Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 5:53pm On Feb 18, 2008 |
HAHAH, dem don cot deir tongue  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 5:53pm On Feb 18, 2008 |
or COCACOLA  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 5:44pm On Feb 18, 2008 |
hmmmm |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 5:44pm On Feb 18, 2008 |
beeeni oo ayaami, hmm lets becreful ooo,b4 som husband snatchers will com,  |
Jokes Etc › Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey(op): 5:20pm On Feb 18, 2008 |
hahaha u don vex be dat. i need just abt fifty yrs now, is it too far  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 5:19pm On Feb 18, 2008 |
i tink i will prefer mutual benefit assurance  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 5:16pm On Feb 18, 2008 |
no just mind d saucy pikin , i pray sey no be dat THING go kill ma sha  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 5:14pm On Feb 18, 2008 |
hmmm, igbadun naa pooo iyawo mi d enjoyment is so much  our hubby is given it to us realy realy good  |
Jokes Etc › Re: Doggy Style by Lolabbey: 5:12pm On Feb 18, 2008 |
haabab clem u no even pity folly |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 5:09pm On Feb 18, 2008 |
ese oooooo,
eku yotomi ooooo---------------eku enjoyment ooo |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 5:08pm On Feb 18, 2008 |
noo iyawo mi, i cant just mention names ooo, i need life insurance  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 5:05pm On Feb 18, 2008 |
OK i see,
eku igbadun lori nairaland ooooo |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 5:03pm On Feb 18, 2008 |
hahhaha, abeg oooo, no stictch my SHOP ooooo  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 5:00pm On Feb 18, 2008 |
hmmmm, how capable are dese soldiers  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:59pm On Feb 18, 2008 |
hahaha, see u, no immunization go work, mak d imunization wey dem give u no deceive u ooo, ur yansh go just swell up for injection  |
Jokes Etc › Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey(op): 4:55pm On Feb 18, 2008 |
hmmm, i dey come, give me few years  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:54pm On Feb 18, 2008 |
eyaaaaaaaaa, folly is lost. anyway we shall speak pidgin  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:52pm On Feb 18, 2008 |
make we begin mention names? hmm,i fear ooooo  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:51pm On Feb 18, 2008 |
u sure sey d virus neva infect u too, na virus thread u dey,so wetin u feel  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:49pm On Feb 18, 2008 |
make he min himsef big time else GBEGEDE MA GBINA (somtin wey neva hapen b4 go hapen) |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 4:48pm On Feb 18, 2008 |
TYTY she na rat(eeku) u dey tok abi wetin  |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:46pm On Feb 18, 2008 |
u neva hear sef PLENTY DEY SHELE  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:41pm On Feb 18, 2008 |
d thng(virus) don hamer u too  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:38pm On Feb 18, 2008 |
thank God oooo  |
Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:36pm On Feb 18, 2008 |
realy so na only lungs him posssess, i see dats y he has bin so creful so d lungs no go damage again i feel d guy sha  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:33pm On Feb 18, 2008 |
na those wey be ANIMASHAUN dey distribute wth no greed at all  |
Forum Games › Re: One-word Association by Lolabbey: 4:31pm On Feb 18, 2008 |
versace |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 4:30pm On Feb 18, 2008 |
clemcy hahahhha pimples breast?  |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 4:29pm On Feb 18, 2008 |
i just dey start sef  |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 4:27pm On Feb 18, 2008 |
WHRE d rumour monger dey sef? abi him go sauce for more info? pass me d lighter  |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by Lolabbey(op): 4:26pm On Feb 18, 2008 |
hmmmm dere seem 2 be lots of names for this LONG THING  |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 4:24pm On Feb 18, 2008 |
ohhhh i seeeeeeeeee so we got BABALAWO in d house  |