Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
Dat corpse will also face u in d spirit world... |
D man himself, na fake PHone him dey use...yeye pple ! Na now una dey see bi ?? |
If u are clean, u no need 2 panic. Let dem die they are resPonsible 4 d deaths of inncent pple, due 2 bad rods, lack of facilities in d hospital...no going back...na death we want... |
Ole gbe, Ole gba...thief dey jam theif, altogether, dem be thieves.......Ole !!!!! |
Bros na truth u dey yawn |
God !!! What is happening ? Dis days u must read a case of rape at least twice a week, abeg make dem bet dt man tO death too....dats toO bad...r.i.p 2 d dead... |
Don't do d crime, if U can't do the time....since u knw d law, treck intO d prison nd cOmplete Ur jail term..save your time and money... |
AwOn omo ale..bastrd children... |
BrOs get sense na ....if na ur fada be president, u go like am if persn dey yab am any hw ![]() |
A word is enough 4 d wise... |
Her husband dey enjoy d tohtoh, no be small.him juz dey faya dey go, sharp bros..may God bless una two as una celebr8... |
No need to waste time and money on them in cOurt, take dem too the Zoo and dash dem to hungry liOns and tigers... Dats all...foOlish bros dem wey no dey think.... |
How did they manage 2 get members that are so submissive.even as they are on d run...14yrs old ?? |
God bless u man...i said d sme tin 2day, sme fools attacked me.. |
Bros yab me as u like, speak all ur phoneh and vocab, i still stand on my wrd u can say anytin u like to condem them....but i bet u, d average hausa man nO dey wish u dOwnfall...bad belle tOo much 4 south,any where wey d leader wn come frm, no wahala, all we need is gud governance...abeg no yab me again oO, u get ur own OpiniOn, i get my own too |
Its allowed, throw me insults as u like...dnt misquote me, im not saying the Other regions can't dO better, wetin i mean be say, if baba choose frm any where, pple go still grumble...shey u don ever see 2 abOki wey dey keep malice or dem dey wish ddem sef bad ? Even if dem dey, dem nO much...them nO greedy like we frm d sOuth, truth is bitter.. |
Dis man is a very smart yahoo guy, he scammed d aviatiOn sectOr during his time in Office, he faced trial but he made sure there was no evidence ...confirmed " michael scoffield" i respect him....he is very brilliant.. |
Dats y i like tO dey cOOk...nO matter hw small, 4get ll dis eatery and their beautiful kitchen, na wash.... |
Rape cases don pass 200 dis year alone,God help us....shey dis foolish men no fit enter Hootel And most times all dis cts re commited by pretenders and hypocites pOpularly knwn here in naija as hOly HOly..enter hOtel make u Bleep totO!!! as low as 1k, u are gud 2 gO....bastard brOs dem juz dey disgrace their family.. |
I guess u meant EWOHIMI...i love my mama pple... |
Egheidiakhoria= time waits for noBody... |
As a nigerian, born in and bred here in Nigeria, i am among dos that biliv in Doing the right tin at d right time, whoever d president appoints must come frm One regiOn, and other regions always challenge d decisiOn... My pple ! Pls lets be sincere to Ourselves, if u study nigeria well, u'll find Out that u can only find mOre "selfless" pple frM d north . And dats part of our developing process, i strOngly biliv tht someday Other regiOns will have better pple to Occupy d space if we strt to change Our ways of abusing power.. May God help nigeria... We will get there by d grace Of God, lets promote Love and nOt necessarily nepotism... God bless u all... |
TrU tru dis man head too big for this job, sign of 2much bush meat...i biliv baba go slow has an interior motive. Na thief dem take dey investigate thief...biliv me, baba sabi dis work |
Him go juz die early....mUmu man.. Ddem dey watch woman ? |
SharP bros, u no need to spend much on hall and decoration..the couple must be graduates of economics and accountancy.. |
No wahala, d devil go teach u how tO cope with d cOnsequences...agbaya jati jati !!! |
Orubebe my guy, hw far nw... Wait make i call brOs Jega make him reply u.. |
Even if dem be liverpool fc fans, they must walk alone, wicked pple wey dey dO notin, nd dem dey receive fat slaries and escOrt...baba go slow is here fOr u all.. |
Nice Move, thank God 4 baba go slow andd steady, very soon u gO see say dem gO dey resign if dd salary ddn reduce to 1million.. |
Bad area with wicked pple... |
Make dem dey come, na problems of nigeria go scare them away... |
Honestly we need a savior, someone tht will lay dwn his life as a suicide bomber among d senators and reps member....bomb all ds bastards, since Our courts dnt alwways hve evidence to convict them...imagine !!! Dem dey even protest to be awarded SAN...we need a nigerian Raulins.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
