Minime10's Posts
Nairaland Forum › Minime10's Profile › Minime10's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 81 pages)
E be like say dem don finally captured the running ababaku ![]() |
Who be dis na wey im face be like mekuna bean ![]() |
Mek una no go look for ababaku first, mek una dey dere dey talk about chieftaincy title |
Mek una no go look for ababaku first mek una dey dere dey talk about chieftaincy |
Imagined cultists in a brazen display of their unanny idiosy ![]() |
[quote author= post=112237310]Naturally, the event can no longer hold as the Speaker, the entire Yoruba race, Nigerians home and abroad mourn the demise of the widely respected Monarch. Long Live the King.[/quote]Which entire yoruba race is this one talking about?? Is tilumbu part of this yuroba race? and he rather went to Aisha ifter dinner than go mourn the alaafin for ibadan. Biko shift ![]() Long live the king that is already dead?? somtin dey worri u |
chatinent:Comrade that was too much vawulence you know ![]() Wetin in God's name u wan keee pesin with laugh ![]() |
Make bee no go do u strong tin ooh |
FutureIsFemale:If u relax for ya papa house u go bend ![]() Must u go man house b4 u can relax ![]() If u say all men are rapist, then your father and brothers, if u have any are men too, so they're rapist ![]() |
Amotolongbo:Like ya kpekus ![]() |
Abbah Kyari's gang ![]() |
Amotolongbo:Ask ya sef why u come open ya teeth for wetin no suppose funny u ![]() E no funny u say, bees came out to sting pipu for inside alaafin palace Abi, bee too, na pet for una place |
Aisha sef no invite ffk come her ifar dinner maka why ![]() |
Una no dey even dey mention umahi again for president under apc, wetin dey sup?? Why una come treat de guy man like this na ![]() |
duality:U dey mind the efulefu Umahi dey fear to contest for president again How come e never go buy form up till now Ndi isu su |
ashawopikin:Nwanne madu! in a war situation, like wen palace bee, as in this case, vex come out, anybody can be a victim. |
godofuck231:Are u saying those ladies are into lesbianism Comrade, hmmmm! U be no.1 suspect for dis matter eeeeh ![]() |
Zikojukwu:Comrade calm down why u dey threaten we pipu with too much vawulence Bia eba! U mean say, even pastor osibande na thief ![]() |
[quote author= post=112224140]Incoherent jargons as usual.[/quote]E be like say, na u go do that unthinkable tin, wey make bee provoke comot, come attack ![]() Upon say, the ababaku wey run never come back ![]() |
I dey suspect say, sombori don hide finger one of the alaafin's widow, na im mek palace bee vex come out for attack ![]() |
Mek e no be say na one of those bleached ladies na im carry u go dere ooh! Meanwhile, ya comrade @tilumbu don go for Aisha rice dinner |
So tilumbu no fit go mourn alaafin for ibadan, na Aisha rice & chicken dey hungry am ![]() I hope im drop im phone as was instructed by Aisha ![]() |
moodyguy:No. na her double |
Tomorrow now, same una go come out with im mock coffin for una head. I wish na be jona, na hot pepper water I for take springle una for eyes ndi ara ![]() |
When is Dave umahi going to buy im form for president na Abi im been tink say once im decamp to apc, na dash dem go dash am the presidential ticket. A beg mek im carry im 100 mila go buy form fast. After all, im talk say na for age 24 im become billionaire ooh! ![]() |
Alaafin u sef Alaafins, mek una dey try fear God small na ![]() |
U no go find place sidon now, b4 ya husband punch ya eyes like that ya collegue ![]() |
The mumu man corper want cash out from tilumbu ![]() |
Bobrisky gang ![]() But come ooh! Na tradition too say Alaafin must bleep only fair skin kpekus? Wetin come be the fate of dark complexion Yoruba women, for Alaafin agenda ![]() |
bennybuhari:You can go and marry them Like say na the poor Old Alaafin been dey exchange white oil with dem before ![]() |
Nigeria is a Country with millions of educated illiterates prowling her streets. Whenever politicians want to do their things, no one remember crises situation anymore, nor talk about it. How many people wore their mask to Osibanjo's political gathering at Ibadan yesterday? Or at Yaya Bello's presidential declaration?? Very stupid and gullible citizens. No more covid-19! No more social distancing!! No more talk about covid vaccination!!!, No be political vawulence be that?, Comrade ![]() |
How many votes the oluibadan get ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 81 pages)

wey im face be like mekuna bean 

