Life4Varnity's Posts
Nairaland Forum › Life4Varnity's Profile › Life4Varnity's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)
berrystunn:WHY |
TrapQueen77:wht is this one saying do you read the thread @ all alcoholic kooor sugarholic ni u fit use anything swear or make oat... even water self or sand.. there is power in the tongue bro |
Ehehehehehehe Nothing way we no go see or hear for naija Are u fuxking kidding me Recession don make even house wife turn hoe Its well |
CHIEF AND PASTOR TOGETHER .. OKAY O WE NO NEED WRITE DOWN WETIN DEY OUR MIND WAY WE DEY THINK MAKE E JUST DEY THERE LIKE DAT BEFORE SOME PPLE COME HERE QUOTE BIBLE FOR US CHIEF DR PASTOR Paul Enenche |
Good Job and wishing the woman quick recovery one more important thing be say.. make dem no go forget niddle for her belle o |
this is zero star hotel but might still looks like 7 star hotel for the people way dey d location.. lagosians dont call this hotel.. we call it beer parlour moreover na short rest dem dey use this one do for lagos happy for him anyways.. he still got something to look unto unlike those that r begin for money from nigerians when dey got issues |
WTF THAT BUILDING IS WEAK NEVER MIND THE PHYSICAL APPEARANCE I SAID IT AGAIN THAT BUILDING IS WEAK |
OYA O WHERE THOSE PEOPLE WAY SAY MMM NO GO CRASH UNA THINK SAY NA YANKEE WE DEY ABI EVERYBODY FOR NAIJA NA GUY MAN INCASE U DONT KNOW HOW I WISH AM ONE AMONG THE MMM OFFICIALS GOD BLESS MMM THEM EVEN GET MIND ADVERTICE FOR CHURCH CHAIII SEE HOW DUMB PEOPLE ARE AND THEY WILL STILL USE BIBLE QUOTES TO BACK IT UP ALL I KNOW IS IF YOU ARE NOT NATURALLY MENTALLY WISE, YOU CANNOT BE SPIRITUALLY WISE NA UNA SABI MAKE ONLY UNA FILL THE PAIN HAPPY XMAS AND NEW YEAR IN ADVANCE TO MY FELLOW NAIRALANDERS JARE |
dorox:Devill I bound you Out of my way |
May God heal some nihetians mentally Happy Sunday my nairalanders. May evil not befall us in Jesus name This year shall be a glorious year for us No recession shall tell on us Hit like to claim this prayer |
UuzbaGuuzba:May God and his infinite mercy upgrade your knowledge mentally and spiritually You are a great speaker. Pls always let them know where they are wrong God bless u |
Stupidd country Where they dont value life President dullard in d making Will remain here in south Africa till trumpet sounds |
The government is corrupt already. Why is it now you are bringing all these Had it been you have wipe of the mess from the scratch You woouldnt have been going through all this shit Even Donald trump and Obama no use reach 30 helicopters Na OYO una dey. God bless me and my nairalnaders |
queenfav:I swear |
Creativity at its peak i think everyone has gotten hidden talent u better pray and discover ur talent bcus if u dnt RECESSION will help u locate ur talent una don dey see abi stay there mak u dey laff u go think say na play i dey play.. many youths for my hood don turn wire wire boyz.. dem dey say.. emi na fe chache.. yahoo ni mo mase me self don dey do alibaba.. i don dey scratch from google... i need link i beg i hail o recession |
ikp120:MUGUN ENTER D PLACE U GO KNOW SAY AC NO BE FAN |
Where is d lady gaga o. Can't see nothing Mtcheww3 You will never find such thread on Linda ikeji Dollarland make una take una time o |
This is d reason why am doing yahoo yahoo. So expecting no payment from government. Bleep naija |
The first picture was like why una dey hide una face Second pic was like we go shoot anybody way hide face 3rd pic was like oya shay b na picture. Man una snap jare |
Every lady is beautiful with makeup. Let's see her without make up And you will out that by this tommoro you will modify that thread by telling us how ugly she Is Nonsense but same time, wishing her HML |
niggi4life: |
careytommy7:You are so right But God can also use you every Sunday to giv such wonderful message |
Naso dem go dey form boss for birthday and other occasions by clawing. They feel and think na dem just arrived. Both d rich and smelling ones. The wise ones among dem go dey hustle and stylishly withdrawn but the sillly ones will be the one flying here and there displaying stupidity for streets. Make dem kill dem finish since dem no won learn Some go say alora na me na me. Arobaga. Awume o Monsense. Who cultist don EPP. Motherfuckers Kill dem all jare |
For southy Africa way I dey Dem dey share condom for church self |
Illiteracy and lack of exposure She b like person way won fly go heaven after d wedding Biafra Dressing Mode Activated |
OK na. Oya let's go May you live long as this tortoise If yes hit on likes if no kindly share Na waoo. |
Largas:Thank you flat head We concour If na flaties dem elect naw. Dem go don dey throway dirty flag up and down If u read the thread well u go see where dem write say only d afonja can come to america for now. So flat heads keep off. E pain am o Enu ko se Enu ko we Ariwo koni music o Empty Igbo lo ma n pari WO Ariwo koni music o |
Another thing is. Most children are scared to see there parent die But you can't escape it It is natural The bitter truth is our parent will leave the world for us while we will do same to our children Live a good and truthful life Death is natural |
Op. Do you know i can sue you for this. Why not show us all these during Jonathan regine Why buhari regine Pls stop all this rubbish And if person go thief Naw. U go just dey see tire and petrol from different angles It is well. |
Dc4life:add me on instagram @ eguntoja1 |
Would love to meet that bae dat narrated the whole story... she go sabi direct movie walai. i dey gbadun the whole caption and animation e come be like say i even dey the scenero i hail.. i call her amebo caster |
