Maputohq's Posts
Nairaland Forum › Maputohq's Profile › Maputohq's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 17 pages)
Cool...Following. |
dre11: without those complication....... man will be so predictable and robotic.... thereby making the world boring place to liveLive a life of humility; you won't get humiliated. |
You r doing a good Job. |
Three girls come register for the school. Dem tok say dem know me well well but me Neva see dem before; dem be dey live for my area. Na from their mouth I hear am. One of the girl, Mary dey follow me play well well sotey tosin go tell Chike say I don get anoda wife for school, my broda carry am dey yab me for house. I go school one morning, early. E no tey before bisi enter class too. Bisi come meet me. “Jaja, please follow me to the market over there.” she beg me. The market wey Bisi been dey tok about no far from the school. My mama work place no far from the market and she dey always buy something from there. What if my mama catch me with girl for inside market? “Alright, I'll go with you.” I ansar am. I try hide the fear wey dey my body; My prayer be say make my mama no see me. Since the tym wey I still small, maybe five years, she don dey warn me about girls. She been don ask me if I been dey shook hand for girl yan$h. I tok say I no dey do am. The kyn way she been take ask me, I tok yes for wet in I no dey do. E get anoda tym wey one small girl go tell her mama say I shook hand enter im yan$h. The mama ask well well but I no remember the tym wey I shook hand for person y@nsh. Dem bring another boy, ask the girl again if na me or the other boy, she still point me. I no dey follow the girl play or yarn, which tym dat one kon happen? The tym wey my mama take hear story, she carry cutlass to cut my hand. She beat devil comot for my body; I begin suffer for wetin I no do. Anytym wey I see the girl, e go be lyk say make I kill am but since we comot for the Area, I no see am again. The story na something I no dey like remember, e dey make me cry. I follow bisi enter market, lyk say dat one neva do bisi, she hold my hand. Which kyn wahala I wan enter so? I begin pray for my mind. My mama must not see me. Bisi been dey gist me tory, dey follow laff join. If she know wetin been dey my mind, she for free me. Na just disc bisi go buy. She buy finish, comot for market. Thank God, mama no enter market dat morning. Chike and me just dey run parolz on a low key outside house. My mama must not know say we get friends wey be girl; no be even girlfriend sef. Maybe we go call them admirers. My mama strict sotey you no go think of babe. Chike try to read well so dat im go pass well well for im school. As im dey SS 2 dat tym, im get plenty rivals for school. I been get only chibuzor, dem plenty for im own school wey dey follow am drag. The funny thing be say na girls dey follow am drag; maybe na why im dey friend only im principal daughter. Chidi, for im own side still dey Jss 2. Im neva start follow person fight for position for im own class. Na for am only to dey go school, dey return. E go hard before you see chidi open im book. My mama see say I always dey happy since I begin go dat computer school. The Jaja wey she dey see dey different from the one wey she been dey see for SSCE tym. “Jaja, e be lyk say you dey enjoy your computer lesson?” mama smile as she ask me. “yes mama.” I ansar. “ i meet plenty friends for there. Dem be nice people.” “No go dey play for there o. Just face wetin you go do for there.” mama yarn. She don dey tell me dat thing since I dey primary school. I been dey wonder if to play na bad thing. I remember the day wey I dey play for school when she come visit. I run sharply enter class as I see am dey come. I been surprise say she no tok anything when I reach house. “Mama.” I call. “My money remain five thousand wey I neva pay.” “I go pay am when I get money.” I no follow her argue, I know say she no get money. She for gimme if she get. “mama, I wan buy some books.” chike tok im own. “mama, me sef wan buy book.” chidi join. “mama, I wan dis, mama I want dat, I don hear ooo, mama pikin them.” As my mama yarn finish, she enter room go sleep. We sef carry our own wahala comot for house. Na only the twins, Amaka and Chichi remain. Make dem give their mama small wahala. We don know say if mama dey sleep, no try disturb her, except you wan cry. |
Nothing. |
your guy will return tonight...*wink* |
Lovely Cold. |
writing challenge... https://www.nairaland.com/1831821/writing-challenge-write-short-story |
An enemy of mine playfully called a ‘Small girl’ of probably 8 or 9 ‘my wife’ and the girl took it serious. The girl once told me to tell the guy that ‘he is too fine,' that was before he playfully said the sh¡t. Is the little girl insane? because she certainly knows nothing about love. The guy should be between 17-19. |
. |
The sh¡t is too long to read. Nigeria operates the kind of English legal system. The argument my lecturer laid was that The English law was gotten from the church. We borrowed that system. The constitution only provides for Islamic law for the sake of the Muslim population. I wonder why there should be an argument if not that our political leaders are dull an clueless. Please see section 10 of the constitution. The is no need for any Christian courts. |
Paroman: why both bro? I feel most of the blame should be on the guy, especially if the lady he slept with happens to be a friend.why r u asking again? since you disagree with ‘both’, I'll say the brewery producing the bear should be blamed. |
Larrysun ...congrat |
mystiqueDZ: All we have to say is thank you Lord for this month...month of blessings...bless me o lord. |
na how I go take reply? |
barackodam: Chinua Achebe is the name of the man that wrote "things fall apart"apart from you, I love no one else. |
mystiqueDZ: Senior maputohq I hail ohoh...I am returning it...I remain loyal. |
I love da big boss |
Yea...people are ugly. |
Laughing in Igbo...chichichichichichi |
mystiqueDZ: Aids?Do you know your status?status quo should be maintained... I remain you senior. |
Who tell u say she dey in love? She was in need and she knew you will give her but you should ve given it in form of a LOAN. |
ebullientV: Become anything you want. As much as i don't believe in horoscope, I can't lie that sometimes it's spot on!on the fence, stood a bird. |
mystiqueDZ: Mind of my own...own a car? meet me for advice on its maintainance. |
This is it...in other words, A young girl was strapped with something and was told that it was harmless .What does a child know? |
I'm just like that |
LarrySun: Really? Wow! I'm pleasedI've done dat already... didn't u see my comment. I quoted it n also did d needful. |
LarrySun: Lol! That's abso-freaking-lutely hilarious.wow...tnx man...I've been following one of your thread with keen interest...maybe I'm your new fan... |



Try to read the short story I posted. I'm sure you'll like it