Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,487 members, 7,808,794 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:58 PM

LoudLord's Posts

Nairaland Forum / LoudLord's Profile / LoudLord's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 32 pages)

Celebrities / Re: I’ll Throw A Party If Drake Replies My Messages” – Bbnaija’s Nengi by LoudLord(m): 10:07am On May 15, 2021
Maybe in your dream Land but in reality you go jonZi
Crime / Re: Katherine Isaiah Missing For A Week, Left Home To Visit Her Boyfriend In Warri by LoudLord(m): 9:59am On May 15, 2021
grin

In Qdot song


Ti omo yin o ba sun le
Oti lo ba awón to chop ni Ile
A mo awón to le de Mo


Yasin ko funny
Crime / Re: Married Nigerian Man Caught Wooing A 15-Year-Old Girl In London (Video) by LoudLord(m): 9:56am On May 15, 2021
kiss

Baba think say na naija e dey...Nothing do you baba mi
Properties / Re: What Is The Worst Experience You've Ever Had With A Bad Room-Mate? by LoudLord(m): 9:29am On May 15, 2021
Last 2yrs na off for me aje lipsrsealed



I comot for Lagos go squat with my gee for ABK (Mapoly boy)I just finish my ND for Yabatech,I say make I find green pasture for ABK but na Red pasture I meet even if I dey squat with you that one no mean say na me go dey feed you now,I feed this guy for good 6months...my gee go dey tell me say him people no send am money not knowing say na data my gee dey use him money do as I dey feed,money finish for my hand ND my gee lock up on me,na so e go dey leave me behind go dey chop food for outside come house sleep....E get this woman way dey near our house,she dey sell food stuff because I be her regular customer when money dey my hand,she start to dey give me food on credit any day way I get money i go pay...Na one day our landlord come house see me dey chop coaster biscuits,ask me of my roommate I tell am say he go see his friends na so de man laugh later tell me say my friend dey mama bolu shop dey eat.omo i felt betrayed that day as in my gee way I go collect credit food and we go chop am together...na so I start to dey plan my move to Lagos back,I no tell am anything me sef kan collect foodstuff of 5k from the other woman ND I make sure say I pay 1,500 and we both chop the foodstuff finish as my move to Lagos work out fine,I tell my gee say I dey enter Lagos back and I go come back in 1weeks time na so I japa till today,na later my gee dey call me to send money for the credit food way I collect say he no like wetin I do say d woman dey embarrass am,I tell am say shebi na both of us chop the food finish ehn make he pay now...the guy no get choice than to pay as I no gree pick hin anymore....



cool cool cool cool make una no vex ohh for my lengthy words grin


Me and my gee still dey but the closeness no much

149 Likes 4 Shares

Romance / Re: Pre-wedding Pictures Of A Plus-Sized Lady In Wheelchair & Her Man by LoudLord(m): 9:29am On May 15, 2021
Na over feeding dey worry both of 'em
Agriculture / Re: Pictures Of Obasanjo Encouraging Young Farmers by LoudLord(m): 9:27am On May 15, 2021
Omo my love for PA obasanjo no be for here....



You go live long baba mi
Jobs/Vacancies / Re: Frank Uduak-Akpan Wore 'The Mudder Squad' T-Shirt While Being Paraded By Police by LoudLord(m): 9:25am On May 15, 2021
This guy go walk out freely



Politics go surely play
Celebrities / Re: Davido Celebrates Imade On Her 6th Birthday (Photos) by LoudLord(m): 9:21am On May 15, 2021
IMADE THE RICH KID



HAPPY BIRTHDAY GIRL
Politics / Re: Uchechi Wendy Okah Is Dead (Ebonyi Commissioner) by LoudLord(m): 9:19am On May 15, 2021
The only news way go make me happy gan na to see headlines like



THE 9IGERIA PRESIDENT IS DEAD


Omo I go do give away that day aswear
Foreign Affairs / Re: Driver ‘rams Israeli Checkpoint’ As Deadly Violence Engulfs The West Bank( Pics) by LoudLord(m): 9:15am On May 15, 2021
Kuginzi:

I don't engage in argument with loose tout who cannot control their mouth and who cannot do without insult.
Thanks for your time



Wasere na me be tout,no be your fault now na NL cause am...
Thank you

1 Like

Politics / Re: $65m Fraud: Gimba Yau Kumo Is No Longer An In-law To Buhari – Presidency by LoudLord(m): 9:12am On May 15, 2021
grin Dem disown am sharperly



Presidency sef dey smoke Arizona and e no dey good for their body
Foreign Affairs / Re: Driver ‘rams Israeli Checkpoint’ As Deadly Violence Engulfs The West Bank( Pics) by LoudLord(m): 9:10am On May 15, 2021
Kuginzi:

Israel the LAND GRABBERS




Dem grab your family Land?

