Education › Re: American Universities Now Rejecting Applications From Nigeria by LucemFerre: 2:30am On Oct 06, 2023 |
Hoilgbegiri: Obi attended oxford.
Bola go Chicago go sell loud LMAO Una no go kill person sha |
Health › Re: Can A Diabetic Foot Be Treated Or Best Amputated? by LucemFerre: 9:41pm On Sep 23, 2023 |
Here resemble hospital. Na google doctors you dey ask for advice |
Politics › Re: FG May Pay N1.68tn Fuel Subsidy, Marketers Forecast N900/litre by LucemFerre: 9:55am On Sep 22, 2023 |
Make dem go collect trumpet from God kukuma blow make everybody just go rest abeg |
Celebrities › Re: Mohbad: 6 Reasons Why Naira Marley Might Go Scot-free by LucemFerre: 9:33am On Sep 22, 2023 |
I usually don't follow dumb shits like this but, the naivety of Nigerians is astounding. This dude will go free and you idiots will still vibe with him. Dey dere dey deceive unaself. Jobless idiots |
Politics › Re: Nigeria’s Unemployment Rate Falls to 4.1% by LucemFerre: 8:42pm On Aug 24, 2023 |
Wait o I see some idiots dey confirm this nonsense for comments abi na me no sabi read? E be like say thunder wan fire some baskads for this Nairaland |
Celebrities › Re: Police To Arrest Farida Abdukabir Who Attempted Suicide Over Failed Marriage by LucemFerre: 3:46pm On Aug 19, 2023 |
You wan live dem no leave you, you wan die dem still no wan allow you. Na wetin na |
Business › Re: Dollar Crashes To ₦790 At Parallel Market After Tinubu, CBN Governor’s Meeting by LucemFerre: 11:34am On Aug 16, 2023 |
Everytime I see "CRASH" I go dey expect to see 100 naira to $1.
These people no even know wetin crash mean. Dollar bat eye una say e crash |
Sports › Re: Somalia Produces Worst Athlete In The History Of The World by LucemFerre: 2:12pm On Aug 03, 2023 |
Lol... she ain't even taking it seriously |
Business › Re: Naira Hits N860/$ Record Low On Black Market Ahead Of Central Bank Meeting by LucemFerre: 9:23am On Jul 21, 2023 |
Shea person go ever wake up in the morning see good news ? |
Science/Technology › Re: Robots Promise To Not Steal Jobs & Rebel Against Humans At Robot Conference - PX by LucemFerre: 12:02am On Jul 08, 2023 |
"Robots promise?" People don craze finish |
Politics › Re: Subsidy Removal Drags Down Petrol Consumption By 28% by LucemFerre: 11:58pm On Jul 07, 2023 |
Una never see notin |
Politics › Re: Subsidy Removal: FG Saves ₦400 Billion In Four Weeks by LucemFerre: 9:09am On Jun 30, 2023 |
Slurity: ASK YOURSELVES SIMPLE QUESTION. IS THERE NO MONEY FOR THEM TO LOOT BEFORE SUBSIDY REMOVAL? IF THE ANSWER IS YES, THEN WHY YOUR CONCERN? Your are your mind full of negativity toward your own country than other foreign country? we are the problem of this country with negative expectation and negative energy. See this naive mumu. Its easier to steal 5mil from 100mil than to steal 5mil from 10mil unnoticed. |
Politics › Re: Subsidy Removal: FG Saves ₦400 Billion In Four Weeks by LucemFerre: 9:07am On Jun 30, 2023 |
Money wey you no go even smell thesame air wey blow am |
Education › Re: Maduka University Enugu Announces School Fees Structure by LucemFerre: 7:13am On Jun 23, 2023 |
I'm seeing admin block and 1 completed building only. Wetin dey sup |
Car Talk › Re: Innoson Produces CNG Vehicles, Asks Nigerians To Say Bye To Petrol by LucemFerre: 7:52pm On Jun 08, 2023 |
dayleke: Make dem dey patronize this "Made in Naija" cars now. A wider patronage is needed jawe. People wey fit afford am dey buy am. The guy for make kekenapep or bike make you see patronage |
Celebrities › Re: Timaya Dragged Over "No Fuel" Post by LucemFerre: 11:32am On Jun 01, 2023 |
The "drag your motor with your dada" off me  |
Politics › Re: NNPC Backs Tinubu On Fuel Subsidy Removal, Says No Need For Panic Buying (Video) by LucemFerre: 9:58am On May 30, 2023 |
No need for panic buying but, fuel stations are panic selling Na so |
Politics › Re: Petrol Price Jumps To ₦350/ltr As Queues Return by LucemFerre: 9:50am On May 30, 2023 |
Same ol same ol #yawn |
Politics › Re: Fuel Subsidy Is Gone - President Bola Tinubu by LucemFerre: 3:26pm On May 29, 2023 |
NaijaCowFarm: If true, then $ will hit N1,250 by July. Sorry for those still earning Naira Na $ dem dey use buy cow for your farm ? |
Politics › Re: Photo: Osinbajo Commissions Transcorp Afam III Fast Power 240MW Turbines by LucemFerre: 9:10pm On May 09, 2023 |
Why dem use Snapchat take all the pictures though ?  |
Foreign Affairs › Re: Montana Passes Bill Blocking Tiktok Downloads by LucemFerre: 10:06am On Apr 15, 2023 |
RamseyKush: Tictok na one foolish app..
