Lukas280's Posts
Nairaland Forum › Lukas280's Profile › Lukas280's Posts
the policeman is try to protect and cover her even d woman is crying as d polisman hold her |
na wa or na still d missing budget dey cause this tinz soooo... two differnt budget and two different SUN newspapers |
dis~commerade oshiobaba wash ur tongue with water and stop talking like u have dakuya in ur mouth .....jonathan dnt win and he acepted defeat so dat u and ur Boss we not share more blood like u people did in 2011 |
thunda !!.!!!!!!.!!...!!na wa oooooo |
what a bad way to end 2016 u just entered after b happy dat u saw d end of 2015 .it good way for dem to die bleeding because dey put many pipo on crying tinz |
when dem don go steal or thief mony wan dem almost catch dem or escape death y dem no go show dere mumurity..... i no talk oooo |
that is before you buy me and kill me i will teach you a lesson u not forget.... |
he was buried according to islamic rites so dnt deceive us..... if he was not a muslim them i bet that sand would have b golden sand and his caskert would have b diamond inported from pluto |
wow na wa he sign his marriage registry and later signed his death excution..... real marado of all time |
hmmmmmm now i know nairaland carries correct information...i saw d banner around ikopaba slope in benin city.... then i ask my friend na which kind advert b dis? and now am showing her wat will saw |
buhari buhari so u and your spoken man no check constitution bfore una dey say na ur entatome |
pls mr uthor or writer if i my ask if the new oni of ife was a muslim would he not sit on the ground during prayers for him in d mosqua? guy u dnt look at one disrespect of a queen to God. those who know dere God will worship him no mtta deere position |
some educated illerate openly gave an award to some dat is not ready to do any tin in d educational sector....hoping to get favour from him.....NAN I SA GROUP OF STUDENTS STILL LEARNING ABI..... ?? BUT HOW COME NAN ARE MORE LEARNED THAN THOSE WHO HAVE D RULES AND REGULATION TO AWARD A PHD.... ABEG MAKE UNA CLICK LIKE FOR NAN ....THEY THE SCH MAGT SHOULD MEET NAN FOR FURTHER ENLIGHTMENT BEFORE DEM GO GIVE EL.RUFAI OR SHAKAU 'PHD' |
APC HOW MARKET OF THE ECONOMY OF NIJA. I DEY LAFF... CAN .... CAN ..... MAKE UNA NO SAY NO B EVERY VISIT B WELCOME VISIT OOOOOOO |
e no weda u collect physical cash or two jeeps na the arm deal money.. baba go slow must answer for it.... u see make una see ooooo dasuki go on call more names |
in fela tune..... when trouble sleep(shiite) yega (army) go wake...... na watin e dey fine ...... palava e dey fine .....palava e go get ooooooo... na so boko haram take start after dem kill dear oga .... make una no kill zazaky oooooo because e go hot for baba go slow oooooo |
baba go slow dey fear because him wan make him last for d chair he no wan make watin happen to ya adu ah to happen to him |
i hope their money go pass 20k baba go slow? collect money from d one dasuki ur fulani broda dey own us nigeria to pay like 50k or 100k.we no say u go tell us say money no dey |
army no dey use tear gas na police dey use tear gas...army na gun den use to put tinz in orda police no dey fit use gun take control tinz |
coolhamid: |
anoda boko haram in action.wait for revege sooon. baba go slow how market of the situation? |
ha baba tollgate fashola no let baba go slow come stop to move because of toll gate tinz ooooo him fit leave u say u because u can generate ur own money |
nd place like iceland is not mention? then i doubt this thing |
i dey laff oooooo APC NOTIN UNA FIT DO? LL WTIN UNA SAY UNA GO DO FOR NIJA NO ONE DON COME TO PASS SO GO AND CONTINUE WIT UR LIES....PLS REM LIE MOHAMED DAT IS LIES RE NOT NEEDED |
thank God for the honour jonathan is our hero of democracy..... |
A.P.C HOW MARKET ?IS BABA GO SLOW AWARE OF THIS SLOW MOTION RESULTS DAT WILL NOT FAVOUR APC MARKET?HMMMMMMM JONATHAN IS MY HERO OF DEMOCRACY |
APC HOW MARKET NA.N SHOW FOR RIGGING? |
APC HOW MARKET....UNA DON START OOOO |
mr man dat money go finish bfor u reach quota of the villa y not use the money renovat school or health centers make all d people enjoy d free money wan una dey work for.all the thanks for giving half of ur money to some women i hope no b ur relatives? |
me no get watin this people dey talk oooo tukur security men resist d orda bad guys and d bad guys even fellow baba reach airpot but up sti now no arrest has b made.... apc how market |
modernised and respectful insults that will bring him bck to his number six brain. or he should ask sanusi lamido sanusi were he can buy brain....he is a real beta man ...this can age u wan dey keep woman for kitchen.... i belive dat guy na aboki for remb those war like muslim country |
APC HOW MARKET NA.PLS MAKE UNA CALL BABA GO SLOW TO DO SOME THING OR ?? HE WILL NOT B HAPPY WITH D NEWS... |
?? BUT HOW COME NAN ARE MORE LEARNED THAN THOSE WHO HAVE D RULES AND REGULATION TO AWARD A PHD.... ABEG MAKE UNA CLICK LIKE FOR NAN ....THEY THE SCH MAGT SHOULD MEET NAN FOR FURTHER ENLIGHTMENT BEFORE DEM GO GIVE EL.RUFAI OR SHAKAU 'PHD'