Romance › Re: Some Things Involved When A Girl STARTS Revealing Her "Privacy" by Michelle55: 8:34pm On Jan 30, 2015 |
|
Romance › Re: Some Things Involved When A Girl STARTS Revealing Her "Privacy" by Michelle55: 8:20pm On Jan 30, 2015 |
emusmith: Be serious joor seriôus for wetin? i dey appreciate ur gud works na abi na crime? |
Romance › Re: Some Things Involved When A Girl STARTS Revealing Her "Privacy" by Michelle55: 6:40pm On Jan 30, 2015 |
emusmith: I was only trying to help na  hmmmm.. mr helper!!! weldone oh.. |
Romance › Re: Some Things Involved When A Girl STARTS Revealing Her "Privacy" by Michelle55: 6:16pm On Jan 30, 2015 |
hmmm... emusmith.. i knw say na u again. abeg make i ask u.. na wetin ladies do u oh? |
|
Romance › Re: How To Detect If Your Boyfriend Is A Good Guy. by Michelle55: 4:22pm On Jan 28, 2015 |
emusmith:
...How you dey? ma dear i dey oh.. u nko? |
Romance › Re: How To Detect If Your Boyfriend Is A Good Guy. by Michelle55: 4:19pm On Jan 28, 2015 |
Emusmith... i knw say na u go create dis kind thread... e no go pass ur handiwork. dont worry NL is ur muscles!!! |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 4:33pm On Jan 26, 2015 |
emusmith: What's your relationship status? hmmmm... FBI agent. |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 4:28pm On Jan 26, 2015 |
emusmith: Answer my question na, Michelle...; D wats ur question ? |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 12:50pm On Jan 26, 2015 |
emusmith:
... Na dis year o... Dis year no go pass us by ...You na single? amen for u oh... na ur weddn rice i dey prépare for abeg |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 12:33pm On Jan 26, 2015 |
emusmith: Sooo true...some of us are like that  hmmmmm... dey dia dey talk say " most of u r lyk dat" while d rest are busy getn married nd avin cute kids!! emusmith... GO and MARRY oh!! i don talk ma own finish! |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 12:32pm On Jan 26, 2015 |
emusmith: Sooo true...some of us are like that  hmmmmm... dey dia dey talk say " most of u r lyk dat" while d rest are busy getn married nd avin cute kids!! emusmith... GO and MARRY oh!! i don talk ma own finish!!! |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 10:47am On Jan 26, 2015 |
emusmith: Michelle, you're right! But, that will be hindering some ladies from being spotted... 
Are you speaking from experience? i av an Uncle like dat tho hé is married nw... ma Mum neva cease to congratulate his wife for finally capturing his hrt. |
Romance › Re: Funny Symptoms That You Are "Due" To Go Get Yourself A Wife! by Michelle55: 7:50am On Jan 26, 2015 |
hmmmm... all d men don due for marriage even d ones wey still dey grow bah? Ok o.. thé truth is dat some of d men r just chronic bachelors !! they love dia space and freedom modan anytin,so @OP no dey waste ur tym dey advice d men cos sum go just read nd pass. |
Celebrities › Re: Iyanya Doses Off While On Dinning Table (photo) by Michelle55: 5:56pm On Jan 24, 2015 |
DonaldGenes: Lwkmd! Too much Doe iGuess hmmmm.. observing u sha |
Literature › Re: Love Goes Sour (Prose) by Michelle55: 6:55pm On Jan 22, 2015 |
Brandnew2: Nothing. 