It's used to access people's data, the owners are probably selling it to those who wanna use it for dark purposes..
Thank God I nodh use am sef.. Wetin dem wan use Una useless country data do? Una even get data? No be files Una still dey carry upandan Mtchew |
Nairaland General › Re: If You Haven't Reached This Stage, Then You Have Never Experienced Poverty by LucemFerre: 7:24pm On Apr 13, 2023 |
saintbillion: Bro. Poverty at times can lead to improvisation. I remember I did eba one certain time, soup finished, I had to add more water to the eba and add some cube of sugar then I drink am like garri. Lmfao |
Business › Re: FG Bars Online Banks From Accessing Customers’ Photos, Contacts by LucemFerre: 11:35am On Apr 10, 2023 |
Yukov: Opay has been calling me for the some days now to repay loan I did not take and have never taken in my life.
Wahala Opay don't give loans No dey spoil people name |
Food › Re: Cockroach Entered Into My Pot Of Soup. Is It Still OK To Eat? by LucemFerre: 1:05am On Apr 10, 2023 |
People wey dey here dey talk nonsense... yuck here yuck there, god for bid here and there. Una know d kind rubbish wey una don chop from restaurants and una own house wey una no see ? People go come here dey form like say dem no dey sh!t.
What about girls wey dey leave nails still use dat hand wash nyash. Shea una go fit lick dat one nothing dey sup abi... nonsense
Bros, you even try boil the soup. Chop your tin. Notin go do you. I don chop food wey cocroach, fly, mosquito, dead Wall gecko, even lizard don touch and my system clean sote my mess no dey smell. |
Science/Technology › Re: First Anti-Aging Pills To Hit Shelves In 2028, Expert Predicts by LucemFerre: 12:40am On Apr 10, 2023 |
yom2: that has been my school of thought from my teenage years. Ever since I have been personally working on my anti aging sciences and formulas. I can't appreciate the fact that one has to spend 6 Yeats in primary school, 6 years in secondary school, another 5 years or more in the university, and you spend years working so hard to build urself ,carrier and experience. And if u are lucky spend just 20 years to raise ur kids. And by the time it seems all your hard labour should start paying off you are already 60 or 70 and quarter to go. To me its bullshit and does not add up at all. I have always passionately nursed the dream that an average human should be living fully and actively for a minimum of 250 years. That has always been my vision. Lol... it is not supposed to add up. You don listen to too many motivational speakers |
Science/Technology › Re: First Anti-Aging Pills To Hit Shelves In 2028, Expert Predicts by LucemFerre: 12:37am On Apr 10, 2023 |
Sebastine1994: How long do you think people remember the memory of a dead relative?
After struggling all my life to make it, Death just comes and snatch me away. Some things don't just make sense.
Then your stupid kids would inherit and squander everything in just 2 generation.
I want to live at least 300 years, I want them to prolong it a bit. Everybody is afraid of death, even your pastor, if there was no death, probably religion would not exist.
I believe death is just like any illness, if we can find a way to prolong the longevity geñes, or transfer our consciousness to a machine, it would be cool. Mumu |
Crime › Re: Court Remands Man For Defiling 9-Month-Old Baby In Lagos by LucemFerre: 2:51pm On Apr 05, 2023 |
Lol... these kind news don dey plenty o Wetin dey sup na ? |
Politics › Re: Votes Spread: Tinubu, Atiku Neck And Neck As Obi Trails by LucemFerre: 9:33am On Feb 27, 2023 |
So Nigerians still voted for Tinubu. Suffer no dey taya una abi. Oya na, make we dey go like dat. |
Politics › Re: Labour Party VP Datti Baba-Ahmed Loses His Polling Unit To PDP by LucemFerre: 7:54pm On Feb 25, 2023 |
When I dey tell people say that 1mb3cile fit rule this country una dey use am play... hmm Una dond dey see am na |
Politics › Re: 2023 Presidential Election Results From Northern Nigeria by LucemFerre: 7:50pm On Feb 25, 2023 |
ecolime: Guys, don't fret about votes from KKK.
Kwankwaso is playing the spoilers for us  What about the other 2 k's ? |
Politics › Re: Buhari Delivers His Polling Unit At Daura, Katsina For Tinubu by LucemFerre: 6:43pm On Feb 25, 2023 |
E choke |
Politics › Re: Why I Am Running To Be Nigeria's President - Bola Ahmed Tinubu by LucemFerre: 1:55am On Feb 16, 2023 |
Which reason? Shea you talk say na your turn ? Because Nigeria na una fada inheritance |