Profile › Kullozone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 (of 122 pages)
cldn't stop laughing dat day...d guy preek show well. |
is mikel d only problem of d SE?I tink u guys r overreacting oh...!or maybe most of u just dn't like him. |
Boss pls collect errtin...even if u borrow her moni,collect am sef. |
dey r just shoutin"termin8 his contract"...mek una go termin8 am na.NONSENSE! |
Abeg am tired jor!leh d gals tink wateva dey want jare... |
op nawa fr u oo!!y u dey cry lyk mumu na? |
kandiikane: Lol you wan a woman but you nor wan work for am? Foolish men! Go ashawo joint now. It will be cheaper foe you. Nansense.
|
wich kin wahala b dis??i us2 b in support of ds bt nw it beginin 2 disturb ma eyes. |
kai!!@op i dey shame fr u. |
sum ppl hv no sense of humor atal...na everytin una go serious 4? |
y am i takin my moni to d bamk in d first place?...security. |
takin credit fr sumtin u didn't do. |
we r currently reducin d number of baggars..tnx fr identifyin. |
vizboy: op Picture or e no happenit ain't funny no more...say sumtin else. op veet is gud bt its temporal. |
i believe so@op,cos i've xperiencd it as well.i got weary of a r/ship of 3yrs because of d distance nd we finaly ended it 2days ago...i actualy lost al excitement in communicatin wit her.d mst funny part ws dat i started hatin her wit passion too,even rejectin d cal.Bt i blv if u guys cn wrk out a plan fr seein eachoda mre it'll hlp alot. |
and ds is y u shldn't b in a hurry 2 create a thread. |
DATS y i h8 readin stuffs lyk dis.. |
phemswag: Kinda sincere list...except for dat "Orezi" guy. Never heard of him or his songs!wetin dey wory u?d guy's talented. |
![]() |
Alaba rago is filled wit hausas nd nt tivs... |
princesa: what's this one saying? Medicine after death, abegi go sleep Jo. Why didn't you simply type this earlier? Na page twenty something your eye con clear?i had 2 qoute rly...i dnt lyk u. |
E do nau....una nor go let ppl slp?? |
kai!...how my wyf go beat me lyk dis?i dnt knw wat 2 say 2 d guy..na ds kyn tin dey pain me. |
akpomeme: Tracing .... SmhYOU b MUMU....nice work op. |
weda hot,cold,cute or ugly...dese guys dnt giv a phuck bout any of u...i dnt 2. |
i hate nollywood |
wel i dnt knw d bible lyk u guys bt i tink sumtin is wrong here...i tink d attention has bn shifted frm God,Jesus nd d Holy Spirit nd placed on mary |
Msgamble: @chupcake n Boll2010, u both av point..Nas is living legend incomparable 'a perfectionist n complex ryhmer'.. Eminem vs jay z? Jay z of 90's down to 2005 'Yes' buh from then till nw 'nigga av got to spitt bars nt huh', eminem sing pop? Got ur ans in 'rap god' he wrote 'they say it pop nt hiphop buh somehow i find a way to fushed it'..Eminem might b white buh d only lyricist we av got since d day of biggie, big joe,big pun,j cole,pitbull are also white yet underated..j cole vs k dot? Luv cole since days of 'can't get enough' with trey songz buh overly impressed with 'crooked smile' n his 'Born sinner' album buh k dot 'good kid, mad city' album is d best hiphop av got this year, both av got great future ahead of them, d 'new Nas' av got to sayds mre lyk it. |
God knws i wld've done worse. |
antap: he's not calling u a prostitute o, what he's calling u is an ashewolol...u wan kil pesin?dis laff almst tuk my lyf away.. |

