Nbote's Posts
Nairaland Forum › Nbote's Profile › Nbote's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 496 pages)
Considering cows are considered holy and revered there , dem go soon declare public holidays of mourning and appeasing d cows |
Transforming lives indeed... Anyways na una know who una dey sell dis hogwash to... |
Karma na ashawo, e no get shame and na every body e dey service... |
Zeezxo:So na every body wey police dey arrest and kill b criminal? Why do most Nigerians not trust d Nigerian Police and avoid dem like plagues? |
APC is simply recycling corruption as we know it and dey have taken it to d next level.. Some Nigerians jus didn't understand what dey meant |
sarrki:U shld spend more time in skool than online.. |
Na so craze dey start |
sarrki:Worried ke... If I was I'ld b d one making up stories and sharing fake news and reports |
Dis looks like what a dancing python did |
Becos he doesn't have d intention of counting any vote dat isn't for him |
Wait ooo, pls is d APC d ruling party or d opposition or d Ruling opposition party becos dey seem to b complaining as if dey are not in charge |
Lolzzz... Dem don pay for d votes na.. Dey are waiting for delivery |
Dat one na pervert na.. He's even wearing a bra.. Thieving undies is his hobby but here in Nigeria thieving undies is different |
Pikin wey say d mama no go slip also no go lie down... From d East to d wear to d South and North d APC is fighting and divided amongst itself... Waiting for Hopeless ZonBs to come and lay d blame at d feet of Atiku and Saraki especially again |
In layman's term, "5 skills dat will make U a successful "agent"" All d skills are summarised into ur ability to talk to and convince customers shikena |
If I were U I'll b happy for him and possibly drive around in d car and make sure d person who gifted him d car sees me/us together |
Dis are what our lawyers are supposed to b feeding fat on, cases such as dis.. Road Safety will stop U and ask for vehicle papers, VIO will stop U and ask for same, Police will also do d same and dey must find an offence U have committed... |
Lolzzz... Thank God it is even coming from a northern state, dey would have termed dem ipobs.. It is only a fool who doesn't realise d folly in d whole process |
Akpabio has sworn to deliver Akwa Ibom to APC by fire by force.. Dis is d outcome |
The only thing Chinese about dat fud is d plate... So U want sane ppl to believe U bought Chinese take out and dey served it in dat cheap disposable (takeaway plate)? |
Bandits indeed... We all know dey are Boko haram despite d govt trying to claim otherwise |
My friend shut up and look inwards.. Jus provide ansas to these question even though we all know U know d ansas u seek but would rather act like a drunk.. Which it was PDP dat attacked MC Oluomo in Lagos abi? It was PDP dat recorded Tinubu and Amaechi running their mouths abi? It was PDP dat is fighting for campaign funds in Benue dat has led to d death of an APC executive already abi.. Bunch of retards |
Joe88:I'm not sure U know what "autocorrect" is or what it does but I'm quite sure U meant "bad grammar" and not "bad English" |
INEC no try at all considering d way dey went about completely ignoring and abandoning adhoc staffs who had slept outside all thru d nit |
Na konji dey worry most of dem and as such e dey lead to accumulation of cum in their brains which explains why dey no dey reason well lol
|
See as thread full like beer palour on Sunday evening |
But HellRufai is untouchable abi |
sarrki:Why are U speaking in future present tense? Abi na present confused tense sef |
E b like una want make INEC continue to postpone dis election with dis online poll oo. Na fear of losing dey worry APC.. Dey will still say dis online poll is rigged lol |
There was no ban on campaigns.. D electoral act simply stipulated dat campaigns shld end 24hrs before elections day and since d election day has been moved it's over 24hrs before election day so campaigns shld continue |
Parties have already made up their mind to go ahead with campaigns... But wetin dem wan still tell Nigerians dat dey haven't already all dis while |
Wen d major political parties have already given their ppl d all clear to resume campaign.. INEC don fall their hand already.. But what else do dey want to tell Nigerians dat dey haven't already done Since? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 496 pages)