₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,314 members, 8,449,718 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 09:05 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland ForumNigerialabalaba's ProfileNigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 74 pages)

PoliticsRe: Call On Tinubu To Step Down For Osibanjo by Nigerialabalaba: 4:58pm On May 29, 2022
techWriter5:
You are very intelligent, sir. I honestly dont know what is wrong with him and his people. That man will certainly lose the general elections, if he manages to pick the ticket of the APC.

This thing is as simple as ABC!

See the unintelligent bots they are using to promote his candidature.
As una advice to pdp to field obi no wek and pdp spit am out , ur next agenda na to throw up a featherweight against atiku abi? grin
kolewek. APC dey go for Tinubu. go and cry o
PoliticsRe: PDP Presidential Primary: I Will Defeat Atiku - Umahi by Nigerialabalaba: 2:41pm On May 29, 2022
Abeg move dis to joke section

PoliticsRe: Atiku Wins PDP 2023 Presidential Primary Election by Nigerialabalaba: 12:12am On May 29, 2022
jaxxy:
Depends on who Apc fields. Only Jonathan can defeat Atiku.
Hahaha...Omo Ibo, u mean a minority wey no get structure inside APC go defeat a fulani like Atiku?
u be olodo aswear2gud grin.
Na Tinubu go face Atiku
PoliticsRe: Gbenga Daniel Wins Ogun East APC Senatorial Ticket by Nigerialabalaba: 12:05am On May 29, 2022
Michaelmercy:
Ogun state is naturally blessed with useless leaders from inception if not so they should be closely behind Lagos at the moment in terms of development for real
Na dem be second now for investment and manufacturing
PoliticsRe: Gbenga Daniel Wins Ogun East APC Senatorial Ticket by Nigerialabalaba: 12:03am On May 29, 2022
so far d 2 APC senate winners for Ogun come from Tinubu camp, e be like say APC ogun delegates go go for Tinubu so. Before I tink say dem go share am into 3 ni o between Tinubu, PYO and Amosun but e dey look like everytin na Tinubu so
PoliticsRe: PDP Presidential Primary: Atiku In Clear Lead by Nigerialabalaba: 12:00am On May 29, 2022
[quote author= post=113266951]STARBOY AND ZULUM come 2023......

Oh yeah,
Politics 101 on course.........
Leave us with our Zulum, support your candidates and leave us with ours.
Zulum for Vice President. Politics 101 still on course....[/quote]firstly, Zulum no dey do vp secondly, to face Atiku no be doxtoral thesis, u must get money and strong pilitical structure. Those 2 academicians no get any of d 2 sa.
PoliticsRe: PDP Presidential Primary: Atiku In Clear Lead by Nigerialabalaba: 11:25pm On May 28, 2022
[quote author= post=113266951]STARBOY AND ZULUM[/quote]To face Atiku??

PoliticsRe: PDP Presidential Primary: Atiku In Clear Lead by Nigerialabalaba: 11:24pm On May 28, 2022
davidtemi:
Very good

I am ready to atikulate
before nko. shiorr.
Na mumu people dis news dey surprise. Atiku sabi say na hin go get am. shiorr
PoliticsRe: Atiku Wins PDP Primary by Nigerialabalaba: 11:18pm On May 28, 2022
pinkPUSSY:
Muslim deputy ?... See as u talk am the thing sweet u for mouth...

In that case majority of christians will support Atiku for having christian running mate, and majority of Nothern musims will still support Atiku for coming From their region..

Who go Vote Muslim Muslim ticket now everbody is concious of his religion ?
Siddon dia dey watch. SW and Edo no dey vote along religious line and north wey dey do muslim go follow. As for SE,ur barren iboland, omo Ibo, take it, nothing dey happen. Ipob terrorists don finish SE. Even pdp no need SE again.

Na 1993 dey play out before everyone so. D funny tin be say both Atiku and Tinubu participate for d 1992 election and both dey SDP dat time.
PoliticsRe: Atiku Wins PDP Primary by Nigerialabalaba: 10:57pm On May 28, 2022
Sergio104:
For your little mind bah undecided
Omo Igbo, PDP na hin need Atiku now and as for d gej rumour, no minority from Bayelsa go face a majority tribe like Fulani on a severely fractured and divided APC and defeat am.

