Lukas280's Posts
Nairaland Forum › Lukas280's Profile › Lukas280's Posts
sickness of the highest order , this can b a suicide mission u no... Na only lazy mathematics teacher dey do dis can thing.... |
this is nonsense propaganda if Na wike kneel down to one person dey go say Na mumu, or if Na my hero GEJ KNEEL TO ADEBOYE EVERYBODY SAY WHOLE PRESIDENT.... ABEG MAKE HIM KISS |
hmmm,mmmmm lip seal just passing by, more commenta |
must we show to the world dat garri and goundnut is wat they take as Dey trek.? u are trekking long distance and you are drinking garri and groundnut, poverty go kill Na ooooo, were the money wan dem sent u from u.k |
amaechi will fly out of port hartcount because wike will expose this corruption and all the money. he gaver APC for campaign |
Na wa ooo ooo because say your husband get money and u wan make sure say you get something from the man after he die abi...... wish you well in ur gagolo |
using the title of God ordained property to lie, well you will b in agony if truly u are not what you claim you are |
madam judge your dream of going to American Na bands back ooooo ifdey no jail because dem go reparete u, kai u b do better but Na wahala u put your self sha |
you are supporting pa buhari hoping he will not ctch u and those tinz clled tinubu and amechi abi ....no worry pa buhari no go win and u okorocha'tinubu and amechi go run over through sea because airport go reject una......abeg eeeeeee |
mr governor by dis time u still dey use dis kind blackboard they teacher?u Bleep up,chalk and waitin for dis computer age.na wa |
GEJ ALLTHE WAY STILL 2019!MARCHING FOR PEACE SAY NO TO VIOLENCE AND THREATS |
MY GREAT KING REST IN PEACE AS U FELLOWSHIP WITH OUR GREAT ASCETORS |
go hug transformer we no need u to tell who to vote for or who u will vote for...pipo like u are suppose to keep quiet and show how the youths we b leading this country. |
why dem no show an he dey accept d bible na...lie lie lie |
I dey laff in military formation. Mama using dad tin to brush her mouth.....
|
I have no plans at all with any party but all am saying is we should b care full d way say things, how many pipo we dey b able to buy? My guy it cheap lie or propagada. DAT y I said dey should go and die APC...... |
Dere is nothing wrong with d qurstion ur PST ask u, d only wrong thing is DAT u gave him d impression dat u have don it by not answering him. |
GO AND DIE APC.....GEJ STILL 2019 |
my guy forget it...na all dere faculties go do lik dis?those wan get batallion students na b say na one yr dey go use finish if dey use dis method |
No bra to size her flat long breast Na, see d way d tin b like slipper |
na wa oooo so na who getperson for top but na thief dem no dey mention dere name abi...ok dey mention d gang leader name but refused to mention d one dat encourage dem to steal and buy d stolen goods t cheap price because her husband na baba for police abi....yeye pipo |
he reali dnt have solution to nigeria....so he should tell Osinbajo to help him....i pity our youhts who are shouting wit a 73 yrs old man. |
sai JONATHAN STILL 2019!!!!!!! |
an educated and well meaning pst of the highest order..sir i most commend your true nature of not move by material things we call blessing |
na so make she beat oshiomole comot for him body so dat bohari no go think to bring in dis kind thing if he wins online come 31ST JAN |
arrange things ooooo...ny which wy politice should not bring enemity to us |
most u bring insults to ur self by saying APC IS TEACHING PDP HOW TO DISPLAY SPIRIT OF SPORTMAN? APC OR PDP ALL WE NEED IS LET PEACE B OUR MANDATE.... |
![]() |
because ur brother get money u come dey waste am for okpo or commmecial s....x workers? abeg i b think say money na for matured pipo....guy u f...ck up sha... |
Na wa ooooo I know dis man Na champmenlon |
you are on your own...oyo...kaye west deceived u wit dollar and label records...now u are crying fowel |
Na wa ooo ooo because say your husband get money and u wan make sure say you get something from the man after he die abi...... wish you well in ur gagolo