okeyglm: your onyendu is busy buying fendi worth 1m , mumu people they will send u , put fake odeshi 10, naira on you. to even purchase ordinary level 5 bulletproof ,they will never. is this not madness ?
I swear I no understand ooh that dead fool pack fake juju for body e go face bullets these youths should use their heads for once now
muchroom: Fuji artiste Sulaimon Alao popularly known as KS1 Malaika went for his barbing routine at a salon where a chance meeting with an elated fan led to wads of dollar rain on him. The fan sprayed dollar notes on the fuji artiste who was speechless throughout while making gesture of appreciation.
omoadeleye: Wetin you expect from a girl wey dey shedi bala bala up and down for social media?
They, will be like, don't judge them by the way they do. That's bs...
All of them are na pervs
Wetin come dey vex me be say the guy dem dey Bleep just be like baboon na that tonto dikeh own dey vex me pass she fit Bleep monkey I wish say na that shameless Tonto dikeh dey this kind situation I no know wether her p*ssy no dey rest she don start to dey follow one oyinbo again Chaiii I wonder wats going on that her innocent son mind
omoadeleye: As e dey scratch am so she dey always shake am, her husband no dey around when e dey scratch am too much so she go me kpokpogiri to help her scratch am wella
Since wey I don see that girl me I don know say na 90% say no be only her husband dick she go dey collect
I no know wetin dem dey see for this kpokpogri body ugly shit That Tonto dikeh she fit Bleep baboon and orangutan Kpokpogri u ugly abeg see him face like shit of person wey drink agbojedi
Ashawo21noBwork: If truth be said! out of the housemates that got hospitalized this week of which White money is the first! His looks more believable while Ashawo21 looks so fake and staged
Kingcalls: This mumu man...the question is how many times has he faced those big teams?? The only 2 big teams he has failed to score in his career are Brazil, Italy and England and thats cos he has only faced them once each apart from England that he has faced 2 times ...of which he hasn't faced any of these 3 teams in a decade ....but has blasted, Germany, France, Holland, Belgium, Spain, Czech, Croatia ... he faced England when he was still a boy and not scoring goals... ur midget fraud has faced Brazil multiple times in recent copas, Uruguay in recent copas , Chile in recent copas, Colombia on recent copas , France in a recent world cup , Germany in recent world cup and has always failed to hit the net...but when he sees the minors , he flaps his wings despite playing for a big footballing nation like Argentina... the biggest fraud in football history....
At least Ronaldo has scored France, Belgium,Germany, Spain, Holland ,Czech in the world cup or Euros ...who has messi scored in cup games ?? The biggest for him is Chile ...that he finally scored just this year
paulolee: see dis joker.,na same cops america county Uruguay dump am from last world cup.....why e no score?
This is not a criteria guy croatia wey beat Argentina for group stage last world cup dem no reach to stop Ronaldo If u wan compare WC performance Ronaldo play pass messi Abi u don forget mke I remind you him hat trick against Spain Wetin messi do?? Na super eagles him sabi bully
paulolee: I know....but leo is about winning his 7th balloon d or next two weeks n dts 7-5 in favor of leo.. we all know dt its d most prestigious individual awards used for separating men from boys.. I hope his 100+ goals go help am win next year award bcoz I like it wen e keep leo on his toes... football is cr7? mayb u mean Portuguese football bcoz leo had achieved more trophies n more individual awards than him n deserve more accolades..
When lewandowski don win am go carry am give messi
paulolee: apart from spain n sweden...which country for dt list wey neyma no go score hatrick with a bad form??
Naso e easy to talk How many goals messi dey score against Venezuela abi Venezuela too big for messi to score hattrick una go just dey yarn dust If Ronaldo play against copa America teams he go still dey bang goals
Person wife no fit dey whine waist anyhow like that for Instagram make e no commit adultery See her ugly face kpokpogri don kpokpo that ur waist wey no dey stay one place
siofra: There's this yahoo boy that has been disturbing me to go to his hotel room. He's a course mate. God knows how many times I've turned him down. I'm tired. So I want to tell him I have a vaginal infection that could be sexually transmitted. Is it okay to tell him this? Is this lie going to bite me back somehow?
You chop him money abi u no chop him money?? Cause if u no chop money I don't think its that hard to clear him that u are not interested If u sabi chop money u must sabi chop d*ck
These women should stop all these wailing If men start to talk wetin their eyes dey see to survive for this africa talk go full ground Abeg all these their nonsense don reach the limit make dem shut up
Good for them when baba ojuyobo of bourdillon impose one stupid candidate on them they gladly run to the polls to vote the man Let them swim in the pool its good for their health