Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 24 pages)
Dats what you get when a country is bad, pple tend to look out for anyway to survive "CRIME" comes to mind...God please help dis country, pple are suffering, and few bad leaders are enjoing the loots we all are suppose to benefit from....God help d poor.. |
U.s.o.p....useless set of people....killing be like fun to those animals.. |
If d son sharp like me, na to dey Bleep dis clean babe....oshomonkey. No go fit nack d akpako wella... |
Amen!!!! Click like if lecturer don threaten your babe before... |
Honestly, d girl mouth go sharp for real....though I no support d guy way sha.... |
E simple na, make dem sell her own pikin sef if she born, and send her to jail... |
Senior man!!! Respeck.... demm dis one don tiff monry beleful before dem free d government,,, agbalagba ole..... |
E better pass that yeye gutter water style, childish and ineffective...God bless you all,n you shall be favoured in the labour market in Jesus Name.. |
Alliance for Jibiti....AFJ |
In Olamide's voice,, if I carry you go banana island you go love lagos ooo..... |
Bros, women plenty, b good woman no dey easy to find oooo!!!! |
See man face like rotten shoe.....na Jonathan u wan blame ur ugliness on My friend go and wash ur rotten teeth.. |
Make dem berat am sef na, simple... |
That is very bad of him, I'm worried about the high rate at wch men jilt women this days, they will make it difficult to correct guyz like me and some men, to be accepted my good women....#trustingnoone.. |
U call this one rubbish? In a country where light no dey, person arrange fan with long lasting ba3 u still dey vex...abeg encourage d guy now, or else i'll trace u and chance ur girlfriend... |
D presidential pussy...I wonder how bubu will tell madam to turn arnd and he'll back dat ass up.. ![]() |
I no believe all dis things, u dey stay with them to know that dis professionals don't Bleep their wives well Inshort juz introduce ur wife to a good singer like 2baba, she go testify say 2baba get time for that level. |
Fashola resemble vulture, and him dey claim say him sabi work, na why baba dash am 3 jobs at once, d rotten teeth don confuse...after stealing enough money, he forgot to check on a dentist....dat guy teeth no arrange at all.... |
D only part where you are correct is when u said DIRTY, I no support d rest... |
What a shame!!! We have been reduced to the extent of accepting anything....this is very bad...it's like saying, drinking garri is good, because u failed to prepare rice and chicken for your children....which way Nigeria ![]() |
Later somebody will start arguing blindly, that u can only find beaches in Lagos state.....dis one na Wetin?? |
Pastor sef na human being, he deserves a good life...but a for those tha robs the poor to feed fat all in one name of d father the son and d hol spirit!!! God dey soak una koboko , pepper... |
Na only news papers and tv screens we dey see cheap rice, please where can I get cheap rice to buy ? I don't care where it was planted... |
I'm in love with the church girl, little man, lov don't cost a thing, are we there yet, an prison break...e.t.c |
D smell of Booty dick and pussy...if somebody jux Bleep finish inside car, u go know... |
Na heat rashes go finish ur skin, all in d name of getting attention...d job I ok, but he doesn’t need a suit to do this.... |
I understand that prayer wella... make God send dem to dd next level abi ![]() |
Enjoying his loot, may be he probably went there to get some bleaching cream... |
May be she is related to dogara |
She was in u.s.a last week ( united streets of ajegunle.. |
Honestly, it's none of your concern.. |
As na Kehinde street, I'm not surprised....at all !! That place is is mini Kingston Jamaica... |
My friend go and wash ur rotten teeth..