2 Likes

Politics / Re: Buhari Promises To Help Chad Stabilise by LoudLord(m): 9:08am On May 15, 2021
Aswear M.buhari dey smoke skunk aje


Insecurities full your country yet you dey promise Chad say you go stabilize ahhh omo dey angel wey give me naija form fuvk me up BIG TIME
Jobs/Vacancies / Re: Iniuobong Umoren: Highlights From Frank Uduak Akpan’s Confession by LoudLord(m): 9:00am On May 15, 2021
Opor!!!


Police don give us palliative chop
Politics / Re: Yahaya Bello: 'All Nigerians Are Asking Me To Run For President' by LoudLord(m): 8:56am On May 15, 2021
Na lie go finish this big head governor


Minus me sha cause I no dey among the all Nigeria you mention...werey
Politics / Re: Police Kill Two and Arrest 5 Gunmen Who Attack Osun Town by LoudLord(m): 8:54am On May 15, 2021
GUNMEN!!!


Stay far away from my state...
Foreign Affairs / Re: Driver ‘rams Israeli Checkpoint’ As Deadly Violence Engulfs The West Bank( Pics) by LoudLord(m): 8:49am On May 15, 2021
I stan with isreal anytime anyday



Dey want to shut Israel down by fire by force but he no fit happen not this life

15 Likes

Celebrities / Re: Comedienne, Chigul Celebrates Her 45th Birthday (Photos) by LoudLord(m): 8:47am On May 15, 2021
More Life



Karishika

2 Likes

Politics / Re: Governor Abiodun Asks Ogun Residents To Support Amotekun In Fighting Insecurity by LoudLord(m): 8:46am On May 15, 2021
Make herdsmen kill them abi



Odedapo
Jobs/Vacancies / Re: Photos From Ini Iniubong Umoren's Burial In Akwa Ibom by LoudLord(m): 4:27pm On May 14, 2021
See as death make her popular



See ehn if you can't love me now then don't ever love me
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Liverpool (2 - 4) On 13th May 2021 by LoudLord(m): 9:34pm On May 13, 2021
Manure fans right now

Romance / Re: “This Lady Inside The Bus Was Rubbing My Leg” – Man Narrates His Ordeal by LoudLord(m): 9:30pm On May 13, 2021
Oga which is work you dey do wey allow you to wear short?



Twitter and lies be like 5&6
Celebrities / Re: Imade Adeleke Signs An Endorsement With Eva Baby Soap (Photos) by LoudLord(m): 8:39pm On May 13, 2021
Wizkid fans right now... shocked


E CHOKE

2 Likes

Politics / Re: Nigerian Army Debunks Report On Distribution Of Ramadan Packages By Boko Haram by LoudLord(m): 8:34pm On May 13, 2021
Iya yin




Something wey we see with our korokoro eyes...Awón oniro oshii
Nairaland / General / Re: Python Snake Killed After Devouring Goat. by LoudLord(m): 8:23pm On May 13, 2021
Omo WTF shocked
Sports / Re: Manchester United Fans Protest Again At Stadium Before Liverpool Match (Photos) by LoudLord(m): 8:17pm On May 13, 2021
Agbero club




Manure
Celebrities / Re: Bbnaija Stars, Venita And Mike Edwards Go Swimming Together With Their Families by LoudLord(m): 2:03pm On May 13, 2021
See mommy
Celebrities / Re: Iyabo Ojo Releases Her Conversation With Yomi Fabiyi by LoudLord(m): 1:59pm On May 13, 2021
Omihanifa:
Season of blackmail and name calling undecided
What a shame.

Iyabo ojo keeps shouting " e don tey way she dey the industry" as if she's bigger than funke akindele undecided

Upon all the number of years way she don spend for the industry, no be prostitution still make her blow last last angry

So she should stop shouting e don Tay as if she be one A list actress way her films dey break all the numbers for box office





You dey mind that hoelosho

Na so her daughter Priscilla dey fuvk music artists upadan
Science/Technology / Re: Snake Dies In Sagamu After Swallowing Pregnant Goat(pics). by LoudLord(m): 1:46pm On May 13, 2021
OF LA LA




Welcome to the snake kingdom
Politics / Re: Buhari, Aisha And Children Celebrate Eid-El-Filtri In Aso Rock (Photos) by LoudLord(m): 1:41pm On May 13, 2021
See them




Blood sucking presido...Abeg shey angel of death dey fear buhari ni or what



Me I no fit wait till 2023 jor

2 Likes 1 Share

Politics / Re: Vandals Have Started Vandalizing The Warri-itakpe Rail Line by LoudLord(m): 1:38pm On May 13, 2021
My own be say shey this UNKNOWN GUNMEN no fit attack ASO ROCk?




angry angry
Celebrities / Re: Nengi Hampson Lists Her Achievements At 23 by LoudLord(m): 1:35pm On May 13, 2021
Kriss216:

8 years one can't recover again cry


E no go better for buhari and his blind supporters embarassed




Amin ase gun tu oo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 32 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.