Melison's Posts
Nairaland Forum › Melison's Profile › Melison's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 40 pages)
This oyibo mind Don dey enter this weyreh people head o |
Ordinary Ghana?? |
Hmmm 2019 won't be funny . |
One dey market him business The other one no just get common sense at all |
dazzlingd:If na by fine dem dey take be president OBJ for no near abuja talk more of aso rock him for be shoe cobbler so will uuu
|
ChiefAzubuikeh:As If u haven't forbicated before,so if we die cos of sins u go dey alive abi?? Na only wetin u see to talk b dis? Bros na big wa for u |
20 ![]() He should kukuma stay on his own Abeg this una rules dey tire person Different strokes for different folks Say e work for me no be say e go work for u Period! |
Shift make I see road abeg |
This guy eh wetin dey even pain u?? If u were daft in the past then good for u that u manned up now,abeg stop all these ur crusade it won't change peem
|
Trying times,that's not the end of it all,its not easy bedwetting in adults??do u know the kind of torture the go through on their own?? They fear sleeping at a friends place and the likes.... Its not easy honestly but u a gud guy,maybe God wants to use u to cure her,no mind these heartless people screaming u should dump her ass,its not her fault its that way??but life throws different stuffs at us and we endure our fate till God shows us the way....shalom God help u guys bro,dumping her cos of this its not the best option bro |
Nawa o,sex don do many things o,so if u mistakenly enter this one u yaf gone like nai Hmmm wonders will never end |
Olohunjedalo:Prolly u are from osun and u enjoy how the government operates in ur state Honestly I have met stupid people before but today ur name tops that list I comot cap for u |
Olohunjedalo:So by voting buhari u are sane ![]() Chai this proverb is true oo Many are mad but na few no wear clothes I don't support either of the parties so Mr sanity integrity kindly transmission your sanity to ur entire village people |
Olohunjedalo:See wetin dey call person clown, 21st century heediot |
Olohunjedalo:I pray buhari wins the next elections so that u loyalists will get to know better |
[quote author=symbolofhope post=71856425][/quote]Lolz wetin dey pain this mumu all those jargons just to imply how stupid u are Odeh |
Olohunjedalo:But with Apc abi?? Hypocrites everywhere |
symbolofhope:Buharist spotted!! |
Okay |
Hmmmm Nawa o apart from Dog any other pet no be for me at all... |
All those commentators above me Na wa for una oooo |
The lecturer did it twice?? Maybe he thought it was secondary school where u beat the hell outta students and no one bats an eye..they for slam the door for him face back so scoreline go dey 1:1 |
Ur statement applies to ur dad only.. My old man has been through fire just for me and my family,he is the only one I can die for alongside mom,when things are extremely hard hr swallows up everything with that everything is OK look..... Even if my Dad today commits the most unforgivable sin in the world today,I will still be by him cos u know why He is my hero and I don't ever wish for anyone else as a dad but him...so whatever ur problem is Talking ill about ur old man on this platform is a total no no.Figure out a way to help him,I know he might have made mistakes in life but u have to realise that he Is still ur father,, if anything were to happen to him......u will really know that fathers are irreplaceable pillars in every home irrespective of their status.... Help him out and also think of what u can do to help him and not always what he has done for u...remember some never saw thier dad but u did.. I hope u take the right turn bro.... Peace... |
Drama to be unfolded... |
Anambra adigo mma Anambra Amaka Igbo Amaka |
The should move down to abuja and shutdown Aso rock then I go know say them don arrive This man from daura no go even look them at all Them just dey waste time |
My eyes don see everything Na only to see my ear be the remnant |
O boy a scammer can't scam a scammooo D odeh dey post nyash pictures think say the op na those people wet dey think with their anus Lolzzz lwkmd brother in canada got me rolling on the floor..... |
Inec,Efcc,DSS are all now reduced to just mere tools,reduced to objects that dance to the tune of the wind(APC).Nigerians be wise this is just a tip of what is bound to come,if this man wins 2019 he knows its his last tenure expect an extreme level of rulership, this one na part one, part two no go funny,,,,Naija matter tire me, God help Nigerians cos na we Go hear am If u like vote APC oo,or PDP oo,sdp any one but na we all go still suffer the pain, Wake up Nigerians |
Sirpaul:Ibeto Ato na ukpo Tony elumelu Dem too plenty |
Nwanne Igbo Amaka |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 40 pages)

