Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 372 pages)
22/12/2011 (Wednesday) Newcastle 2 - 3 Westbrom 20' Osaze (West Brom) ( 0 - 1) |
kingron, the joke is too advanced for you. |
yes |
ok wait . . . I go explain you. . . ![]() |
brokelean? ![]() |
ode, and who are the haters? |
zealot4me:zealot, will you stop screaming my name? Did I touch ya table of CONTents? ![]() |
badt guy, ya mind don enter cum cum, na wetin i mean be dat? Abeg o!! |
bunmi, then quietly go and tell her to stop throwing bombs here and there like a member of the boko haram sect! Did did the poster force her to speak in public? Infact, Expect a copy and paste version of this joke from studio or kellynoah!read my lips! You never know where you dey so!! |
ok ![]() |
el, thats a gravy accusation!! Give us a name!! |
your what? Talk am na . . . Shey you dey find who go dig ya grave abi? |
*shifts a little bit away from her* look at me and look at trouble o! The guy no wan kiss you,na by force? Na so kiss hungry u reach? Mumu, see whos talking! Did you ever ask ya sef why he refused coming to your house? The poor fellow no wan die of suffocation,thats why em lie say em no wan lose one of em pricks! Junkie, who wan even come ya house sef! |
oh yeah jack, and we also collect atm cards too!! |
so na u dey marry rakel? But wait o, i never see you service her *** na ?? Or are the ceremonial husband? Just asking . . No offiense pls! |
@mustspin, welcome, you rocker! ![]() Boss ttdiamonds, and after the xmas . . I make yours a dieing she!! You hear me so!!!!? |
so this is how people from pluto behave? |
which brand? Gold circle or what?? ![]() |
@1stknight, any of ya pricks? How many u get? ![]() @Rakel, ok i wan come help am collect na! We get the same number of pricks!! ![]() |
guys for this section fit injure person with copy and paste o! |
what do you expect? Dem go 'critic' the joke o! ![]() |
@mustspin and ode remo, na fight una wan fight so? |
are you sure? |
u don die 4 my hand b dat!! |
na upholstery you dey call bench? |
@ode remu, you wicked o!! Brooklyn ?? Choi !! NA WA O!! ![]() |
i see . . . Babylove!!! |
guy, wetin you see for copy and paste sef?? Mtcheww . . . Na people wey vote for you i pity sha!! |
@ftjokes, true!! Your english is good, no doubt!! Keep it up! |
@ok jack,here we go . . . @donkoll, i feel you mehn . . . @agybabe, alright,gimme a second! |
'website beacause my hobby' @ode remo, this guy really from pluto o!! ![]() |
^^ na this type you dey like!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 372 pages)
