Mactop01's Posts
Nairaland Forum › Mactop01's Profile › Mactop01's Posts
Pls we need to understand something here, their is different between you belonging to one religion and not believing in God, eg now Christian, their is different between been a christian and been truthfully born again and living a christ like life, for me I don't believe in religion but I believe in jesus christ and obey his commandment, most of the activities church dey do today na just religion not God commandment eg which one is doing Aso Ebi for church cos of one special church occasion, churches should be hospital for the Sick not avenue for relaxation. Pls religion and serving God is different biko, she might not believe in religion but serve God well,. |
wow make God help this country RIP to the dead |
Lol wey the Dogs abeg, chai dis people no go kill us for this country. Still sha God bless Nigeria |
Lol more still coming, am sure Yankee president sef no see that kin money, I hail some menh for this country sha, we get some werey mind |
Nothing wey man no go see for this life. |
Are you saying this to an average nigerian abi to who, our community, environment and cities is messed up, no proper drainage err where pls let talk of how we can clean up d environment and educate others too, cos its when the environment is clean and safe, that's why u can achieve this 90%. God bless. |
Na wa oooo dis guy no even sharp how u go let them arrest u on top £1000 boys dey cut $20k |
Nice one Nigeria Army, but why den never hail or give kudos to those JTF or vigilante group folks helping them out, pls let remember them too and give them their credit too. God bless Nigeria |
No be today something jare, Na who den catch be theft, but werey things we do for love sha, kai |
Anty when Oluwa go provide your own boo? |
But I love this girl tho, she's very good, na she know her reasons tho, maybe she dey get some better offer somewhere or wan venture into something else. God help you in whatever decision you make chi chi. |
Wow so we have some guys like this, spending much time in d kitchen wow, How I wish I sabi cook like this chai, guy u try ooo, am so lazy to enter kitchen biko, eating out still working for me. |
Go there with you new boo and present her A car or Better house inside Lekki, Ode, wetin u dey find wey u no go let your past rest. You can as well Surprise her bank acct too, wake sir na 2016 we dey, Time na Money |
No Formal Education but well Educated religion wish, I still don't understand some religion fanatics in d north. *Some ooo* |
In M.I voice *Wetin Man eye no go ever see* God biko do my own quick, no let dem bere pe wey my God |
I still don't know the main koko of this post, abegi Next pls |
Lol wonder den talk no fit end. |
LMAO Dolphin estate Naija ghetto ke, not even lagos Island ghetto not to talk of Island abegi, Ciara enjoy your stay. |
no gimme fish chop a beg teach me how to fish |
God bless Nigeria soldiers, they are still d best in Africa if den no compromise. |
papers don sure |
baba God oooo pick up pick up, Dangote ko ni ori meji, na beg I dey beg oooo, God pls Bless the good work of my hand, make Forbes too dey find me. #HardWorkPay tho. |
Werey Attention seeker sha abegi wetin be dollar price now |
Trump likely to win that election tho. |
Iranu, Abacha smh |
for my eye this yemi Alade no too fine jor, nice one Uncle Darey. |
so now na hawking the market sure pass chai , meanwhile some still dey for church abi mountain dey pray via dis husband matter too. |
2baba na one kin bad sharp guy, Coded tinz lol |
lol all this Nollywood girls sha , I just wonder how and which other means den dey make their money, dis girl na my guy neighbor nah okay now we dey observe |
Abegi Annie STFU like say your own past no worst too, atleast you know the guy calamities before you talk "I Do" more still coming just sit tight and watch the movie in 3D. 2Face himself I hail d guy. |
OP you don forget to put IGM, Betting online (If you get money for data) buying data for this country fit send person go back Villa quick. |
Getting inside pikin forming street, smh na their innocent parent I pity sha cos u go soon see bill for damages Run** |