Lekinz's Posts
Nairaland Forum › Lekinz's Profile › Lekinz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 40 pages)
...Passing by... |
Mimisboygreat: chai! This boy yaf kill me.**ROCK come bounce this guy outa my prescence b4 he use touch and follow confuse my babes them** ![]() Mimisboygreat: this thing dn too much o! E be like say dis guy s high on paw paw leaf. Abi he dy sleep on top bicycle?Yeye yeye The rock5555:Jealousy Jealousy |
Mimisboygreat: so dis boy u dn dy smoke igbo abi? U dn 4gt say na ur oga u dy talk to lyk dat abi? Tym to sack u dn reach. **walks closer to kida-berry and tells ha. Dnt mind d guy na my dog keeper em be**lolLol....How bouncer wan take be dog keeper..e be like sey u don dey smoke dog poo bah ? |
Mimisboygreat: babe i dn wear am o! Come mek we kukuma comot b4 lekinz sees us. That guy no dy fear em oga again. I go sack am n employ new bouncer.Lol....U wan dey form wetin u no be for here....ordinary cleaner |
*kida-berry#:***Sees Mimisboy ...Get the f**k out of here...U wan dey enjoy ur Oga food abi ..Walks her out ...Let's go baby ...the body guards are waiting outside |
Mimisboygreat: chai! See pretty babe o! She dy evn find me**running around d thread n.aked and dancing alanta** bt this one u mention lekinz evrytin dn spoil cos em go use dat em big head spoil things.#lolU think sey e easy make person be bouncer ni....No too dey happy too much ...Na because of Rock (bulldog) shit wey she see na em make she call ur same ....Go pack am now now |
Mimisboygreat: All of una wey dy claim say una dy find work and use idea dy toast my Sexy S God help una when i catch una bkos na sledge hammer i go use farm for una head. Infact sexy S leave dis work i go make u the general over seer for my company. Rock and lekinz as from 2day onwards i dn employ una as our bouncer. If anytin happen to omortolah or Sexy S dat day una go knw say i b soldier.U don see work for filling station bah....Comon go nd take care of Bingo....D gateman told me that Rock(the Bulldog) don shit for ground ...go pack am now now ... N.b:Na my dog I name Rock Oooo cos that name na die *kida-berry#:Am here darling....Ave missed u a lot....***Kisses her nd walks her out***My chicken lap dey here Oooo...Make una no go try nonsense |
Aboki boy with Aboki brain ...hahahaha |
trendii tee: Lolllll,wetin I do nwU dey use style dey read abi....U no wan dey comment ....***Talking to my self ***E be like sey I don dey like u Oooo*** |
@trendii tee....I dey look u for 3D |
![]() |
D.Ella.luv:Hmm....Ehnn....Let me confess....I ..Uhm.. The rock5555: HaaThis 1 pass 911 ish Oooooo....Uhm....Ehnn... |
***Runs in with my Agbada on my shoulder nd a book in my hand*** ****Speaking in Chinese ...Shonn shi Orrr Makutukala*** ***I will confess ****Ha ....Uhm...Yeeeehhhh.....**** |
bufness: rock wetin we go do for dz Moyes na ....abeg arrange sum boys for him na..Me no get time for losers jawe....Na una problem ...U better find a better club ...bt I fit help una sha ..***If una fit pay ni Ooo*** Danpersie31: walahi talahi,dady rock u dn 4get ur 2nd born ba?no b only u leave o,me na barca nw o.though if they try i go put man utd as my 3rd choice.abeg feed ur pikin wit updates jawe.ehen dady wives plenty 4 dis ur empire o,give me lyk 2 na.i being want ritababe bt dats suicide r9t nw.**Runs after him...u this small boy....*** ****Ur set dey children's forum if that exists ***No go try rubbish again Oooo |
*kida-berry#: |
*kida-berry#:Y would he be listening ....If 2 elders dey talk ...Small boy dey excuse ni now |
[quote author=Mimisboygreat][/quote]me ....Edward ? ....U must be mistaken ....Police self go fear me now...Me na Commando second Ooooo |
The rock5555: Una see as i dey laf as i read am, see wife wey i wan marry she come dey pity herself againE be like sey na u I go face now ....U wan dey disturb my babe again....No dulling for 2014 Ooooo....Me no need Juju ....My ABS nd biceps fit reach me ....Make all of Una try rubbish ...Na my hand I go use Comot Una eye nd teeth... |
