Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,277 members, 7,836,243 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:22 AM |
Nairaland Forum / Lindsay's Profile / Lindsay's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 11:19am On Aug 19, 2013 |
safarigirl: Which Admin? How many times has this campaigning worked for housemates that aren't from their country? |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 11:16am On Aug 19, 2013 |
dre11: Pls house Shebi I talk am. Una don see am. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 2:07am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: All this wan wey you write here so na BANZA. All this one na ya fantasy..... My dear wake up because na only for your dream e go happen. 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 2:05am On Aug 19, 2013 |
Royal^Pearl^: 7, BeverLY is 7 |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 2:04am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: The way e dey talk e be like say e fit be Dillish oh. Even Kyle sef say Dillish na strong contender and woman fit win am this time. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 2:02am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: Just remember say "pride cometh before the FALL". Just jeje dey open your mouth dey brag. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:57am On Aug 19, 2013 |
Una remember LOMWE? Hanni's possession and Vina's obsession. The guy say im and all the evicted housemates and past housemates already know the winner of BBA but e no go talk so as not to enter trouble oh! |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:55am On Aug 19, 2013 |
mystikal: Melvin and Bev wey be from Nigeria nko? Na their own luck tough pass. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:53am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: Because say you be who? 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:44am On Aug 19, 2013 |
Kslib: Gay means happy knife head and even if sef. I no sure you fine reach. #justsaying. 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:42am On Aug 19, 2013 |
Royal^Pearl^: Help me tell dem oh. Dillish don siddon for that money gidigba.....no shaking. Ehen, as for Elikem, shocker go happen. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:39am On Aug 19, 2013 |
Una OJORO no dey work. After all the OJORO no work for Bassey or Elikem or Melvin. So why now. See eh, make una just cooleh and allow God to take control. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:37am On Aug 19, 2013 |
spade: No mind am. E know. E just dey form dundee. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:35am On Aug 19, 2013 |
Kslib: I am gay and proud. Na bad thing. So back to the gist about ya nyash. E big or small |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:32am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: Elikem is walking first come sunday. No he isn't it might be Bev. As una sabi do OJORO so does Pokello. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:22am On Aug 19, 2013 |
jmaine: Na Who dey beg Forkadict . . .Make una free am make him go do him worse . . .Na by like so . . . That chin-chin no dey work. The only chin-chin wey dey work na the one wey you dey chop to cure ya hunger. See eh, just vote normal way. That OJORO don fail so tey, e don lost im credibility. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:20am On Aug 19, 2013 |
Kslib: Lol......very funny but remember OJORO NO DEY WORK. That your nyash wey you say you sabi cover hope you know say dem get people wey go still fit find your nyash? Dalu oh. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:11am On Aug 19, 2013 |
GH KWAME: Bros you slow gan. Just go and check the participating countries and see which is closest to Ugochukwu. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:07am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: Don't be so sure. It might be Melvin. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:06am On Aug 19, 2013 |
GH KWAME: Lol |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:04am On Aug 19, 2013 |
Mariarocks: And don't forget there is something called an IP address. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:02am On Aug 19, 2013 |
♛AndrERush♛: Dude give it up already. Ojoro no dey work. What we should do is to vote normal and have faith. What will be, would be. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 1:01am On Aug 19, 2013 |
Kslib: @Anderush,thanks.. E work.. I don begin flex under Akpors... Akpors eh? Ok oh! I hope you know say dem go fit detect your IP address and know say you be Ngozi and not Akpors? |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:57am On Aug 19, 2013 |
tatiana009: Actually it'll work in Melvin's favour if SA and Bots vote for Bev and even if she gets TZ voting for her, ROA won't go to her So the SADC votes will be slit just enough to favour him. SADC is actually not thinking clearly cos of hate, if they all support Cleo then we would actually have a problem. Also if she somehow wins its all good, the money is coming to 9ja. Its a win win situation for us actually Ewuuu! Osanobua na aba! Una never tire with this una strategy? Make una no run mad oh! Vote and forget strategy. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:55am On Aug 19, 2013 |
mike404: @ THIS PARTICULAR JUNCTURE, I'M VOTING FOR THE MOST BEAUTIFUL GIRL IN THE WORLD #REASON.... STRATEGY NONI Yes oh! Her country would return the favour. Although I don't know when but strategy noni. Lol |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:42am On Aug 19, 2013 |
Josydaky: Una don start with another form of AAV abi? Forget that thing. E no dey work. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:40am On Aug 19, 2013 |
Kslib: Una don come again with this una OJORO wey NO dey work. Which wan come be Akpors and Ugochukwu? You don forget say Akpors and Ugochukwu get people inside dem wey dey vote? Abeg leave the OJORO. Vote normal way and let God take charge and do the rest. 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:33am On Aug 19, 2013 |
♛AndrERush♛: All this wan wey asterisk full everywhere for this your thing. That auditing company go just see your vote asterisk am say na banza. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:27am On Aug 19, 2013 |
1,2: Like Bev would say, the founder didn't start the company to count stars or for charity. He did it to make him some good money so that he can stand amongst his peers and say "I am rich." |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:23am On Aug 19, 2013 |
easyflex: Dude it would still count as a nigerian vote because your number would have +234 in front of it. That is if they don't cancel your vote. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:13am On Aug 19, 2013 |
Ayab1203: A whole 75 naira from my airtime, for person wen no go give me shi shi wen dem win. Well God dey sha. Lol. God go replenish your pocket. |
TV/Movies / Re: Big Brother Africa "The Chase" Official Thread by lindsay(f): 12:10am On Aug 19, 2013 |
Handy Manny: AAV has already proven to be a failure. I doubt anybody here still has faith in a lost cause like AAV. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |