Policemen are animals in Human skin majority of them no dey die well dem dey always die like chicken wey get flu Imagine this life cut short cos of 50naira as if you no dey collect ur salary May God's wrath visit the people who murdered this guy
Honcho156: The Veteran musician, Babafryo tackled Davido for donated 250 million naira to the orphanages home, saying that they neglected him during his time of need.
It is no news that Davido requested 1 million naira each from his friends and got over 200 million in total, he then added 50 million making it 250 million and donated it to the orphans.
JavaScript90: we already know. even female politicians are the worst. their first casualty is their husband, then the masses. Finally Nigerians deserve the kind of politicians they get. If majority of Nigerians are good people devoid of selfishness and sentiments, then majority of politicians will also be good people
Just the truth Nigerians and Africans av a high population of bad people We see every opportunity as means to make money Even those fighting to separate from this na money making scheme
stroller9795: After signing “800 million naira” deal,he ended up becoming a “ roadside bleaching cream” ambassador …the same deal his minions mocked and downgraded! Lmao! Karma is a biatch!!
When u are mentioning our odogwu's name remember to add chief or else amadioha go visit you
Sammydanny: David Adeleke, the award-winning singer, who is popularly known as Davido on Saturday announced his donation of N251m to orphanages across Nigeria.
According to the singer, the money came from his N100m challenge which raked in N201m in three days.
Making the announcement via his Instagram page, Davido stated that he has decided to add N50m to the donation from fans and colleagues.
In total, Davido is set to support orphanages across Nigeria with a sum of N251m.
stroller9795: Kwa kwa kwa kwa I laugh in “ambassador”…lmao!!! That’s how these our useless Governors use bbn housemates to catch cruise. Where’s his appointment letter and official car? Audio!!!!
Dey there dey mumu urself person wey meet with Governor for state house Even emma and niyi dey there
Kobojunkie: There is no guarantee that Even your sexdrive will remain the same after marriage, so what makes you think that of your spouse will remain so after marriage?
Lol my sexdrive still dey on point My body count na 4 so nothing do my sex drive
AutoChick4U: You won't know. Relationship dey sweet, people get lax with marriage.
Me I no go gree this kind thing oooh its obvious OP is like me I never nack plenty p*ssy I go come marry one woman go come dey sex starv me oh boy we protest ooooh
Labadi69: Chim o. Lazy youths una still dey here dey waste away una lives. Una dey crase? After now una go dey blame Buhari. How can able bodied youths be here fighting after show don finish and housemates wey no know una don move on with their lives. Yamayama nack all you useless youths for head. All of una
stroller9795: After signing “800 million naira” deal,he ended up becoming a “ roadside bleaching cream” ambassador …the same deal his minions mocked and downgraded! Lmao! Karma is a biatch!!
Av u heard latest whitemoney don chop post for enugu state!!!! Ur fave dey chop d*ck for sugar daddy hand The other one dey chop person husband d*ck
[quote author=stroller9795 post=107730884][/quote]Av u heard latest whitemoney don chop post for enugu state!!!! Ur fave dey chop d*ck for sugar daddy hand The other one dey chop person husband d*ck
Odewaleadesoye: Jonah! You're welcome back as we thank God for journey mercies or maybe Maami water was celebrating anniversary and she went there to play for them
Thats why I support tasting ourselves before marriage atleast if op don taste him wife before marriage he go don know say him wife lazy ontop bed and him go don know him fate
The Buhari I know will never release that Terriorsts so better wake up from ur dream
I swear not until Buhari leaves office Baba fela wey no do reach like this all through Buhari military regime na prison baba fela dey But let's watch sha anything fit happen
makavellidon: david na baba, david don help me before i don chop inside david money so we always stand 4 him. No be that useless goat wey then dey call lazy or wizy mad man
No mind them wizkid wey proud Banky W wey bring wizkid out banky do wedding wizkid dey Nigeria he no attend
Johel: He stingy because e no epp your papa life...bro set yourself some standard and stop the foolery...you can take a horse to the steam but can't force it to drink from it... someday you will have sense... David's rat.