Mimisboygreat: *starts running around the thread n.aked and shouting glory be to God ooo lekinz don repent*Repent ? ....Shey I tell u sey I be sinner ni...guy leave that side ....Moreover, E be like sey I don dey like her Ooooo....Mimisboygreat: Everybody lie down! If u stand i go burst groundnut inside ur skull***walks close to stefika and whisper into her ears, honey lets go***turns around and sees rock and lekinz shivering***lol**dips hand into my pocket nd brings out the remaining knock out ***Lights it nd stylishly puts it in his pocket....****...Come stefika....I love yhew .....***Kisses her nd walks her out****No dulling...*** The rock5555: *pumps my auto machine gun into his anus* u go crossover for hospitalLOL.... Mimisboygreat: **dancing skelewu.my honey dy greet me special**rock and lekinz kukuma comot una eye o... Happy new year friends!Comot Wetin ?? ....Wey Ella no dey....Sweetheart, Come to daddy....Me na bouncer Oooo....ABS nd biceps big Ooooo.... |
Damex333: Na me read am first.Uhmn...Ehn....U better ask them ....E be like sey they never tell u as e dey go ....abeg help me tell am... *kida-berry#:Hmmm....Eh...Babe...What's up now....Hope Sexy S. is not listening Mimisboygreat: no even try am! U neva hear say sexy S na my wife? If u dare me i go make ur head big like the rock own**walks to sexy S n tells ha, honey lets go no shaking**U this small boy....Again ? ....Na because of Una I go gym since .....No try my ABS nd biceps .... |
Mimisboygreat: yes nh. Or you want lekinz to snatch you away from me*frowns*Wetin dis guy dey take me for now....I no be Rock Ooooo.....I be Lekinz .....Me no like girls like that....*winks * |
Mimisboygreat: chai! Honey i missed you like kilode. If i lie make lekinz head minimize#lolU don fail....My head just dey maximize ni after Sexy S. don come do Xmas for my bedroom Mimisboygreat: ermm... Sweedy my hrt dy beat 4 u o*winks* but am afraid lekinz and the rock fit snatch u away 4rm me. Them be baddoosU too like girl jooor....I no fit dey ff u drag dis 1...Gbaun....Nt my type |
ritababe: now you are talking, i hope u nor forget ur car keyAt all babe...come let's go...my Chevrolet is waiting ...Since Sexy S. dey form ...come enter bt I still fit carry 2 of una sha... Mimisboygreat: whaaaaaaat!!! Honey thats my car. *frowns* lekinz if u no come down from that car eh na Boko haram go b ur name. Honey am gonna spoil u with gift todayNonsense ...Na ur money I use buy am ?....hope sey yhew don wash Jack yansh...Or else no money this month |
![]() |
Waiting....... ![]() |
Mimisboygreat: *uses my fork and chook him in d a5s*So na ur oga u dy disrespect abi? U r sacked!hmmm...U don forget sey na me get Lekinz Bouncing institute....U don fail.... ![]() |
ritababe: waoh onterestingEhn ehn ...Oya come jawe...christmas things on point... ![]() |
Na Black Maria...no look am Ooo Or else they go use am carry u go... |
Mimisboygreat: sweetheart am already waiting 4 u. My hux is well furnished n modernised. No mind lekinz he lives in face me i face u. Their yard no get toilet n bathroom slf. As 4 rock he no get hux at all. So sweeri am d man 4 u*winks*Lol....No mind am Oooooo...Na my dog room he dey live Ooooo... Mimis..Shey u don give jack food ![]() |
Mimisboygreat: trust me honey, i fit kill rock,lekinz,o1lemek,machinex n odas 4 u. As 4 will dat1 na small tin i go evn gv u my 5 duplex.Kill .... |
hahahahahahahahahahah .....Una no go kill person with laughter.. ![]() |
Sexy Sapphire: @Rock, Lekinz &Mimisboy, y'all shud calm down. I've chosen one outta the 3 of u and the chosen one shud expect me soon and I hope he has all tins dat can mak me live extravagantly cos I love living largeOya dey come shaperly.....***Preparing the room...****....U go hear am today... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 40 pages)
?