APC go give Tinubu and Tinubu go chose muslim deputy to counter Atiku for North and na so 1993 victory for Muslim -muslim ticket go repeat himself.
PoliticsRe: Atiku Wins PDP Primary by Nigerialabalaba: 10:49pm On May 28, 2022
2023 election go be Tinubu vs Atiku..
Take am to d bank. Nobody among APC aspirants fit match Atiku.
PoliticsRe: If Wike Win PDP Presidential Ticket The Cabal Will Pick GEJ And NNPP Will Win by Nigerialabalaba: 9:57pm On May 28, 2022
Saviourk:
Your analyses are nice and apt smiley
Hahaha.. cabal ko cahoot ni grin
U see say nobody don respond to all una yeye GEJ conspiracy theories. Not Buhari, not Tinubu and not even Pa Bisi Akande. GEJ and una cabal no go even attend APC convention sef. Baba don come back after e read d katakata wey dey brew for APC NWC and now don see as PDP do open democratic contest.
Except e wan kill APC e go do concussion abi consensus.
Una go lose las las as usual. shior
PoliticsRe: Betty Akeredolu Chased Out Of APC Secretariat In Imo by Nigerialabalaba: 5:57pm On May 28, 2022
ijustdey:
Betty Akeredolu, First Lady of Ondo State, who is contesting the All Progressives Congress (APC) Primary election in Imo West, was chased out of...




https://dailytrust.com/breaking-akeredolus-wife-chased-out-of-apc-secretariat-in-imo
Supreme Court Governor vs Supreme court APC Chairman
PoliticsRe: BREAKING!!!: 2023: Buhari Plans To Leave For Spain,Strikes Deal With GEJ (Pix) by Nigerialabalaba: 5:34pm On May 28, 2022
OkoroBufo:
You quoted the wrong person, read his comment once again.

-Okoro bufo
okay. Thank u sir
PoliticsRe: War In APC As Tinubu, Others Told To ‘Forget’ Presidential Ambitions by Nigerialabalaba: 5:32pm On May 28, 2022
SATANICALLY:
http://saharareporters.com/2022/05/28/exclusive-war-apc-party-tinubu-osinbajo-amaechi-others-told-%E2%80%98forget%E2%80%99-presidential-primary
Tales by moonlight. SW votes for GEJ no possible so APC fit go manage d votes of Aso rock cabal and awon ndi 5%ters grin
Sowore o kare o, d way u dey totori awon omo ibo

PoliticsRe: Buhari Government’s Cabals To Serve Electoral Body, INEC, APC Party Agents by Nigerialabalaba: 5:26pm On May 28, 2022
fulaniHERDSman:
grin cheesy

Mkpurummiri Crooners over to you. Continue shouting mpkurummiri upandan while Dem dey prepare rat poison for una useless okpolo eye.
Omo Ibo o,na d hatred for Tinubu put u in sifia pains grin
PoliticsRe: BREAKING!!!: 2023: Buhari Plans To Leave For Spain,Strikes Deal With GEJ (Pix) by Nigerialabalaba: 5:19pm On May 28, 2022
Corporate2020:
Tinubu is waiting to disgrace the two idiots. Humiliating idiots is Tinubu's hobby
Omo Ibo, GEJ no fit carry APC banner and APC no go die grin
Sowore dey use ur head
BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba: 2:16pm On May 28, 2022
TheGoodJoe:
LOL. grin

You sound unenlightened.

Why will someone learning to trade means people losing money to him and cursing him.

He likely invested in a particular currency that rose and he hit big on it. It happens everyday and he does not need people's money for it.
TheGoodJoe:
Try and read the article. He used his platform to run some fraudulent schemes. Not that crypto currency is a scam. We have scam online vendors, does not make selling goods online scams.
smh

BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba: 2:07pm On May 28, 2022
cherryCola:
Broke entity.
Crypto made me a millionaire at the age of 19 tongue .