U don talk from the capacity of ur brain I don hear you
Dyke15: And if u still help people keep quiet without broadcasting it, ur blessings re bigger If u re a Christian, I will refer u to a verse in d Bible that says dat Say others no dey talk wetin dem do no mean say dem no dey do am Oya take urself as an example, in as much as u no be celebrity, but u dey either Facebook or WhatsApp or both Oya imagine as today don break, probably on ur way to work dis morning, u jam one beggar for road, cum snap as u dey drop money for him plate send am post ur Facebook wall. It's still gud o but as common sense no cum gree u do am no mean say u no give the begger money dis morning Y'all need to be calming down. There re people who fancy not being seen on d big screen but Dem still get doings
Bro lemme tell you something if u do something for somebody e get the wey the thing go hit dem even If u no shout the person wey u help go talk am Imagine zlatan he was an upcoming artiste radio station no dey play him song Davido use him song do video for Instagram U sef imagine that little favor Na wetin push zlatan out be that Davido never mention am before na zlatan himself talk am all these people giving him money publicly let me tell you something am sure of if he didnt talk Like this on his birthday they will still celebrate him and give him money Imagine he asked for 1m some people Gave 5m Imagine oba elegushi gave him 5m wetin Davido do for elegushi?? Oba elegushi is a billionaire just be good bro
Johel: He stingy because e no epp your papa life...bro set yourself some standard and stop the foolery...you can take a horse to the steam but can't force it to drink from it... someday you will have sense... David's rat.
Johel: Davido rats...Kings don't beg their friends for money,they run shit their way and put hands in what they can handle...many people have lost their senses....Embrace people's differences,Wizkid can't be a clout chaser like David and David can't be a reserved person like Wizkid...If Wizkid should even try such....Na presidents and global acts like swizz Beatz,Beyonce,Justin Beiber etc go send am money......Wizzy doesn't chase clout to stay relevant,he works and keep building himself and his brand,And the result always shows,As Davido album died on arrival maybe Na why im turn online beggar,if Na unknown person dey beg for water,Una go give am?,but a son to a rich man begged and Una dey yarn okoto,No big deal in all this rubbish u pple are promoting or hyping..
Oga comot for here wizkid rat Wizkid doesn't chase clout we don hear Wizkid wey stingy the boys under him record label how many don blow Look at terri the boy career just hang like bra
Dyke15: This guys never grab wetin dey Even Don Jazzy dat usually shows off is now quite Dbanj nko? U no go everly hear pim from am Y u think say up till now, Genevieve still dey relevant? Beyonce nko? U can hardly hear shi from her on social media except promoting her brands Y u think say Jay z still dey relevant pass Kanye west even tho he doesn't sing much this days? Kanye is just a noise make and a clout chaser while Jay z keeps it low Jay z wey open Instagram account d other day, promote only him movie wey him follow direct and still deleted Instagram after that These re lessons our young David needs to learn Peace out...
Which lessons oooh Mr teacher Forget alaye this is Nigeria this thing Davido did is very normal even if he doesn't ask people will give him look at obi cubana mama burial look at the massive turn up for him Mke i use davido words Alaye if u are up help people come up and keep them up cos when u are coming down na them go drag u back up Davido deserves the love guy You know how many people dey do free collabo with Davido and the song go hit and him no go collect shishi
Nigerian supporters foolish I swear una dey shout sackrohr as if ur national team good before if them bring Nigerian Man now that one go carry armband give iheanacho or osimhen team go scatter again the one wey that foolish oliseh do na him we take lose enyeama
legendgalas: Nigeria is not serious at all How will you sack a coach 6weeks to a competition he has qualified the team to? A coach that has met all targets set before him since he got the job? I will rate him 8/10 since he was appointed
Leave them let them bring their Nigerian guardiola that want to do miracle and carry them to world cup final Nigerian coaches that are very stupid very soon they will cause division in the team naso that oliseh take pursue enyeama
athaboi: For Kalu to lend his voice....Rohor is gone but the question is "is it a wise decision"? Bcoz Nigeria stinks with corruption! Don't be surprised Amuneke is his candidate and that is why he wants Rohor sacked so that Amuneke will take over
Dont mind these idiots shouting sack rohr as If we have one nigerian guardiola somewhere that will take us to world cup Final If dem appoint nigerian coach e no go do pass this one e fit worst sef