Mrofficial's Posts
Nairaland Forum › Mrofficial's Profile › Mrofficial's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 125 pages)
Peddlers, pushers. Anyone you understand. Quit the game! |
dgb4:So also me hoooo, and na this monday e happen. |
YahooZe |
iice:You don dey addicted to nairaland, i dey gbadun you shaaa. |
Happy Happy Diss! ![]() |
What is going on here? ![]() |
2xbukky:Age Hoooo please and good luck ![]() |
For those wey drop there email, i know say by now una go don receive email from Bill Gates, Bill Clinton, George Bush, Tony Blair, Queen Elizabeth. |
E too fast? abi you no believe, which ever God dey. |
Ruggedman na poor guy, abi Omo Eko? the guy from hardcore jump enter wetin i go call am, na money make am jump commot, the guy still dey look for money, come talk of feeding someone with that him scruffy lyrics. |
proverbial:Man, think about it jawe, if it happen in many ways, not only my friends even cos am that day, but i dey in haste to somewhere, gba be, i left her house 10:10 PM yesterday. We don dey shaaa, no long thing jawe. ![]() |
Make una congratulate me hoooooo, finally she don agree, thanks for your contribution. Hapy now. |
A country that is full of corruption, fraudulent activities, 419, bad govt. Since this things exist, na wetin we see we go chop. ![]() |
Omo Eko:That guy no know when to drop aggressive rap, DickHead RuggedyShit. Him dey rap like say na him girl friend him dey talk to, Him come dey claim super-hero, "fakers dey rule why real rappers them dey stressed up. Nobody did a damn thing until i came through i clear the whole area bla bla bla" Omo Eko, we go just dey manage am until better ones go sweep him arse off the game. |
iice:Guess what? she greeted me today, but i couldnt stop cos i was with my guys. I know it will click soon, one love ![]() |
Oga, make we do am like this make i pay you 100,000 because nobody dey drive that car again, thats extinct. |
if Tu pac resurrect, shey una fit near am? abi make him fire una head. |
Yeah coldplay rocks it. I love this track called "Fix You" its too tight. My other choice is hoobastank. |
That track wey him ft 9ice, him just let 9ice dey shout for nothing, person dey talk important issue, him come dey rap like person wey never chop, haba "where them bin dey when i dey speak for shoe makers" him and this shoe maker wahala. |
naijafan:Ok, what did i write? [quote author=mr.official link=topic=60797.msg1217680#msg1217680 date=1182264229]Just drop it anyway you can[/quote]Open your eyes. |
Make some people leave this lagos and go to any other state wey them like. Empty space dey my villa, your villa. |
come to my studio and make a demo copy for just 5,000 for the full track not 7 hours. |
Just drop it anyway you can ------------------------------------------- i would have been forgotten cos enemies wanted me rotten am in his team and i'll glue to him so i can have all ways of breaking those days so there will be no raise physical or spiritual cos i'll be ready steady no shudderring no beating. somebody else should carry it from 'beating' |
viperman:Pictures nko? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 125 pages)


E too fast? abi you no believe, which ever God dey.
or did you make this up?
