NelviusGrey's Posts
Nairaland Forum › NelviusGrey's Profile › NelviusGrey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Make all of una getat... ![]()
|
Just fix it and sell it off bro...best advice |
See as the werey black anyhow....he got what he deserved |
All this gist dey be like party jollof...i can't get enough of it ![]() |
So how would you reach me?...leave me an email or some'n? ![]() |
Omo...you go gats let your guy sabi wetin dey happen and be diplomatic about it...'cus it'll be worse for your friend to marry such a lady...just saying |
How she carry the 600million?....i sense small small lies here sha ![]()
|
una nur dey hear word, instead make you learn from other people experience, you wan marry... Shey you don chop belleful sef? i pity your condition bro
|
czarina:Shey you wii nur come let us tear your face small...so you sef will enter hall of fame bayii ![]()
|
Not everybody that has fine face have sense....beware of mad people in normal clothing
|
Totally rubbish...with yiur face that looks like sour fufu...ho and give your father milk...the man literally gave you money his whole life ![]()
|
I hope she brought along wrapper... because after the wedding she'll back the groom and take him home ![]()
|
The groom suppose dey happy sey he get good friend wey dey ready to teach am these things...i hope the bestman also teaches him how to straff too ![]()
|
You sure sey nur be the MC be the original sweetheart? ![]()
|
Why baba nur wash mouth before he come altar? ![]()
|
Breathtaking ![]()
|
Everyday is a different comedy episode in this country.... so the gods now eat slice bread and sardine with canned beef? and i thought i had seen it all
|
Aunty you have a deep pit no man can ever fill...only the grace of God ![]() |
TuFace gene too strong...man no even need do any DNA test sef...all the children juss resemble tuface anyhow ![]() |
She nur sabi sey she don dey old na ![]()
|
Mtcheeeew...make una juss getttattt! ![]()
|
Buharee himself na jinx to this nation ![]() 1, Banditry 2, kidnapping 3, iswap 4, boko haram became more active than ever 5, maaaaaaaaad inflation...one purewater nw 20# 6, 1$=530# 7, increased electricity tariff 8, increased amount of fuel and cooking gas 9, killing of harmless civilians by the army and Nigerian police 10, national debt increased almost 60% ....the list goes on and on....so all these yamma yamma wey una dey talk na rubbish...buharee is the greatest jinx. ![]() |
I wish i could slap this person ![]() |
Mtcheeeeew....Bubu na him be original coup master ...wetin even concern una with Guinea...una never Fix una country finish una dey put mouth for another country matter wey nur concern una... |
koyyess: the guy nur wise at all...na bobrisky yansh him wan dey burst laidis , this prince na embarassment to him kingdom |
Simp Simp...kpokpogari too dey simp .... Dem don give you "ntorrrh" you still no wan hear word...issorite
|
I like southie meeeeeeehn!!!!
|
topelenege:I just read it now...i understand now... thanks ![]() |
e be like sey we go send you go meet God up there, make you go ask am that one yourself o ![]()
|
|
Wike too like wahala ...las las na Nollywood these people just dey act... power thirsty politicians...#pigs ![]() |
Nedu been carryout DNA test na...nur be him get the pikins...plus you wey finish from Madonna University...you nur get any source of income for yourself...you dey wait for broda Nedu ... This is why i always feel a lady shouldn't be financially dependent on a man.... always have some sort of business or anything that'll fetch you income...now you're homeless and in debt...okay ooo...make una continue the Telemundo cruise na ![]()
|





