Romance › Re: Bride Lifts Groom Up After Kissing Him At Their Wedding Reception (Photo) by LilSmith55(m): 9:58am On Oct 16, 2017 |
The Bride dey show am say, if u du anyhow after wedding na so I go carry u go put for one Canal |
Romance › Re: Man Proposes To His Girlfriend At A Bar And Event Centre (Photos) by LilSmith55(m): 9:53am On Oct 16, 2017 |
phintohlar: which kpomo be that, ijebu kpomo or osogbo own? Not dose two kpomo, na this type of kpomo wey dey get biebie,.... |
Education › Re: The Polytechnic Ibadan 2017/2018 ND And HND Admission Processing Thread Guide by LilSmith55(m): 11:20am On Oct 15, 2017 |
Wuminity: Seriously, I am short of words on it, among all the Comp science aspirant I have come across, only one of them met the cutoff. Na wa ooo... if dey wan scrap Com Science for the school make dey kuku tell us, no be say dem go knw our cut off mark finish.... dey go con release cut off wey high pass am |
Education › Re: The Polytechnic Ibadan 2017/2018 ND And HND Admission Processing Thread Guide by LilSmith55(m): 3:40pm On Oct 14, 2017 |
|
Education › Re: The Polytechnic Ibadan 2017/2018 ND And HND Admission Processing Thread Guide by LilSmith55(m): 3:40pm On Oct 14, 2017 |
Dopeyomi: Computer � science right? Yes,.. Com Science |
Education › Re: The Polytechnic Ibadan 2017/2018 ND And HND Admission Processing Thread Guide by LilSmith55(m): 11:37am On Oct 14, 2017 |
Whizsam: HND cut off marks is out.
for more enquiries, Contact Fife_Hanmi ventures , call/WhatsApp 08138663030 Any hope, I score 52 and cut off is 60 |
Education › Re: The Polytechnic Ibadan 2017/2018 ND And HND Admission Processing Thread Guide by LilSmith55(m): 11:00am On Oct 14, 2017 |
Dopeyomi: Mech cutoff mark is 48 na..
Bro go find money for acceptance fee tuition fee and house rent Me no get hope.... My course cut off is 60 and I score 52...... Poly Ibadan no du well abeg |
Nairaland General › Re: World Cup 2018 Group B Nigeria by LilSmith55(m): 8:49pm On Oct 12, 2017 |
Lol... this one na die, |
Education › Re: The Polytechnic Ibadan Is A Thief by LilSmith55(m): 8:24pm On Oct 12, 2017 |
|
Agriculture › Re: The Snake I Killed In My Poultry Today (photos) by LilSmith55(m): 10:07am On Oct 11, 2017 |
NeededGist: ] I disagree with you bro, that is not a black mamba. That should be a rattle snake or something it could even be a cobra i dont know, i cant see it clearly. Forget classification, Snake na Snake |
Agriculture › Re: The Snake I Killed In My Poultry Today (photos) by LilSmith55(m): 10:06am On Oct 11, 2017 |
2nd Pix: No be matches be dat for the guy hand
Kai Nigeria and Snake sha |
Celebrities › Re: Are Davido’s Hits Singles “if” And “fall” Satanic? by LilSmith55(m): 3:27am On Oct 09, 2017 |
una no go leave this guy alone mumu blogger |
|
TV/Movies › Re: TSTV Decoder: 6 Reasons Why Many People Would Obtain It by LilSmith55(m): 10:27am On Oct 07, 2017 |
Coloradvantage: hahahah anything weh go make you happy sha.... but me no be for download of games sha.,, you still be my guy .... we need the data more... Imagine how many games 20GB go download |
TV/Movies › Re: TSTV Decoder: 6 Reasons Why Many People Would Obtain It by LilSmith55(m): 8:23am On Oct 07, 2017 |
Coloradvantage: na for data oo! who get time for TV... bros... I swear na for data, ah no fit wait to download dat 12GB game wey I wan dowload. Ah go jst subscribe download game dey play am for laptop, anytime wey I need anoda game, I go subscribe |
Politics › Re: There Are Over 10,000,000 Chadians And Nigers In Nigeria Claiming Northerners by LilSmith55(m): 12:59am On Oct 07, 2017 |
them full lagos |
TV/Movies › Re: Gotv Is Getting 30 Channels Recently, Someone Help Please by LilSmith55(m): 9:17pm On Oct 06, 2017 |
nosiebaba: Gaan buy tstv That's what's the op expecting us to say since |
Crime › Re: Yahoo Boys With Exotic Car And House Arrested By EFCC In Lagos. Photos by LilSmith55(m): 9:06pm On Oct 06, 2017 |
Elnino4ladies: Nothing like 2-2 goaless draw in football.
