Mr5050's Posts
Nairaland Forum › Mr5050's Profile › Mr5050's Posts
Some of my fellow men dey try Sha, u never marry her finish she don dey show u pepper. U better run for ur life o see u see suffering. I pity u in advance sha |
Apart from being financially bouyant u got to have some balls as a man before getting married. All this long stories for no dey come up ahswear, be the man plan ur home to avoid third party interference. |
Na u spoil your market na, u for tell her say u are from UAR. |
As funny as it may sound, I never chase a gal before na dem dey rush me |
No be only head go roll na fish roll, jokers. |
Wetin concerns me so long as say the woman dey send money come naija she can do as she wish who sex epp, after all if u die she go still have her engine serviced by another man. |
This oyibo people no get problem to solve again, just imagine this woman. Here for nija Boko Haram, kidnappers, herdsmen etc dey ravage the whole country nobody don sue anyone na for God hand we dey sue our own . |
Abeg which channel them they show am for gotv subscribers abi na only DStv the show am? |
![]() If i be other tribe true true i no go wan see igbo man rule o...with all the intimidation and 3rd class citizen treatment the igbo man still strives. What if they are now in power and control the country wealth and economy?! Atleast aboki that is controlling the country wealth still be almajiri everywhere and dey look me for mai-shai joint make i remain tea and bread for am. Odi egwu[/quote]lols, come enter heaven make I see |
;Dno be juju be that ![]() |
The small appearance wey him appear for TV , Lagos and Bornu state naim make him wan go recharge his battery, the battery must be made in China. Lolz |
Left for me I for say make them no renovate the building make the house collapse on dem after all both the building and the occupants are useless to the masses. |
Na to detonate better bomb there go swt pass makana dat meeting have no positive result to the masses. |
May unknown gun men remember una very soon I mean each and every one of you. |
Nigerian uniform men disgust me, that's how innocent people rot in their custody. Charge and bail Nigerian Police |
Make she leave na, I hate threat ![]() |
Bro keep her busy with belle before she go pass the nine months assignment finish she no fit remember where her bestie dey cos oyibo say idle mind is a devil's workshop. |
Since the last sitting of the southern governors, this Fulani men no gree us hear word nagging like a barren house wife. I Know that u people are afraid of the unity of the south. Hisba abi husban has been destroying alcoholic beverages in the north non of you slow poke remember the Nigerian constitution. Thunder wey go fire una still dey for gyming center. |
Pls saint unknown gun men locate this selfish and lazy leaders so that we the masses will breathe fresh air. |
Prof sir, cry me a river. What stop u from helping ur brethren in Palestine na? Israel no be naija, lols. |
Hope say u mark attendance before she ghost u cos that one na CA wey carry 30 marks. |
The uniform personnel them wey wan enforce the curfew still dey avoid unknown gun men. |
Most women on a normal dey brutal naim u wan marry person wey get short fuse join, na Unknown gun men go be ur in-laws |
Paying such huge amount for this shithole country wey job no dey after graduation. Is it not better u save the money and stress use am comot for this hell � |
When I no dey mad, carry my money give gal wey no be my wife, mother or sister. Make she carry her pussy park one side soap and Vaseline still dey market |
should we tell him? Okay make I tell him, young man ur babe no longer belong to you so prepare ur mind as she embark on the journey of one year of knackology service. Na she supposed dey pay you cos she go dey gather enough from fg and men them over there. |
lucky999:lolz, thank God for you o |
This is the worst time to be uniform officer.
UGM pray for us� |
Just imagine the nonsense, women are not good with power . As if say if them graduate work dey wait for them. |
gbemishile:lolz, especially Airtel Network |
The future is truly female |
Where people dey see money sef, me wey don dey save money to buy my first car de money no gree complete. Abeg make una cut small soap for me even if na to buy Nigerian used car. |


