₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,288 members, 8,449,583 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 04:09 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 74 pages)

EducationRe: Entire Graduating Class With LLM At The University Of Calgary Are All Nigerians by Nigerialabalaba: 10:11am On Jun 02, 2022
MadamVanessa:
shocked



What is there in this shithole that people shouldn't run away from? They should come and stay so that ASUU strike dealt with them.
Omo Ibo, na ur barren iboland u take dey look everywhere whereas na evil hatefilled ibo people like u ibo miscreants on nl bring curses to iboland.

Na only in una iboland people go wake up daily dey pray for death for dia governor. shiorr.
Those Nigerians wey u see for dat list no be idle lazy evil yoots like una ibo miscreants on nl
PoliticsRe: 2023 Presidency: S-east Chasing Illusory Ambition — YCE by Nigerialabalaba: 9:29am On Jun 02, 2022
ZombieTAMER:
Don't mind them

After Obasanjos eight years in office and another eight years of Osibanjo VP, these so called elders and their region can't support the south East.

that's selfishness and greed if you ask me, if there can't be a zoning arrangement in the South, then on what ground should a southerner request for zoning in the country.

My dear friends,
And the North gets it,
for keeps.
na d same tin Zik of Africa do u are doing.
PoliticsRe: List Of Delta And Edo States Delegates To The Apc Convention by Nigerialabalaba: 9:22am On Jun 02, 2022
Na d same structure wey elect dis people na hin elect all d APC candidates las week.

How pyo no get structure to choose any of the APC candidates for d whole SW and even hin ancestral Ogun state yet wan win presidential primaries na wishful thinking.

In fact, as tins dey so, na pyo suppose be d first to step down because he don already lose.


About 90% of all d SW plus Edo APC candidates elected las week come from Tinubu camp and na dis camp still produce dis delegates! It is all over joor.

Na d power brokers wey own dis structures go determine APC flagbearer no be Buhari.
PoliticsRe: Sheikh Gumi: Bandits, Herdsmen Should Get Their Own Ministry Like Niger Delta by Nigerialabalaba: 9:12am On Jun 02, 2022
Fuckyoumod:
Parasitic North.
Spits....
u wey be lazy yoot no be parasite? olodo oshi. D man dey right!! Very soon ministry of lazy yoots sef go dey for lazy yoots like u.
All d terrorists southerners dey call militants dey collect free money yet charles and henry okah dey for prison. Na all of dem suppose dey jail or killed sef!
Gumi is right!
PoliticsRe: A Friend Who Is A Staunt IPOB Member Lost His Mum To UGM In Orlu On Monday by Nigerialabalaba: 9:07am On Jun 02, 2022
Goodday90:
Come,I didn’t open this thread for you to bring your tribalism and politics here please,you can open your own please
Whatever romance you have with your buddy,go and settle it elsewhere
As if there is anywhere safe in Nigeria
omo Ibo, calm down. na d same tin we dey talk.
1. Imo na dead state.
2. na bad belle people dey cause problem for innocent people for imo state.

Since dat ashiere impostor princeoflagos come from owerri, Imo state, and his heart na evil and bitterness full am, he be part of d imo state village people wey dey cause problem for imo.

If u see evil people like him and no talk den d blood of innocent people dey ur head too.

All dis omo ibo miscreants on nairaland dey support ugm and if no be now wey dem get intrafights, before dis ibo miscreants dey say d yeye hatefilled ugm na fulani ati dss shocked

So I agree say u right and I dey join u dey call out d ibo miscreants on nl.
PoliticsRe: A Friend Who Is A Staunt IPOB Member Lost His Mum To UGM In Orlu On Monday by Nigerialabalaba: 8:56am On Jun 02, 2022
Goodday90:
which peace,Imo state which is supposed to the most educated state in the south east is the worst hit by this IPOB and Esn menace,Obowo LGA of imo state sits at home almost everyday and most of the things happening there go unreported
atokam! sometin no dey alright with dat omo ibo miscreant impostor princeoflagos from owerri in barrenland.

D miscreants go dey jump upandan on every tinubu thread like headless chicken yet dia iboland problem pass sodom and gomorrah sef.

D omo ibo dey always bitter and dey jinx everyone he support with badluck.
PoliticsRe: APC Crisis: Adamu Apologises, Reconciles With Aggrieved NWC Members by Nigerialabalaba: 1:39am On Jun 02, 2022
popesco123:
At least let turchin urchins have sigh of relief. Wetin adamu go do dey mind.
Penguin2:
Tinubu urchins must be so happy that Adamu apologized grin

The truth is that Adamu is the most powerful man in APC right now.

One man is chairman and is with powers of NEC.

