Monimatic's Posts
Nairaland Forum › Monimatic's Profile › Monimatic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 43 pages)
Buhari n Blue film...chai Konji is a bastard
|
osamaBUSH:Lol...Quote of the year ![]() Sai Jonathan Come FailBuhari 14th... |
Oshiomole dey para for everybody for Edo state. |
Jimi we know! Jimi we trust! Ambode? Na botanical name for loser ![]() |
Oshimole is just fighting almost every one in Edo state dis day, him just dey vex n para for people wey carry am enter power |
![]() Asari Ruggedy baba |
Questions for the gods ![]() |
El Rufai be like... abeg. my defeat in dis next Kaduna Governorship election is imminent I need funds n Cloned PVCs from Tinubu n Amaechi to win dis election, don't let me be put to shame in Kaduna Dis Kaduna Governorship election Don pass my power, help me beg Amaechi to send money come n tell Tinubu to send his boys wey go help me clone PVCs, na Beg I dey Beg una. |
Oshiomole not let Devil push u dis 2015 From demolition of UNIBEN VC house n or loyalists assault on UNIBEN students last week now it is assault on a Old Catholic priest. Daris God oh! Later some useless nonentities will Come n defend this inhumane treatment by the Governor's aides because of Politics. If u u want to abuse me Cos of the constructive criticism I raised. above may u also be assaulted, beaten and disfigured by security agents for what u diddn"t do. I do talk my own. ......Okada. wait drop me for Oshodi |
E go be like film for Buhari supporters when Buhari loses again. The powers that be in this country despite them not happy with GEJ will never allow Buhari take over Power. This election has been rigged since last year, all those millions of unaccounted n missing PVCs mainly in d the south south n South East n North Central have been added to GEJ votes. |
Adofaya:Yes Oh! All CORPERS n Students in the North must be sent home cos when Buhari loses on FailBuhari 14th, his blood thirsty followers in the North will vent their anger n Violence on anybody n anything. ALL CORPERS n STUDENTS in the North East n North West must be sent home....innocents lives must not be allowed to be wasted again. |
damoskiy:Ur post just shows are a confused Grade 1 MUMU. |
Dakuku Peterside is not even visible in Rivers State, he can't mobilise grassroot support or even crowds to his rallies. |
Aah Shoki
|
It is very common in the North using a cult figure from an opposition party to campaign along with Candidates of the ruling party, such happened on 2003, 2007 n 2011. In Kano state u will hardly see a PDP candidate put GEJ on his poster. That was what made Kwankwaso lose in 2003 to Shekau becos he was supporting OBJ Openly n the Kano citizens wanted Buhari. Kwankwaso averted the same mistake in 2011 by not openly campaigning for GEJ. Most of the PDP Governors of North West n North Eastern states will not openly campaign for GEJ cos it will be to their own peril. They game plan is just To secure The required minimum percentage of votes in their states for GEJ n Buhari gets the majority votes in those states. That's how politics is played in the North west and North East. |
Nothing wrong about it, haven't u seen President Obama fold his sleeves n wear tie on several occasions. U must be jobless, better go n apply for job at LASTMA. |
hayoakins:Are u sure? Oya tender ur Resignation letter. Na so dem issue three guys Query for office dem go dey endorse Jonathan n Buhari for social networks. |
I pity una,Una dey use una job play... when una MD or Boss see una dey endorse politicians online...dem go give una sack letter straight, una go come join millions of other jobless Nigerians. |
Even. Victor Ikepba wey no sabi speak English like Patience Jonathan sef dey talk. Ikeba. go dey super sport studio dey analyse match na there u go dey hear am dey blow this kind English wey go Bring Shakespeare back from the dead. 1. Can Wigan maintain d 'temple' of d game? 2. I think they deserve to Lost against Wigan 3. I expect Walcokk to chine 4. What a Sexy passes www.nairaland.com/916640/victor-ikpeba- grammar-skills-tv As Ikepba no go school, him go also support him fellow illiterate wey no go school. FailBuhari is next month Another month of weeping for the Certificateless one. |
Even. Victor Ikepba wey no sabi speak English like Patience Jonathan sef dey talk.Ikeba. go dey super sport studio dey analyse match na there u go dey hear am dey blow this kind English wey go Bring Shakespeare back from the dead. 1. Can Wigan maintain d 'temple' of d game? 2. I think they deserve to Lost against Wigan 3. I expect Walcokk to chine As Ikepba no go school, him go also support him fellow illiterate wey no go school. FailBuhari is next month Another month of weeping for the Certificateless one. ;DEven. Victor Ikepba wey no sabi speak English like Patience Jonathan sef dey talk. Ikeba. go dey super sport studio dey analyse match na there u go dey hear am dey blow this kind English wey go Bring Shakespeare back from the dead. 1. Can Wigan maintain d 'temple' of d game? 2. I think they deserve to Lost against Wigan 3. I expect Walcokk to chine 4. What a Sexy passes www.nairaland.com/916640/victor-ikpeba-grammar-skills-tv As Ikepba no go school, him go also support him fellow illiterate wey no go school. FailBuhari is next month Another month of weeping for the Certificateless one. |
MalcoImX:U sef na another Grade 1 semi Illiterate like Buhari |
Tinubu n his Oluwole Boyz nyash don open ![]() |
APC...Another Problem Coming |
Oga Lawyer tell am to show him result.. Buhari na Grade 1 Semi illiterate a.k.a Mr Oil Price Stabilizer ![]()
|
Lies from the pit of HELL ![]()
|
Buhari where are u, dem don dump ur fellow colleague(Groom) wey no go school.
|
Buhari don enter one chance, expect his former military colleagues to start revealing his dirty past to PDP n other media houses in the days ahead. |
Bad omen, na so Death dey come later dem go say na Jonathan cause am. He fell down means he has lost the election like Atiku fell in 2007 n lost woefully in 2007 The only man dat fell n still won election is DORO FAYOSE |
sunnydayasaba:Ur semi Illiteracy pass Buhari own, so Buhari. Is not old enough or sensible enough to adjust the wrapper on his wait when he knows it's tooo tight for him. |
Bad omen, he don lose the election be dat, na so Atiku fall for stage for 2007 n he lost woefully. Na so death dey come, later dem go say na Jonathan poison am Is it by force to be President. No Certificate No Aso Rock |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 43 pages)