I can see that you have loose money in online business till you now develop this natural hatred for those that are hitting it big.
if u say u be millionaire at 19 because of ponzi crypto trading , dat means ur life don cast patapata be dat. In fact, na ur old age u don sign into penury and financial hardship so .
In fact, d curses from d suckers wey lose dem money to u for dat ponzi don wreck ur life to d 5th generation. Just no ever try to born pikin o because of d curses u don chop.Na poverty and horrible family backround go make u say u make million at 19 for crypto ponzi. No shame!! Dat no be ur money! olodo.

For 19, na university me I dey and face d business dia full time so tey wen I graduate with correct grades, I get correct legit job wey give me money and wen I get my own million, na clean money wey no come with physical and spiritual curses like d yeye accursed crypto 'million' u get and dey form with.
I don sabi say u no get sense and con join am with laziness and greed. ur life don cast o!
Wen u suppose dey school dey learn , na ponzi u dey do, now u don pass 19 with no education but life full of curses.
PoliticsRe: Fatuhu Muhammadu, 7 Others Lose APC Rep Return ticket In Katsina by Nigerialabalaba: 1:56pm On May 28, 2022
ZombieSlaughter:
yorubas: 'Oh that's very good, it means buhari no longer have influence in the party, our jagaban will defeat him and his candidate in the primaries. grin grin

grin
Omo Ibo, wetin consign yoruba with Katsina APC primaries wen ur ibo politicians dey chop defeat and disgrace upandan.
Uwazuruike sef
BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba: 1:50pm On May 28, 2022
cherryCola:
I don't argue with people that doesn't know the meaning of crypto or how it works.
So oga carry your stupidity couple with ignorance and face front lipsrsealed .
if dem dey call stupid people, na u be dem chairman. Dat na why FT say na stupid black people full d retail side of crypto ponzi because d fraudulent promoters sabi say dem go believe anything. Ur own don cast.
I no blame u, na stolen money wey u no work for so u fit lose am. olodo oshi.
Ur aburo wey do luna slap ur face blind and shame no catch u, u come here dey form vandam. koshidanu joor!
PoliticsRe: PDP Presidential Primary: Each Delegate Gets Over $50,000 Bribe -Sahara Reports by Nigerialabalaba: 1:44pm On May 28, 2022
samista:
This is why Obi left them.
no be so. Obi na lightweight politician. even ordinary pdp for anambra, e be lightweight. So e good as e carry him akagum go elsewhere. nothing for him and all dis ibo miscreants online con jinx am with dia badluck.

From vp of leading party in 2019 now to orphan politician in 2022. Ipob terrorists and ibo miscreants online don use dia badluck jinx am. shior
PoliticsRe: PDP Presidential Primary: Each Delegate Gets Over $50,000 Bribe -Sahara Reports by Nigerialabalaba: 1:39pm On May 28, 2022
Mooh247:
Haba $50,000 per head is too much now, that $15,000,000 for minimum number to win
no mind sowore. Dat na about N20 billion if dem share $50K for 811 delegates.
Even though I no gbadun pdp but on dis $50K
bribe na fake news.
Atiku don broke and sabi say na PDP need am dis time while EFCC dey press wike's neck already.
BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba: 1:34pm On May 28, 2022
cherryCola:
E-diot !, you loose money in crypto does not make it a ponzi scheme
No be me go carry my money go give crypto ponzi. shiorr

I dodge am to let am pass to suckers like u. If u dey do crypto ponzi, den u be suegbe and plain stupid . if u dey young ehn, ur old age u go suffer!

