Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 74 pages)
ceejayluv:U be correct pesin. God bless u..Na sensible ibos go collect back iboland from accursed ipob terrorists and cannibs |
bennybuhari:All of dem don cast Pro Max Losers!! All d blood dem shed with pdp sponsored ipob terrorists and cannibals still no wek. Ntoor! Awon eyan radarada. shiorr |
Vaughanlanrewaj:Amin! Ase Edumare. Oke oke!Gboun gboun loke. Jagaban ni o ma ja ewe Olu bori. |
Jollylolly: Laghondi2008: Ebunoluwa2020: Tiwatoke2:Same PYO wey be Lagos boy and dey come Lagos almost every weekend yet no fit win hin ward for Lagos na hin Lagos APC go dey worry about? shiorr. Go an sleep, PYO na featherweight for Lasgidi. Notin dey happen . Sanwo Olu go tell am same thing he tell Amaechi; Jagaban 2023 na d rallying point for Lagos APC.
|
ygowon:U be olodo if u tink say na primary school dropout u dey chat with. Obi be billionaire politician and I need google search to find " donations Obi have been making since he left office as a governor" Obi no serious at all. dis na wetin come up if u type peter obi donations on google search https://www.google.com/search?q=peter+obi+donations&oq=peter+obi+donations&aqs=chrome..69i57.12248j0j7&client=ms-android-samsung&sourceid=chrome-mobile&ie=UTF-8 D first one na d link wey e dey even dey collect from people o. On d first page, half na for his fundraising from oda people while d other half na sumol sumol donations wey no pass N100 bracket yet e be billionaire o. now compare am to wetin comes up if you type Bola Tinubu donations for google search https://www.google.com/search?q=bola+tinubu+donations&oq=bola+tinubu+donations&aqs=chrome..69i57.8665j0j7&client=ms-android-samsung&sourceid=chrome-mobile&ie=UTF-8 compare d two and u go sabi say Peter Obi na cunny stingy billionaire politician wey go rather collect from people dan give people sef. shiorr
|
Truthisunique2:u still dey watch too much romance..Na 12 governors sign Tinubu form and dem be core loyalists wey go download everything for Tinubu. Aketi na d Head of Southern govs and dey dia, Sanwo Olu, Ganduje, Kwara Gov., Oyetola, Sule of Nasarawa and co dey dat meeting so forget consensus for as long as Tinubu no want am. Dis weekend, na election dem go do. Tinubu need dat legitimacy of resounding victory and electoral validation to send serious message to Atiku of PDP. Forget Amaechi because e no dey go anywhere. None of d governors dey for him 100% and some like Umahi, Fayemi, Yahaya Bello, Badaru and Ayada go either go for demselves or support PYO if shame no let dem openly join Jagaban. yet dem still no reach 6 sef Na 2023 BAT vs Atiku dey unfold so. Go rest u don try but don lose again Omo Ibo. |
Omihanifa:Obi's problem na untruthfulness. E say e no dey stingy but e dey amass a lot of questionable funds for tax havens. Pesin wey no like money no dey behave like dat. Now years after e comot for office, most of d tins e build don expire because dem be inferior quality yet hin money neva expire. E dey tink only about himself is all I see. Baba Akande is regarded as frugal not stingy but Obi is not frugal but stingy because he has so so much yet hardly involved in philantropy. How many times have u heard that Obi , despite his billions,will donate cash to people affected by disasters in any part of Nigeria or his Ananbra state yet wen election come e get money to share for some politicians to organize an audio and laughable 1 million march . Has e even touched a million people's lives with philantropy from his billions. I will not be surprised if Obi dey richer than Tinubu sef but na Tinubu go donate N1 b to LASU, donate N50m to Kaduna, millions to Oyo state etc and fund Kanu Heart Foundation, NASFAT etc. Dat na why people feel obliged to pay back Tinubu for his kindness and generosity. Wetin people go pay Obi back for? He go rathed pay small boys to influence twitter than to build hospitals or help d displaced people in their difficult times. |
Our useless unpatriotic yeye banks still dey collabo with dis looters to hide and move stolen public money and na Buhari , NFIU and EFCC I blame. Buhari should query or sack dat NFIU and efcc chairmen. This is disgraceful and unacceptable. Haba! Ki ni gan. Won shepe fun won ni
|
Consensus na back door to give aspirant wey no popular d ticket and dat pesin go lose for general election because d main election no go be by consensus. Dat na why I support APC governors wey insist say dem no do consensus. D group don see say dem no fit win because PYO na featherweight politician and if e no fit win ordinary APC primaries , shey na a candidate like Atiku e wan con face wey no go beat am silly. shiorr |
yinkus6750:ko si nkankan jor ![]() |
UrPapa:Uwazuruike sabi dem wella. shiorr |
AJOBI77:Govt fear Ozekhome? Ozekhome wey be PDP chief lawyer of looters na him govt fear? U be sumol boy. Go read about Rikey Tarfa u go sabi say govt no send. As ozekhome dey so, d day e cross hin line na dat day dem go pick am. Go ask how long dem lock hin bank account for receiving stolen funds for case. Nobody fear am o and not FG. FG no send anyone. shiorr |
Groovedaddy:Farida na from police. Abeg go look d law no dey compare apples to oranges abeg. I no get time for useless arguments joor. |
Kingnelson9:you no serious if I need to remind u d meaning of coward tonight. Na a whole institution okorocha drag with a useless nonsensical theatre of d absurd this evening wen e dey resist arrest. I beta pass okorocha pass pass becos I no steal in d first place and I no go do dat kain rubbish after d whole world don see say na efcc officials, no be armed robbers, con arrest am for broad daylight. He no fit to be senator if e respects dat title. Senate na for wise respectable elders not yeye cowardly wannabes. I am so disgusted by him that I go look for Fayose video so dat nonsense people wey e wan mislead go sabi say okorocha suppose respect himself and follow efcc today and still return by weekend on special consideration say e go return after d apc screening. If efcc arrest u unlawfully, court go decide no be him! Okorocha no be only a coward e be disgrace to Nigerian senate and any past governor. shiorr. Below na Fayose o and today Fayose sef dey pdp presidential aspirants group so wetin cin be okorocha's problem. nansense!
