Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 24 pages)
As na Kehinde street, I'm not surprised....at all !! That place is lagos jamiaca.. |
Selfish men !!! |
The Oba have consulted the Oracle himself....him don televise their hide out...no time...I twale for your juju. |
I don't blame dis pig like greedy old bastard, I blame our failed system for not making sure he rots in jail....if he succeeds in becoming the chairman, I will stop reading anything concerning Nigerian politics...Nonsense.. |
If all dis pple I'm about to mention don't use it then, do u expect 18000 minimum wage collectors to have it 1.bill gates 2. Mark Zuckerberg 3. Dangote 4. Otedola 5. Adenuga 6. Mrs Alakija 7. E-money....Abeg create better topic and stop oppressing our small small salaries.. |
Bros I really thank you for sharing the name of this track, I love dis song, very emotional and creative message...I've downloaded it...i'll keep playing it till I someone else listening gets tired...long live our Legends.... |
Sharply dem don naked dem, I trust.. |
Ugly monkey, u dey vex Sorry o, pioneer of d real corruption, |
Bloody liars, thank you for clearing the air...long live Onoje!!!! Long live Esan land! Long live Edo State, Long live Naija...Ise!!! |
All of una dey mad...fools |
Thank your stars say no be unilorin u dey, and thank God more say no be Oloyede , your school V.C..... to face Tanke straight... |
Kwara State Governor should have come twice on that least, that man is useless as d (P) in psycho... |
Na small heachache go kill you....animal in human skin.. |
what are they waiting for Throw dis fool inside water filled with hungry crocodiles.... |
Fools |
Bastards !!! They would have used them to feed lions and tigers...as in, make d lion kill dem by itself... |
Don't mind him..d same Man that started CBT in unilorin, I was unfortunate to be among the students that was used to testrun their CBT, after writing test and exams, no result..and d school didn't do anything abt it, we wrote series of letters, after everything, nothing happened...they juz ignored us till d end of d session..dat was how we lost our admissions...2008...feeling so bad right now...very wicked man, not strict...wicked is d word.. |
Best liar in africa.. |
Fine girl, see ur innocent face, na ur dad wan imprenate asiwaju opolo (frog) wife abi? Tell him to sign his will because Mr tinuoju don tie d pussy with magun...test and die... |
Warri! Warri!!! Warri!!! Area!!!...d guy wan hustle d white boy, no time...mudiagha my brother.. |
No, d native doctors in Nigeria are always enhancing criminality, why can't they use their juju to stabilise electricity?? Conquer all our political thieves...na to dey threaten pple with juju |
She should go and look for them in Neptune... |
Him don go pass him boundry, may be sacked nwa dibia without paying him off..naso d guy give am, go to hell.. |
Take dem to sambissa forest, give dem gun with one bullet each, let them face Boko haram, as a real cultist...they suppose to fear nothing... |
I blame d guy for d killings, except the native doctor...d native doctor deserve to die... |
Na hunger make d man forget his age and dignity, come begin dey do slave for his younger brother....stupid slave master self dey feel relaxed... #Orioya |
U better pity urself, u wey be like h.i.v patient....i no juz like dis man....very wicked man, him no get pity for poor pple at all... |
U no dey shame, na pink lips be this Well, go and work hard and make money...Dangote no get pink lips...u dey read me ? |
Juz tell the world is birthday, don't tell us ur age...we know say u don pass 50..all the same HBD papilo.. |
Bros na God dey speak tru him, all off them na thief...let him continue to expose them... |
D guy go gather kpack no be small...the taller you are, the longer your burantashi..... |
My hen juz lay egg now now....as na every mmatter dey enter news.. |