Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
Now d pussy will rest in peace... |
Relax my broda, dis guys have not stole anytin compared to what our politicians syphone everyday...though i don't support Their ways, but Lets face it...there is poverty in dis country....juz dey shope say u dey see food chop.... |
Bros 4get dat wailing talk, if person see truth make he talk...shey u dey expect pple to juz sit down dey look ? Leave Apc and Pdp difference, wetin dey happen now U mean we should juz trust and obey ![]() |
He better resign honourably, or else, what happened in. Kogi state will repeat itself...he go win d election by wuruwuru,but God will give him a call to hell acid...wicked man... |
Collabo for naija sake, 4get ur party, better naija is all we ask for.. |
Warning to all d. Babes wey dey go for flashing..notin spoil, juz chill, d. Guy Go still get.... |
Then, give ur life to christ... |
Dis kind hard time ! If. Na u nko I withdraw d money more. !!!! |
Make dem dey pay !!! Wicked Pple..them sabi steal by trick een ! Dem go place u on compulsory caller tune, now its their turn to pay.. |
Bros, abeg!!! No marry out of pity...its. Dangerous to ur BP....she will continue with d same thing if u forgive her.... |
But if we look am well oo ! D man no rape her now , na agreement....dis law matter sef. !!! |
I'm not from d east, but i love igbo pple no be small...i eat their food, i dey learn d language, and i dey mingle with dem, most times.. |
thank God say no be. U be d ooni, so toto will rest....lol |
When i mean half baked, i meant "some" ..u and i knw that most ofour universities are juz there to prepare u for exams, read to pass and gerrarahia...to produce better doctors in nigeria should not be by increasing their yrs of study....7yrs !!!! As for what u said concerning my IQ and hw my parent opt for a quack doctor for delivery....well; u don't knw nothn, even Jesus Christ na house dem born Am, don't worry i'll employ u...i feel ya pain. |
Oga go and die with ur grammar, instead of providing conducive learning environment,equip d school an retrain d lecturers, so as to help produce employable graduates.....they are busy increasing d number. Of years to be spent..must d student spend 7years ? because u busy dey yab me like say i know u b4...naija education is a scam....kill ur self...bastard !!! |
This pple juz wan fraustrate d youths by all means.... D half baked doctors wey manage graduate neva see work...dem still dey increase d years, useless country |
Mumu talk...go tell dangote that one...orioya |
Wetin concern us If u like dey there make sperm kill u, mumu !!! U come here come dey announce say u. Be virgin...i'm very sure ur popcy go vex 4 u, if he hear dis rubbish...u no knw sayu suppose test and trust ur kane olodo |
Make dem kill am !!! Bastard man wey pay 250k fine, after stealing billions...useless country wey rich pple dey steal go free.. |
God go punish all of dem, dem go die like alams....bastard pple wey no send poor pple.. |
Why u no add obasanjo ? Shey u forget ni No be him start d pdp tiffing ![]() |
So if ur babe get admission u go break up with her ? because she dey far and u no trust her ? Bros rethink, her toto no dey run.. Let ur girl pursue her own carrier.. |
No be person like kcee wey too dey fell big and na olodo artiste. Na harry song be d engine behind his train... God bless all d helpers in d house... |
Shebi f**k dey swt u? ur hubby tin nor reach. nor worry eye wey 2 open na dirty dey fall put. useless woman. |
Nice one sir, Sambo will be like, walahi i no know say i get fower to control, i think say my work na sit down look... |
If u went to government college, eric moore. Surulere...and u dont know MR AROMIRE (FAKO)...then u are a muntula.... |
I am a muslim, but i hate dos bastards wey dey protest dis nonsense, they must be kuraishi members, dirty pple wey no dey baff because of their stupid belief... |
U are a compound bastard !!! O ti fi owo osi juwe ile baba e....ooni kuure, naija 4 life...die there, who send u ?? |
Una go dey pay until d end of time, maga !!! |
Bros, toto dey sweet no be small... |
I propose the best religion....LOVE |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
U mean we should juz trust and obey