Jokes Etc › Re: Lion And D Gorrilla by Lolabbey(op): 4:51pm On Feb 19, 2008 |
suces na wah oo, go find wetin u go talk now, abi na like dis u go keep quiet  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:49pm On Feb 19, 2008 |
ok pastor but maybe i will come eth brother tufe  |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 4:47pm On Feb 19, 2008 |
i dey fear all dese kind pastors sef  |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:42pm On Feb 19, 2008 |
com see u 4 house ke?
sebi u be pastor,u no get church,
hmm 2 com ur house fear me ooo |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:40pm On Feb 19, 2008 |
una neva sure
no b only 101% |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:39pm On Feb 19, 2008 |
saying wht-------i dnt get dat
so na him i sey mak i kukuma greet u |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:37pm On Feb 19, 2008 |
@gun ,
wetin efuah do u now
@efuah
keep celebrating bt sha tak am easy
@suces ,i resrv my coment |
Jokes Etc › Re: Mariage Part 1 by Lolabbey(op): 4:36pm On Feb 19, 2008 |
whre dis ganja lady dey sef,
i be she go take some weed |
Jokes Etc › Re: Guiness Book Of Record by Lolabbey(op): 4:34pm On Feb 19, 2008 |
na greet i dey greet u |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 4:33pm On Feb 19, 2008 |
so wetin i go do 2 tak qualify  |
Jokes Etc › Re: Where Una Dey? by Lolabbey: 4:31pm On Feb 19, 2008 |
na wah 4 dese elders oo,
i wonder y all od dem neva resume since val day |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 4:28pm On Feb 19, 2008 |
pastor how is my case diff  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 4:27pm On Feb 19, 2008 |
keep contemplating  |
Jokes Etc › Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey(op): 4:25pm On Feb 19, 2008 |
no more black,black don turn 2 blue  |
Jokes Etc › Re: Wil Sure Make U Laff by Lolabbey(op): 3:55pm On Feb 19, 2008 |
may God 4giv us all |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:51pm On Feb 19, 2008 |
wetin una wan tel am wey him neva hear b4 |
Jokes Etc › Re: Greedy Man by Lolabbey(op): 3:48pm On Feb 19, 2008 |
why una no wan insure me now,i dey fear ooo |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:38pm On Feb 19, 2008 |
4 ur mind  |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by Lolabbey(op): 3:33pm On Feb 19, 2008 |
i reserv my comment  |
Forum Games › Re: Saying I Love In Different Languages by Lolabbey: 3:27pm On Feb 19, 2008 |
as in d love is so deep  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by Lolabbey(op): 3:23pm On Feb 19, 2008 |
eki oro siso oooooo  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:22pm On Feb 19, 2008 |
but an u dey claim old now, me i stil be ayounge  |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 3:19pm On Feb 19, 2008 |
nity see dis boy ooo,  |
Jokes Etc › Re: Which Of These Phobia Do You Thin You Have by Lolabbey: 3:17pm On Feb 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 3:15pm On Feb 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:09pm On Feb 19, 2008 |
and d old shall die  |
Jokes Etc › Re: Monkey's Grandpa by Lolabbey(op): 2:54pm On Feb 19, 2008 |
na only gray hair u see? u no see yellow hair  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:46pm On Feb 19, 2008 |
no wahala now ma JAAESI,  |
|
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 2:33pm On Feb 19, 2008 |
ohh my dear, i don mis u ooo, meet u dere now  |
Jokes Etc › Re: Lawyers And Generosity by Lolabbey: 2:30pm On Feb 19, 2008 |
@ segun lol  |
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by Lolabbey(op): 2:28pm On Feb 19, 2008 |
he must have been eaten so much okroooooooooooo |