₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,431 members, 8,435,612 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 03:40 AM

Toggle theme

Lolabbey's Posts

Nairaland ForumLolabbey's ProfileLolabbey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 339 pages)

Jokes EtcRe: You're Gonna Like This! by Lolabbey: 11:39am On Feb 19, 2008
seen it b4,

bt i lik d way u MERIX sory REMIX it grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:35am On Feb 19, 2008
kay u sure sey na ur ass u dey laff off abi ur---------------------

abeg no laff am off,its vry important to ur babes out dere grin grin
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 11:33am On Feb 19, 2008
hahahhh,

who be dis ,

dem vex u 4 cafe abi wetin com bring all dese big big grammar,

mr pekinson abeg easy does it grin grin grin grin
Forum GamesRe: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 11:30am On Feb 19, 2008
neva taste am b4 ke,

HMM BOYA LO MOOOO grin grin

anyway i too like d THING, BUT THANK GOD for tufe he is a ROUGH RIDER grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 11:28am On Feb 19, 2008
ok honey tongue tongue
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 11:26am On Feb 19, 2008
ohhhh i see,

sp which stew him com dey chop all dese yrs grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 11:21am On Feb 19, 2008
how can d sick heals d sick,

hmm i just wonda sha grin
Jokes EtcRe: Watch Those Buttons by Lolabbey: 11:20am On Feb 19, 2008
hmm SHORT GUN ,dat na anoda name for --------------------

pl;s tel me grin
Jokes EtcRe: You Can Run, But You Can't Hide by Lolabbey: 11:18am On Feb 19, 2008
na wah ooo,

so na lik dis lif be?

do me i do u God no go vex even d fathers sef no go vex 4 sis cathrine grin grin grin
Jokes EtcRe: Help Please! by Lolabbey: 11:16am On Feb 19, 2008
CONGRESS,

which kind tin be dis sef shocked shocked
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 11:13am On Feb 19, 2008
am d host,clem is d carrier and folly na d infected grin grin

cheesy grin wink
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:12am On Feb 19, 2008
but clemcy na u talk am now,

abi u don 4get sey d post stil dey dere cheesy
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 11:10am On Feb 19, 2008
he has alrdy done dat
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 11:04am On Feb 19, 2008
no i will smell down cheesy
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:04am On Feb 19, 2008
na wah oo,

na so him dey beg b4 cool
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 11:02am On Feb 19, 2008
hahhaha,

him don get liver again?

i be thim sey dem tok sey d guy no get liver grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 10:55am On Feb 19, 2008
i disagree with u
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:53am On Feb 19, 2008
hmmm,

na so we see am oooo
Jokes EtcRe: Cant Help Laughing by Lolabbey(op): 10:52am On Feb 19, 2008
clem d news caster ,can i be ur news reporter or journalist cheesy
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 10:50am On Feb 19, 2008
u are welcome 2 kuvuki land,

whre females attack like d liones and d male attacks like a lion cool
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 10:48am On Feb 19, 2008
and na ur ears u dey take hear am grin
Jokes EtcRe: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 10:47am On Feb 19, 2008
ganja woman,hw yaa lyfe grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 10:44am On Feb 19, 2008
clemmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm,now u can see its not working grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 10:30am On Feb 19, 2008
wetin him do 4 him wives abi him no service dem round
Jokes EtcRe: If Na You Nko? Wetin You Go Do by Lolabbey(op): 10:29am On Feb 19, 2008
na u sabi,
Jokes EtcRe: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 10:23am On Feb 19, 2008
i can smell som1 is day dreaming grin
Jokes EtcRe: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 10:21am On Feb 19, 2008
ok sir sory ok ma grin
Jokes EtcRe: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 10:17am On Feb 19, 2008
CLEM,

d problm be sey diinfectant no go wok 4 dis thread ooo cool
Forum GamesRe: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 10:13am On Feb 19, 2008
banana ke?

dat is anoda name 4 d LONG THINHHHHHHHHHHHHHHHHHG cool
Jokes EtcRe: "i Rang The Doorbell, Didn't I?" by Lolabbey: 10:10am On Feb 19, 2008
hmm
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:05am On Feb 19, 2008
eyhaaaaa,

am blushing smiley smiley smiley smiley

so hw u dey

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 339 pages)