And when you realize that nothing and everything can be achieved with his signature, then you’d realize that Tinubu urchins need to be calming down.
Omo Ibo olodo, I sabi say na monikers of ashiere omo ibo impostor princeoflagos from Owerri in accursed iboland.
Politics na all about disagreement and negotiations. Adamu don show humility and DIK don say ko si ogun mo so why u still dey foam for mouth as usual like ibo miscreants on nl na because u hate tinubu and yoruba.
Las las na wail u go wail until 2031
PoliticsRe: Atiku Vs Wike: How State Delegates Voted At PDP Presidential Primary by Nigerialabalaba: 10:48pm On Jun 01, 2022
MangekyoAlt:
Mr AGBOlade, where did you get the information that I'm ibo? From your skull?
Im neither ibo, nor hausa, nor yoruba. I'm minority. The idea that anyone who doesn't align with Tinubu is ibo, is someone I find worrying. Although, I don't blame you lots since you see Igbo people too screaming afonja on every thread that is exposing their own problems
Mr M.O.N.K.E.Y.Pox, if u be minority, den get sense nau and no dey jam-blab for sense. abi u be drunken fisherman ni?Don't be unfortunate like awon omo ibo wey bitterness don cast dem useless terrorist lives.
PoliticsRe: Atiku Vs Wike: How State Delegates Voted At PDP Presidential Primary by Nigerialabalaba: 10:37pm On Jun 01, 2022
MangekyoAlt:
Tinubu. Say his name properly
Omo Ibo, u go wail till 2031 as nobody go allow una jinx hin career with una badluck.
Uwazuruike sabi una wella especially awon omo ibo miscreants running amok here for nl
PoliticsRe: How Nnamdi Kanu Left APGA To Join Radio Biafra by Nigerialabalaba: 6:47pm On Jun 01, 2022
PoliticsRe: APC Governors Consensus Meeting Fails, Postponed To Later this Week by Nigerialabalaba: 6:42pm On Jun 01, 2022
helinues:
They don't have a choice than to bend to Buhari's choice
Hahaha....e go shock even Buhari. Dis no be party chairman o. Except e back Tinubu as consensus, e no go work. D apc primaries don show those wey hold APC power now and if u be like pyo wey no get any one from his camp as apc candidates last week, even Buhari no go fit save u.
It is too late now. Na those power brokers wey determine those elected last week go decide apc presidential flagbearer.

Na Adamu-led APC NWC cause am by selling form to every dick tom and harry
PoliticsRe: Labour Party Crisis: Court Orders Substituted Service On Peter Obi's Faction by Nigerialabalaba: 5:54pm On Jun 01, 2022
Mooh247:
grin



A man that can't do due diligence before jumping from one party to the other can't rescue Nigeria, just as he didn't rescue Unknown gunmen Anambra



.
u need to see hin letterhead paper before u even rate am sef. shiorr
PoliticsRe: Man Confronted While Tearing Bola Tinubu’s Campaign Posters (Photos, Video) by Nigerialabalaba: 5:00pm On Jun 01, 2022
dat one na destitute. Na destitutes like dis Fashola repartrated back to Iboland in 2013

I dey suspect say na dat unfortunate omo ibo impostor princeoflagos from Owerri barrenland be dat.

Dem suppose sieze dat yeye nylon weyrey from hin hand sef.

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 4:52pm On Jun 01, 2022
Mpeace:
Not Nse or Sec rule but CBN rules
Oga, d one I dey talk about na SEC rule weda u be financial or no be financial stock, once u be major investor for a quoted coy and u own less than 80%, u must buy d remaining for d floor, d rule na say not less dan 5% u must buy for d same price u pay to become d major investor u must pay d minoroties on d floor. Titan buy more dan 80% of UBN at once off market so dem no need to buy anytin or minimum 5% again.

Most companies no dey comply though but na because most of d minorities shareholders na suegbe and SEC sef no dey recieve complaint and pressure from d minorities.

The most recent na Eterna where Preline won buy very sumol qty for N13 instead of buyig at least 5% of Eterna OS . If we follow dat rule, Preline suppose buy not less than 65 million shares for N13 but na far less than 65m units dem buy.

From Ardova to Eterna to Champions, na nothing less dan 5% dem suppose buy from d floor from minority shareholders but most of dem dey buy less dan 5% and get away with dat nonsense.
PoliticsRe: Govs Ganduje And Ayade Accompany Asiwaju To Calabar by Nigerialabalaba: 4:40pm On Jun 01, 2022
Jagaban victory assured.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 4:13pm On Jun 01, 2022
Mpeace:
Meanwhile there was news on media about titan bank purchasing 89% of Union bank. I thought the rule is that a bank cannot own a fellow bank? If So, thenwhen does titan intend on buying us out cos I dont intend to hold any unit of titan trust bank for now.
if we follow d sec rule o, Titan no dey under compulsion to buy out minoroties shareholders o.
Na if major investor hold less than 80% na hin u must come floor come buy at least 5% from d popular side.
As tins dey so, I doubt if Titan go buy shishi so me I no tink say e pay to continue to hold UBN if u don get capital appreciation dia already.

Titan na shaq and u minority shareholders na be baby handbag.

