Lionphil's Posts
Nairaland Forum › Lionphil's Profile › Lionphil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
Please i need your candid advise on this. I happen 2 b in love with a girl who happens to be an igbo girl but from a different state. I also happen to be igbo. My mum has promised to let all hell lose if i try to marry anyone that is not from my village. Pls i need your candid advise on what to do whenever i am ready for my traditional wedding or Introduction. I intend to have policemen around who on sighting her would take her away from the venue till the show is over. I have pleaded and talked to her but she wouldn't bulge (she doesn't know the girl and is not interested in knowing the girl). She happens to be my only obstacle. I believe a parent should pray for a good wife for her child and not for some girl from the same village good or not. Pls advise me |
@poster Who u b sef? U b jesus abi na mohammed? If people no yab oda mumu like u, hw u want make nairaland sweet. Abi u dey find daily bread 4 here? Shey u want make our life dey boring like ur own? Abeg carry ur bad belle go. RUBBISH |
@richy u come turn the matter to ur own. n naija and u dey oo no take am personal guys just come catch fun |
from the look of things islam is religion people should keep away from cos on the long run u can be brainwashed into going on a suicide mission. though we have few good ones, generally it is a wrong religion. who says they have 12 or 77 virgins? what a joke. is it mohammed or God that will give u that? ![]() |
no be UBA dey try recruit for 2010 abi i no see well b4 i apply. about a Month ago THey put out a recruitment notice. WONDERS SHALL NEVER END |
Princek12:ROTFLMAO omo u get point ooo. those robbers don hear am dem go chook dem tin for wrong place |
@poster na common girl u dey fear to yarn say u no get money? shame on u. she the girl na agbani darego. abi na yaradua daughter. if she is not ready too stay wit you when u dont have money, tell the stupid girl off. abi u come dis life come suffer for woman? psssshh |
it takes about 3 months or more to discover the presence of HIV. are u trying to say the man didnt sleep with his wife till like 3 months? i doubt it. but if he didnt bless him if he did, he should get tested as well but if it happened that the test was carried out like a few days later. it means it was not the robbers that gave her the virus ![]() |
. |
has dis turned into a competition or what when will all this stop. the only sector that seemed too be thriving. may God help us all |
@luv try send etisara my browsing no affect ur own now be ur brothers keeper. no use super glue |
@ |
. |
. |
abeg zain code for operamini 4.2 nokian 3110c thanks ikekwere@yahoo.com |
abeg make person help me with operamini 4.2 code for zain i dey use nokia 3110c. pleeeassee i will be very grateful. de thing just stop 2 days ago. thanks |
please i really do need your help cos my zain stoped working yesterday. nokia3110c please any nairalander |
abeg my zain stop to dey browse ysterday abeg any body fit text me code for opera mini 4.2 please house i neeeeeedddd iiitttt |
peeps, dodges a bottle. still peeping, a snake crawls by (this is gettting scary) then a scarecrow and a clown walk by (it is becoming amusing) all of a sudden the light goes off there is some screaming. i take my leave before th lightt comes. GOD KNOWS WHAT HAPPENED |
@full, no b ibadan girl ooo! (LOL) |
I tried 2 kiss my girl once while in a taxi, we were d only occupants and we were sited at d back seat but she refused. D tin pain me but i no show am sha |
well for the test read ur GMAT inside out cos u will not find it funny if u are not well prepared. u will have some quantitative reasoning and then calculations. read well pls has friesland started callin please i would love to know |
WRONG SECTION OR NOT HELP THE LADY OUT. LADY, UR LITTLE BOY IS A CHICKEN LITTLE AND WILL CRASH UR MARRIAGE WITH THIS STUPID ATTITUDE OF HIS. THE NEXT TIME HE WANTS TO START AN ARGUMENT, GIVE HIM THE RING AND TELL HIM U NEED SOME TIME OFF. BELIEVE ME U WIL BE THE BOSS COS HE WIL BEG LIKE NEVER BEFORE. DON'T ANSWER HIS CALLS FOR NOT MORE THAN A WEEK. MAKE SURE SAY I NO PASS ONE WEEK. I DON TELL U OOO. THEN U CAN ENTERTAIN HIM BUT WITHOUT SEX FOR 2 WEEKS OR A LITTLE MORE. THAT WILL MAKE HIM TREAT U ALITTLE BETTER NEXT TIME TRUST ME. BUT THAT IS IF U HAVE THE ONE LOVE |
izeek:ROTFLMAO O boy u no go kill person for here. i dey cafe i dey laugh like mad person people con dey wonder wetin dey do me. 1. this poster go night school dat na why in english wowo. 2. i be like say the boy get problem make una help am. for me? i go dey watch una |
touch ur dick? no be she dey ur side, bi ur mind don wander go another place? may be u think say na devil comee touch u abi!!! no be ur fault sha na devil cause am ![]() |
guy u re very imature. how u go shout? na wa for all dis kind people wey don grow but inside no dey mature ![]() |
FAMILY |