Life4Varnity's Posts
Nairaland Forum › Life4Varnity's Profile › Life4Varnity's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
Nigeria Nigeria Nigeria Had it been there is 24 hours electricity in Nigeria; this wouldn't have happened The majority root cause of death in Nigeria is always caused by the the government For the peoole By the people To the people I weep for my country |
adonbilivit:By there comment. We shall know them(victim) You better carry first class train go abuja for prayer Hapy xmas |
piperson:If you like fry tomato or weed That's why an eight year old american child can tell better about history than niaja eight year old child Always try to know what has occured in the past and recent You don't know what might make you make it in life It was last week I got to knee canon gun 1 Canon gun was used in exchange for 1000 slaves in the olden days Knowledge is light Eku odun o |
smartanthony5:I don't get it bro. Wetin u dey talk oga Abi d Igbo way I smoke dry worry me ni |
DirtyGold:Na yahoo yahoo u go do at last Or Wire wire Walaitalai |
iamanswer:Lol. I laff u. You dey see real something u say na Photoshop You better leave naija come abroad make u dey see better better thing That bike is real okay. You gotta leave DAT fucking country called naija Where the government does not have plan for the citizens Oluwa go bless yr hustle Travel come here come see things. |
If them sell this bike hen E go pay all the whole MMM igbese |
IYALAYA ANYBODY |
EmekaBlue:not at times bro.. most times. thats why i struggle to leave that wicked country nigeria is not inspiring at all ful of wickednesss |
May we never be a victim of any but if am to ask which one kills faster i need someone to enlighten me thanks |
Rilwayne001:Shut up There is no governance without terrorism The Bible also say Man dominate man for evil That's why I don't vote for any |
nuelnik:Who dressing don EPP |
Muzanga:So bcus he decide to let you know that he do smoke He don dey do anyhow ba |
Devil can lie henn so if u delete people from january till 23th so u still won delete people against 24th - 25th you are a indeed a liar Bleep U WE DON SEE XMAS ALREADY AND NEW YEAR |
All na scam. Abi no b naija |
queenitee:Introduce yourself to me and let's see if I could still be of help to you |
Werey o |
nwakibie3:Follow on IG eguntoja1 |
FTC I HAIL nothing dey this FTC self is there anyone above me.... so na 5 years dem dey giv rapist.. e small o i dey think of 25 years... the funniest part is ... is d person way dem dey shook dey shout.. na dat time dem dey ginger to strife wella |
muri4mig:sir jungle justice is d best... here where i am henn.. dem go first shook u knife or shoot u first before dem collect ur touchlight phone #istandwithjunglejustice |
hilaryJustiN:boyz don blow jare baba .. na make digit dey pile up #wireteam #alibabateam |
CHARLESTON007:i dey vess jaire brother.... i am in currently in south africa chilling but dat naija no b wher person children suppose grow up dat zoo is bleeped up |
Cutezt:I LIKE YOU FOR THAT FACT THAT YOU LET HIM KNOW let him be and his god |
Airforce1:Nigeria is now a Zoo Now i bliv the biafrans i am a yoruba but i am now in fully support of BIAFRANS now i see reason why they call nigeria a zoo if u come here and quote me, i still stand with BIAFRA.. |
Is there nothing good can come out Nigeria ? Bad news all the time Feel pity for my country where govt can't even help matters I shall remain where I am until Nigeria get brain #alibabateam #wireteam |
Hafa egbon seun Shay u no go giv us anything for Xmas ni even if na recharge card make you inbox us abi which level Its well |
Last month while I was coming to south Africa. Was supposed to fly by 2 pm. Na midnight we later fly Once u are about to book arik, just be prepare for there time wastage and nonsense attendance Safe |
END TIME ALERT ITS WELL |
Now I see DAT its real END TIME where am come okoko side I beg or ajegunle or ajangbadi side Na naked you go home |
See Country... Only the Poor suffereth while the rich Enjoy thank God am a street boy and Alibaba and Wire dey pay me Bleep any Morafucker dat comes here to quote me Naija i don leave una country for una... Team alibaba and wire teamm... God bless every keyboard hustler its december o.. ALibaba team make una spamm o... job dey pay QUote me for tools |
This shit must enter Gulder book of record. Naija I hail o Na waooo And if d plane won take off now. Na there u go see therr calm face as dem go dey pray for safe trip. Dem go dey form God pikin like say dem b better person Naija I hail una |
I saw this snake thread on Facebook and have been waiting for broad seun to bring it in and lucky enough he did Seun and snake be like tongue and siliver. But like seriously. Why is that snake has always been seun problem I dont understand |
i neva thought i will live to see the day