Igi pawpaw o ni wo pawa o

PoliticsRe: This Man Is Using Juju by Nigerialabalaba: 3:42pm On Jun 01, 2022
foryourmind:
Nice. Share this on your wall.
na Ibo parapo joor grin
PoliticsRe: APC Presidential Primary: Tinubu Lands In Cross Rivers, To Meet Delegates by Nigerialabalaba: 3:20pm On Jun 01, 2022
even Ganduje dey on the entourage grin
PoliticsRe: President Buhari Visits UN Secretary (Photos) by Nigerialabalaba: 2:32pm On Jun 01, 2022
obynzo:
Dude don't be shallow abeg and stop all this eye service. Abike Dabiri has by virtue of being in NTA newsline, been very close to politicians so it is no big deal.
Olodo omo Ibo, if na by being close to Politicians, Reuben Abati for win elections for ogun state all these years. shiorr
HealthRe: Man Stopped From Committing Suicide By Jumping Into Lagos Lagoon (Photos, Video) by Nigerialabalaba: 2:26pm On Jun 01, 2022
PrinceOfLagos:
The country is hard at the moment

My fellow youths, it's about time we vote out this corrupt people
country must be hard for hateful bigoted omo ibo online troll like u. U neva see shumtin.

Na u be confam ashiere wey dey jinx anytin u touch and every one u support with badluck.

Life must be hard for a bitter pesin from owerri barrenland until dey repent o. shiorr
PoliticsRe: Melaye Tackles Buhari - You Can Only Choose Your Party Candidate Not Successor by Nigerialabalaba: 2:16pm On Jun 01, 2022
Massiveglory:
Lamentation. Pmb will select the Apc candidate and nothing will happen. Highest you will do is to make online noise.
Omo Ibo, Pmb no be olodo like u
PoliticsRe: Melaye Tackles Buhari - You Can Only Choose Your Party Candidate Not Successor by Nigerialabalaba: 2:06pm On Jun 01, 2022
as tins stand sef, Buhari no fit even choose or impose APC flagbearer, na d people wey choose majority of those APC candidates elected last week go decide APC flagbearer except Buhari wan kuku kill APC.
Power don shift base.
PoliticsRe: President Buhari Visits UN Secretary (Photos) by Nigerialabalaba:
6 Nigerians dey dia with Baba and 4 of dem are from the school of Asiwaju Tinubu.
Abike Dabiri
Seriki Ademola
Aregbe
Lai Mohammed.
Even Adebayo na close political associate of Tinubu from AD days.
Tinubu na d man in that parable of the sower. He really cast hin seeds far and wide.

Who else go fit turn a mid level civil servant NTA news caster like Abike Dabiri into an influential politician wey has d ears of a President today? Na only Tinubu fit do am.

As at today, 90% of SW and Edo APC candidates elected last week dey Tinubu camp while zero APC candidate dey PYO camp for even PYO's ancestral Ogun state.
The lesson: do good to people anx e go come back to u. APC don dey stuck with Tinubu like white on rice. shiorr to dem omo ibo miscreants here on nairaland. Dem go wail till 2031

PoliticsRe: Lawan Appeals To APC Delegates To Vote A Candidate Without Baggage by Nigerialabalaba: 1:34pm On Jun 01, 2022
Sixfiguresmart:
The only candidate here is President Yemi Osinbajo.

Tinubu already has excess rotten teeth which is a collateral baggage. Shaky hands and chairwetting fever. Too much baggage in excess quantity.

Don't ever make a rotten teeth a president. He will shake the whole country into his piss
Omo Ibo, I sabi say na Atiku u dey work for so dat Atiku go get easy ride to defeat featherweight PYO.

As at today, APC don get clear leader as APC don do primaries for states and LGA.PYO no even show face at all.

No single APC senator or rep dey PYO camp for d whole SW. Not even one APC candidate for hin Lagos state adopted state or for Ogun state, his ancestral state dey PYO camp shocked. All of dem dey Tinubu camp and na where Tinubu tell dem to go dem go follow. If Buhari impose unpopular pyo, both Buhari and pyo go collect shell of APC niyen because d engine dey with Tinubu.

Las las, even Lawan don see d reality. Like Lawan like PYO, dem no get strong political structure and like PDP, na election too APC go do las las , no be annointing service. Shiorr
PoliticsRe: 2023: Osinbajo On Top Priority As APC Govs Meet Over Consensus Candidate by Nigerialabalaba: 11:52am On Jun 01, 2022
U see as Tinubu no say anything and just dey face d campaign.

By dis time next week wen Tinubu go don win, all dis una turenchi go be archive. Wen una dey write thesis, Tinubu boys don collect all d APC tickets for SW and na where he go dem go follow.

PoliticsRe: South-East APC Delegates Shun Tinubu’s Summon, Demand He Comes To Igboland by Nigerialabalaba: 11:46am On Jun 01, 2022
Gazette na trashy fake news portal for serial blackmail.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 74 pages)