PoliticsRe: Salihu Mustapha: Adamu Is Using Buhari To Perpetrate Fraud by Nigerialabalaba: 1:19pm On May 28, 2022
osinbanjoisaliar:
Bros, no vex. I jus dey give you the low-down of the down-low. APC NWC and Buhari don already tell everybody their consensus candidate. So Tinubu don already begin the action film. This one na just the opening scene. Make you prepare yarself for the beginning of the actor vs boss fight either Sunday or next week
omo Igbo, na Tinubu u see ehn. u no see d spitting out of Obi pandora from pdp . shiorr
BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba: 12:58pm On May 28, 2022
phemmyfour:
If your hand is clean, you don't need to worry about getting arrested
He no clean. Shiorr.
Na fraudster!
BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba:
callthefred:
From my experience two things could be the reason...I've had such experiences before ..the banks do not have right to close your account unless by a court order but security agencies are always overzealous and overreaching that they threaten banks

First your lawyer needs to write and request the bank order the bank got. To their head office. Once the bank hears that you requested the court order and they do not have one they will immediately beg you...same thing they did with me. But if there's a court order, then you will need to vacate it by another court order.

However, don't go to the bank o. They will arrest you. This is why you need to relationship with your account officer so they can update you even though it's u ethical. If you're good to them they will tell you some levels of the truth.
Na old law u dey quote. All d yeye loopholes don dey addressed by serious laws wey don dey now!

If u do fraud with account now, na so sey u and ur money dey go. ur own don cast.

The locust useless gej era wey fraudsters and criminals and terrorists dey use proceeds of crime dey fight FG don end o.

https://www.vanguardngr.com/2022/05/buhari-signs-3-anti-money-laundering-bills-into-law/amp/

If OP dey into crime, e don cast be dat. Gbabesky!

BusinessRe: My Four Bank Accounts Restricted/frozen by Nigerialabalaba:
maclatunji:
Talk to your lawyer to help you engage with the banks. Smells like some sort of trouble.
Talk to lawyer Bawo. All u sumol boys and girls sef. shior.
Just send dem email first and follow up with ur account officer. If OP no be thief and internet fraudster, e no get problem.

U see those 3 new anti money laundering laws Buhari signed last week. na hin go kill all dis useless lazy yoots wey dey call stealing online and yeye crypto ponzi business. Shioor.
Awon ole ole , awon thiefy thiefy lazy yoots oshiangry

PoliticsRe: Fresh Crisis Hits APC NWC As El-rufai’s Man Accuses Adamu Of Inaccessibility by Nigerialabalaba(op): 12:27pm On May 28, 2022
APC Gbosgbas 2.0

PoliticsFresh Crisis Hits APC NWC As El-rufai’s Man Accuses Adamu Of Inaccessibility by Nigerialabalaba(op): 12:26pm On May 28, 2022
BREAKING: Fresh crisis hits APC NWC as el-Rufai’s man accuses Adamu of inaccessibility and Failure.

Says, party chairman using Buhari to cover up failure.

By Omeiza Ajayi, Abuja

Amid the confusion that has trailed its back and forth regarding its Presidential Convention, the ruling All Progressives Congress APC is now enmeshed in a fresh round of crisis.

Like in the past, the crisis this time has also emanated from the barely two-month old National Working Committee NWC of the party led by Senator Abdullahi Adamu.

A member of the NWC and National Vice Chairman, Northwest, Malam Salihu Moh. Mustapha has alleged that most NWC decisions have been laid fallow as Adamu has refused to implement them.

He also accused Adamu of using President Muhammadu Buhari as a cover up for the former’s inability to make a headway regarding the screening of the party’s presidential aspirants.

Mustapha said in spite of the multitude of challenges afflicting the party, Adamu has remained largely inaccessible, hence his (Mustapha’s) decision to write him a letter.

https://www.vanguardngr.com/2022/05/breaking-fresh-crisis-hits-apc-nwc-as-el-rufais-man-accuses-adamu-of-inaccessibility/

PoliticsRe: Peter Obi: Factions In Labor Party Leadership Threaten Presidential Ambition by Nigerialabalaba: 11:25am On May 28, 2022
Vulturereloaded:
Even if peter obi joins full gospel business mens fellowship, we will vote him there.
Even fgbf go still spit Peter Obi out.shiorr
May God not let me or any beta pesin I sabi run into company of badluck people like una. Everyting una touch na pafuka pro max .

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 74 pages)