Just some rats stealing my food.  hahahaha... Ok |
Celebrities › Re: Charly Boy: “Why I’m A Buddhist & Take My Siesta Inside A Coffin” - Pics by Michelle55: 10:20pm On Jan 21, 2015 |
hmmmm... dis ma broda sef... im own dey im blood!! anyways.. proudly #Ogutarian# but Charly our pple no dey bhave reach like dis oh. tho still proud of u |
Literature › Re: Love Goes Sour (Prose) by Michelle55: 9:58pm On Jan 21, 2015 |
brand Wat hapnd? |
Family › Re: My Wife Is Pregnant For An ‘Okada’ Man, Pastor Laments In Court by Michelle55: 7:21pm On Jan 20, 2015 |
hmmmm... dis matter wear shoe oh |
Romance › Re: Should I Or Should I Not? by Michelle55: 10:54pm On Jan 19, 2015 |
Midehi: is like you just escaped frm yaba left, dats why u alwys talk abt yaba left...pls look 4 ur collegues & comment on der thread. i dont banter words with lunatics so dear SWERVE!!! |
Romance › Re: Should I Or Should I Not? by Michelle55: 6:12pm On Jan 19, 2015 |
Orishirishi lori NL... ntn person no go sée for hère. even pple wey just escape frm yaba left dey create thread.. smh!! @op abeg tell am oh |
Romance › Re: some nairalanders are dating each other, i got proof by Michelle55: 6:06pm On Jan 19, 2015 |
i just dey smile..Choi, dis ma smile sef na one in a trillion.. e don pass million. @op no worry d Lord is ur muscles as u kip exposing dem.i support ur ministry |
Romance › Re: 9 Qualities A Man Looks For In His Future Wife by Michelle55: 5:52pm On Jan 19, 2015 |
munching ma popcorn.. eh en,na wetin d op dey talk sef? anyways.. e make brain small. but wait oh! una no dey tire to dey post wetin una want frm US(women)? Wat of d tinx d women nids in her future spouse? |
Romance › Re: Taking Advantage Of This Helpless Girl !!! by Michelle55: 5:30pm On Jan 19, 2015 |
|
Romance › Re: Taking Advantage Of This Helpless Girl !!! by Michelle55: 4:15pm On Jan 19, 2015 |
@Op.. just tel her calmly dat tinx cnt work out btw u guys as she expected... pls dont lead her on,kindly tell her u want u both to remain frnds. |
Romance › Re: Gentlemen's Club. (Ladies are Welcome). by Michelle55: 3:53pm On Jan 19, 2015 |
hmmmm.. so finally ladies can register ?.. anyways ntn do me.. I REGISTER on behalf of i and masef alone. |
Romance › Re: My Boyfriend Can’t Meet Up To My Demands, How Can I Dump Him? by Michelle55: 12:30pm On Jan 16, 2015 |
DEATHMACHINE: babe you just spoke my mind.........the op deserves bullets for this .cheers Sure she deserves more than just a bullet jawe.. cheers too |
Dating And Meet-up Zone › Re: erased by Michelle55: 12:26pm On Jan 16, 2015 |
merxi55: u can meet a lady or your dream woman anywhere. ...everyone has his or her place destiny permits to meet theirs. yea u r ryt Dearie |
Romance › Re: My Boyfriend Can’t Meet Up To My Demands, How Can I Dump Him? by Michelle55: 7:35pm On Jan 15, 2015 |
nw i knw sum girls has gone mad... u cnt date a truck driver but hé still sends u to skul at his détriments ? jeez.. OP u r just unblievable. a man dat regards,love and value u is sumone u r referring to in such a derogatory manner? hmmmm... d karma dat will visit u is still doing pressup in heaven.. mtcheew |
Romance › Re: How A Nairalander Broke Up With His Lover Yestarday by Michelle55: 7:29pm On Jan 15, 2015 |
OP.. u Sure say dis ur tori na true cos me no bliv am atall. anyways... lemme sit and observé fully |
Family › Re: What Was Your Bad Habits When You Were A kid? by Michelle55: 4:11pm On Jan 07, 2015 |
chewing ma nails,stealn of meat frm ma mum's pot nd slipn ontop of trees weneva we travel to d village.  |
Family › Re: Bride Dumps Groom On Wedding Day by Michelle55: 4:01pm On Jan 07, 2015 |
chai! dis is sooo unfair oh. d girl no try sha,i dnt blame guys dat treat girls badly. |