Mr5050's Posts
Nairaland Forum › Mr5050's Profile › Mr5050's Posts
She wan suffocate the innocent baby ni? ![]() |
Upon all the problems ravaging our country somebody somewhere get mind say make u give her belle. Bro na God I take beg u, carry u Bata for hand run without looking back. That young lady no love u at all and she is selfish. Abeg crucify that yeye love cos if u follow her mouth na die u de so, I don wash my hand for una matter. |
This is the real meaning of the future is female. |
Na only men wey get money this daughters of Delilah dey always dey call out on social media, what happened to road side mechanics, vulcanizers, bricks layers, wheels barrow pushers etc. He lured u, usaid ma? at 32 you still can't take a concrete decision. The future is truly female �� |
Brother man let me tell you, problem no dey finish, as u are finishing one, another is raising its head. we met problem here we are still going to die and leave behind the problems for the living na so it will continue till God knows when. If is possible, employ a young gal that will be looking after your mum so that you will focus on ur job, send money monthly as your power reach. If possible change the line or block the evil uncle. As it is in your power call frequent the gal that will be staying with her to know the real situation of matters cos ur uncle maybe blowing the matter out of proportion. Finally, encourage your siblings to join you to take care of ur mother cos no be only u she born. |
whenever I read this kind of news I wish that I have a supernatural powers to destroy all this corrupt leaders from low to high echelons. |
Some girls of this our generation de weak me, just moderate breast and backside with smart phone shekina . Comon sense is not even common in their brain. |
upon all the challenges facing Nigerians na this nonsense enrollment wey I no know the reason behind it naim una carry for head like dada. smh |
Sex is overrated ahswear, some times sef na dem gals go over u the stuff. |
See the kind people wey I dey share same space with to worsen it all him be a leader. |
Investing on a girl that is not related to you is pure stupidity. I rather watch porn and masturbate than to use my money to spend on a girl because of pussy. If you have morethan enough lavish it on ur mother or sisters them until u marry legally. A word is enough for the wise |
On a normal, I don't take those vagina people serious. just imagine the damage caused by this creature |
Na that same love go kee u, imagine, no vex me o |
I don't know why this v-genders are naturally wicked, no wonder God no create wife for himself even Jesus died as a manchelor |
The thunder wey go fire una still dey do press up for IDP camp nonsense and insufficient fund |
No advise for u bro cos I detest weak men |
all this list on top of fairly use nunu, shm. |
whether them sit once a year or 365 times a year it still no make any difference. |
