Dating And Meet-up Zone › Re: Hbday Adaobi <3 <3 by Mrniceguyjohn(m): 7:24am On Sep 08, 2013 |
happy birthday to ada&obi,, i wish u l0ng life |
Jokes Etc › Re: The Hidden Romance by Mrniceguyjohn(m): 6:07pm On Sep 07, 2013 |
i wish i can 4uck every gurl in the world |
Jokes Etc › Re: Swaggish Lies by Mrniceguyjohn(m): 1:54pm On Sep 07, 2013 |
i no dey wear 1shoe twice |
Jokes Etc › Re: MY TGIF JOKES . U Go Laff Piss 4 Ur Pant 2day by Mrniceguyjohn(m): 1:50pm On Sep 07, 2013 |
i knw knw say mumu people stil dy exist |
Romance › Re: Needs Your Advice!!! by Mrniceguyjohn(m): 1:34pm On Sep 07, 2013 |
i no fit say make u live her and i no fit say make u continue |
Celebrities › Re: The ‘kid’ In Wizkid by Mrniceguyjohn(m): 8:27am On Sep 07, 2013 |
wizzy baby am flying .everyday me am shiny,make una live the guy jare,- everyday he is getting paid |
Islam › Re: What To Ponder About When Facing Trials In Life by Mrniceguyjohn(m): 3:35pm On Sep 06, 2013 |
but ama christain |
Romance › Re: Help!!! My Boyfriend Masturbates by Mrniceguyjohn(m): 10:10am On Sep 06, 2013 |
,.......u dnt wanna give him pussy to Bleep..then live him let him satisfy his sef since u cnt giv him wat he want............. |
Romance › Re: What Is It With Ebira Gals? by Mrniceguyjohn(m): 10:02am On Sep 06, 2013 |
me 2 i fear ebira gurls no be small,.. They are realy strong in the bed |
Fashion › Re: Boys Use Tyres To Make Sandals by Mrniceguyjohn(m): 7:27pm On Sep 03, 2013 |
boys are not smiling |
Celebrities › Re: See How Wizkid Looks With Female Makeup [pics] by Mrniceguyjohn(m): 7:58pm On Sep 02, 2013 |
P.m am nice.. And am new here,. I wanna upload a picture on a thread, but i dnt knw how 2... Pls friendx teach me how 2,, i wil be gr8ful..tanx |
Celebrities › Re: Wizkid In Make-up. by Mrniceguyjohn(m): 2:17pm On Sep 02, 2013 |
..p.m am nice..and am new here.. I wanna upload picture on a thread but i dnt knw how 2..pls can some 1 teach me thankx.. |
Romance › Re: Who Would Pay by Mrniceguyjohn(m): 2:08pm On Sep 02, 2013 |
haha |
Romance › Re: She's 16 And Pregnant.. Needs Help by Mrniceguyjohn(m): 1:59pm On Sep 02, 2013 |
...abeg mak she no abort the pikin.., if she abort the child she don carry heavy sin 4 head and God wil punish her for that... |
Romance › Re: My 3 Ex-boys Wants Me Back-pls Advice by Mrniceguyjohn(m): 11:17pm On Aug 31, 2013 |
you be ashawo... Hw only u go get 3 boy friendxxxxxxxxxx |
Romance › Re: List The Films That Made You Cry by Mrniceguyjohn(m): 11:12pm On Aug 31, 2013 |
walahi titanic make me cry |
Romance › Re: Help!!! I Am In Love With My Friend's Mother! by Mrniceguyjohn(m): 11:09pm On Aug 31, 2013 |
children don dey plenty for nairaland...imagine see waiting persn dy talk |
Romance › Re: Why Did She Cry? by Mrniceguyjohn(m): 11:02pm On Aug 31, 2013 |
abeg make una give the guy waitin he wnt... And make una 4get abt the grammer,, e no easy |
Dating And Meet-up Zone › Re: Urgent.. Pls Where Is Idowuogbo.. Concerned People Should Check This.. by Mrniceguyjohn(m): 10:46pm On Aug 31, 2013 |
front page tinx noni |
Romance › Re: Is This Right? Must You? by Mrniceguyjohn(m): 6:42pm On Aug 30, 2013 |
i go buy her lip stick pant and bra |
Romance › Re: Guys How Do You Feel When A Woman Loves You And You Don't Love Her by Mrniceguyjohn(m): 9:51am On Aug 30, 2013 |
hmmmm naija guys wicked oh all they wnt ix ur waist |
Romance › Re: Birthday Party Ends In Tragedy As Jealous Girlfriend Baths Her Lover In Hot Wate by Mrniceguyjohn(m): 11:15pm On Aug 29, 2013 |
pls am new here and i want 2 upload picture on a thread but i dnt knw aw to do it...,.abeg mak persn tel me aw i go take do...God bless u all |
Romance › Re: Nigerian Girl Prepares A Video Tutorial On How To Satisfy Your Woman In Bed.see. by Mrniceguyjohn(m): 10:40am On Aug 29, 2013 |
hw dix 1 take affect prize of garri |
Romance › Re: How Can You Tell If Your Boy Friend Is Gay Or Heterosexual? by Mrniceguyjohn(m): 11:28pm On Aug 28, 2013 |
U mean say if man no like f0otball e d0n turn 2 gay be dat |
|
Romance › Re: Top 10 Signs A Lady Is Dating More Than One Man!! by Mrniceguyjohn(m): 11:22pm On Aug 28, 2013 |
i no agree for number3 |
Romance › Re: Things Guys Notice About You Instantly! by Mrniceguyjohn(m): 9:02pm On Aug 27, 2013 |
korect u get am wela tanx jare |
Christianity Etc › Question For All Christains.. by Mrniceguyjohn(op): 10:59am On Aug 24, 2013 |
please who is jesus christ |
Christianity Etc › Re: The Christian Chatbox ( sticky) by Mrniceguyjohn(m): 10:53am On Aug 24, 2013 |
God 4giv us, save us fr0m sin... |
Jokes Etc › Re: BE WARNED ! If U No Laff Den U Nid Medical Checkup. by Mrniceguyjohn(m): 9:36pm On Aug 23, 2013 |
why una dey waist una m.b dy comment on dix stupid thread..... Metchew gosh e be lik say smal children don dy full dix nairaland...,..,. |
Romance › Re: >>> 50 Things Boys Don`t Know About Girls <<< by Mrniceguyjohn(m): 11:51am On Aug 23, 2013 |
ma guy u try jor at list i don xum secret abt ladies.... God bless u jare |
|