|
SadiqBabaSani:I don't think d efcc law allow service or retired armed forces pesin.Na police dem dey take for efcc. If na Soldier dem no born Okorocha make e try d home video e do today. E no go hear say soldiers dey outside con dey do yeye instastories and fb live. shiorr |
All d yeye japa crew fit go america from tonight sef. shiorr. |
Texas Gov. Abbott: 15 dead in elementary school shooting Fifteen people have died in a shooting at Robb Elementary School, Texas Gov. Greg Abbott said Tuesday. He said the shooter killed 14 students and a teacher. Abbott said the shooter is also deceased. Elementary school shooter is an 18-year-old from Uvalde, Texas governor says From CNN’s Jamiel Lynch and Joseph Bonheim The elementary school shooter is an 18-year-old male from Uvalde, Texas Gov. Greg Abbott said. “It's believed that he abandoned his vehicle and entered into the Robb Elementary School in Uvalde with a handgun and he may have also had a rifle, but that is not yet confirmed according to my most recent report,” he said. What we know so far Two people have died after a shooting at Robb Elementary School in Uvalde, Texas, a spokesperson from Uvalde Memorial Hospital tells CNN. At least 14 people, including students, were injured, authorities said. A suspect is in custody, and the FBI and ATF are assisting local police with the investigation. https://edition.cnn.com/us/live-news/texas-elementary-school-shooting-05-24-22/index.html
|
Those accursed ipob terrorists and murderous cannibals no go stop unless dem finish iboland with d spell on d ipob terrorists and cannibals after dem burn lagos for 2020..
|
sameks08:barawobanza! |
Arrant nonsense. He dey resist arrest wen fayose even use efcc shine. shiorr
|
Cowardly ibo man. Dem wan arrest am e dey hide under bed. Shiorr. Pesin wey no respect himself. EFCC wey Fayose even print t-shirt go submit himself for dem office na hin okorocha dey hide under bed for.Nansense and ingredient
|
SeaTrade:Olodo, u dey read too much romance and u don show say u no be business owner. most small businesses in Nigeria no dey borrow from banks abeg. Besides, I don tell u, dis na temporary thing. It can still change next month if dem don make progress after d primaries of d political parties. |
Zonefree:PYO go share Lagos, Osun, Ondo abi? U be learner joo
|
PaChukwudi44:Omo Igbo, NW get Kano and SW get Lagos+Osun+Oyo+Ondo in d kitty for our ibo nemesis; Tinubu. Wetin we con get as Ibo? Nada!Na envy and evil cause am. As e dey so, our corrupt efcc customer daada son , Okorocha, can have d shikini number of delegates from our barren iboland. U see our hateful ibo life so?Ibo don lose again. From 3rd class pass (P) now to ungraded(U) for politics. We dey serve our mates in same country we founded with odas and na from generations to generations we dey lose because we hate and envy other Nigerians. Uwazuruike don finish d matter sef. Justice for fatima and her living and unborn children.
|
a talk am o!! instead for him to face efcc na press e go face. Dis people dey always dey afraid of dia shadows. shiorr |
Jollylolly:Olodo Gaybriel, see. Badaru and Buni na dem team up to bring GEJ so Badaru and Buni dey same political camp inside APC. Instead of u to calm down and learn you do anyhow because u be olodo.shiorr |
Lush100:You are valid. I go plead make we read d report and how dem each vote to arive at the new rate. U sabi say economics in scenarios like dis no be science, e dey more like art because some of d factors dey outside ur control. For example, election go soon start and historically, e dey impact consumer and corporate spendings .now con add that to external factors like putin's way, rising crude oil price and food. If dey are going to raise am, dem go likely consider these things but d good thing be say na temporary and mpc on its own no dey tell d full story. I get you shah. U get sense
|
Hahaha....EFCC customer dey for Arise Tv o ![]() Dis my Ibo people sef.Shey dem use Tinubu swear for us ni? Even Okorocha wey no go out since wen EFCC invite am too still get time for Tinubu matter. Eleyi gidigan o. Uwazuruike don talk am finish
|
Faber: orion7:Hahaha....Omo Ibo, losers, u no sabi yoruba people be dat Dey are trained to be rugged in politics. Right from 1st republic, dem no dey fear to be in opposition. In fact, Awo train dem to know say opposition means govt in waiting for wen ur opportunity go come too.Meanwhile, worry more about Ibo ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 74 pages)