Thank me for correcting you. Over3.5 and |
Crime › Re: 20 Million Naira Worth Of Indian Hemp, 52 Suspects Arrested In Mushin by LilSmith55(m): 6:57pm On Oct 06, 2017 |
Kai, Our Vegetable |
Crime › Re: Nigerian Arrested For Kidney Fraud In India by LilSmith55(m): 6:52pm On Oct 06, 2017 |
pyyxxaro: I didnt check the name of the person
Someone should pls help me check  Are you a member of NCAN... NATIONAL CASHEW ASSOCIATION OF NIGERIA |
Sports › Re: Pictures Of NFF Branded Wine Bottles For Use After Tomorrow's Match by LilSmith55(m): 6:44pm On Oct 06, 2017 |
|
Sports › Re: Pictures Of NFF Branded Wine Bottles For Use After Tomorrow's Match by LilSmith55(m): 6:37pm On Oct 06, 2017 |
Imagine dey con beat Nigeria tomoro, who go drink dos wine nw |
Travel › Re: Imagine This Is Lagos And You've Been Stranded For Hours, What Would You Do(Pic) by LilSmith55(m): 3:31pm On Oct 06, 2017 |
Lagos, no be empty road be dat for the oda side...? |
Business › Re: Ecobank Branch Is On Fire (Photos) by LilSmith55(m): 3:23pm On Oct 06, 2017 |
Yeee, Our money oooo |
TV/Movies › Re: TSTV Installation In Picture by LilSmith55(m): 2:19pm On Oct 06, 2017 |
op, hope say hotspot go get password lock sha |
Culture › Re: Largest Castles In The World by LilSmith55(m): 2:11pm On Oct 06, 2017 |
|
Crime › Re: I Dated Tagbo, But He Isn't The Father Of My Daughter.... Caroline Danjuma. by LilSmith55(m): 2:03pm On Oct 06, 2017 |
summery please |
TV/Movies › Re: TSTV Decoder Picture by LilSmith55(m): 1:58pm On Oct 06, 2017 |
MorataFC: the thing whey you never buy you don dhey plan how to block from others, Chai!  e beta make person plan now before e buy, because by the time u buy finish without planning, dere won't be time to plan again, u go jst see say ur 10GB finish with 2days, u go come nairaland come dey complain say TSTV dey zap data, not know ur baddass neighbor dey wait make u sub anoda.... |
Foreign Affairs › Re: Indonesia Traffic Jam Forces President Out Of Car, Walks 2Km To State Event by LilSmith55(m): 1:53pm On Oct 06, 2017 |
Nimi22: Here the president will even cause traffic cos all cars must stop for him to pass #smh You are talking about President, even a local government chairman will do what u just say, talkless of a President E be like say u no dey stay for Nigeria |
TV/Movies › Re: TSTV Decoder Picture by LilSmith55(m): 1:42pm On Oct 06, 2017 |
wait ooo, shey person go fit set password for the hotspot sha... cos me no like situation wey be say other room go dey tif my hotspot browse wit am |
Christianity Etc › Re: “las Vegas Attacker Converted To Islam A Few Months Ago” - ISIS by LilSmith55(m): 12:35am On Oct 03, 2017 |
i knw say dem go claim am |
TV/Movies › Re: A Thread For TSTV First Experience And The Hotspot by LilSmith55(m): 10:47am On Oct 02, 2017 |
CaptPlanet: I get made in benin own. U wan test am? Oya, make we test am see wich one beta pass |