Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 74 pages)
Yobe awon eyan Badaru ![]()
|
aieromon:dem full everywhere o. If u see dem for real life, u go tink say because dey can read, write dem suppose get something upstairs. For where? Dem no get shishi sense!! Dem go school juat to mark attendance and cheat for exams. Na hunger, disgrace, depressions from suffethead go kill dem as dey grow older las las unless dem quit dis dua nonsense unproductive life. Awon unserious lazy olodo yoots |
Built2last:Olodo, MPR raise na short term monetary instrument to rein in rising inflation. E dey different from fiscal policies. As inflation dey rise so, sensible cbn go raise interest to encourage more people to save and reduce d amount of naira chasing finite goods. school u no go u dey hia dey waste ur life away with idleness. shiorr. With dis una idleness ehn, d suffer wey dey wait for some of una in old age ehn. I no go pity una. Awon lazy empty headed yoots gbogbo. Na only stupid ponzi crypto una brain fit understand. shiorr |
Truthisunique2:Omo Ibo, see ehn, wen dem papa dey pursue yansh upandan for village, dis man una dey envy dey build bridges and raise beta people up to PYO, if u dey hate am now na becos u dey jealous and u be enemy of progress. Amaechi eye suppose don clear now say nothing for him . even d elected delegates from Rivers go dey shared between him and Abe for Tinubu. u be learner. hatred na wacky strategy for politics because no permanent enemies for politics |
He go run to PMB and Press next. You go say I talk am Shiorr.Make he go face efcc if he dey innocent |
okeysoninv:Lobatan After building and reaping massively from PDP since 1999, d olodo wan collect disgrace after d maximum shishi Ipob terrorists give am in Germany. Uwazuruike; over to you joor. shiorr |
PrinceOfLagos:Omo Igbo. U don resume afternoon sifia pains on top Yoruba and Tinubu thread when our Owerri , Imo state, and our barren Iboland dey full of both young and elderly thieves , drug addicts, terrorists and cannibals. U don recieve dis memo from our brother Uwazuruike so |
fergie001:hahaha.. u be learner. na those statutory delegates dey control d elected delegates and PMB know say e no really matter weda he sign am or not. For example, Oyo, Osun, Ondo and Lagos for example go go with Ladoja/Adelabu dem, Oyetola/Omisore, Aketi and Sanwo/Tinubu wey dey Tinubu kitty so dat alone go deliver about 75% votes for SW alone to Tinubu. Osoba/Ogd go still split some Ogun state delehates for Tinubu while Opeyemi Bamidele and co go get some Ekiti delegates for Tinubu and Tinubu still lock down Kano, Katsina, Edo etc so weda 8K delegates or 2k delegates. same ni Na Lawan and Orji Kalu lose pass becos now na d Governors go decide. |
Udemzy05:U coward wey dey hide for keyboard na u con ne sombori? ![]() Uwazuruike na d one wey give d terrorist mnk d format e dey use for suckers wey dey follow am upandan. U must be indomie generation if u tink say uwazuruike na ur papa mate. Uwazuruike don see our so called ibo leaders finish. e no say dem be fraudsters. E remind me of wetin late Olorogun michael ibru tell him wife about Ibori say ibori na crook make cecilia no have anytin to do with Ibori but cecilia no hear and end for prison las las. Uwazuruike sabi all of dis useless ibo leaders and politicians
|
Oju telegan APC don dribble dem so tey awon Omo Ibo dey foam for mouth with unbridled bitterness and hatred for Yoruba and Tinubu. Tinubu victory issa goal ![]()
|
PrinceOfLagos:Omo ale Igbo oshi! U don forget say I be Ibo like u from Owerri, d most useless part of Nigeria ![]() My mama come from Lagos too ![]() We wey we dey chop human flesh and get d most useless elders for Africa
|
PrinceOfLagos:Omo Ibo, u dey in sifia pains becos of ur hatred for Tinubu and Yoruba ![]() Na Ibo like u dey disgrace Ibos upandan especially online. How owerri and our useless crippled druggie meth addicted elders wey turn iboland barren for us while we dey run amok like rabid dogs on Tinubu matters ![]()
|
Malory:Omo Ibo, a don fix am. Amin |
press9jatv:won tun ti zeh. awon Igbo-crites and cowards. what about my ibo people killed and beheaded by ipob terrorists and cannibs
|
OP u do well o but Pneumonoultramicroscopicsilicovolcanoconiosis no be English word |
ChoCho54:Dis title prize u dey share every week ehn. Diarizgodio ![]() U no be female so just edit and put am back to male. God no like liars o ![]()
|
Consensus Amosun kor Councillor Amosun ni. shiorr. E beta go field go canvass for votes. He siddon for hin house dey tout consensus wen even hin AA was defeated last election for Ogun state.
|
Boris Bondarev, 41 41 year old go be veteran bawo ? Akikkah!! Oje marina
|
swaggerjack:Omo Igbo, na ur hatred for Tinubu dey put u in eternal sifia pains ![]() Na people like Shehu Sani and Uwazuruike fit una hateful hypocritical ibos wey get barren land with more problems dan d rest of Africa.Shiorr
|
BBC na d worst offender! I don dey see dat tin on BBC for days now and I dey disgusted because dem say monkeypox dey for UK, Isreal and Austria yet u no show white skin, na black skin u dey show. Shey uk, Isreal and Austria na black country ni. shiorr. Na today dem start to dey use white skin o after showing black skin for almost 1 week |
Omihanifa:No mind am. E no do nysc o. shiorr Another user @doratalker said: “I am sure the guy that beat Banky W blue and black isn’t on this twitter…… Y’all think the twitter is the vote, especially my Peter Obi people y’all better pull up.”
|
ganisucks:See dis junior minister wey be eqyivalent of LG too dey talk. uwazurike na ibo prophet aswear2gud.
|
Ozekhome don cash out again. 'Expert' PDP Lawyer for immoral looters and terrorists and cannibs
|
Jamesbally:wait until dem see Tinubu thread Dem just dey disgrace ibo everywhere |
God1000:where madam Oby and Prof humanright. shiorr. shame on dem joor. Ipob terrorists and cannibals don intimidate dem into silence. |
carterguccy:dat na why I dey laugh wen some native and jjc ibo people say dem own Lasgidi Dem no even own 1% of Lasgidi!If u go Ikeja probate office, d saro and aguda indigenous Lagos families alone get nothing less dan 1000 families like dis dem Bank-Anthony o wey dem assets dey rock solid till date. Dem go do court case for more than 50 years just to make sure say nobody go transfer d assets! Very rich highly educated sophisticated Saro and Aguda families folks. D top professionals wey many of una no even sabi are from dis families o and dey have wealth wey don pass 100 years passed down from generations to generations. No shishi of dis elitist saro and aguda families dem dey transfer to non-Yorubas let alone Ibo. shiorr
|
Igbojew:which one be ibo jew again? ![]() The only ibo I sabi na dis dot and all d reasonanle people dia don japa to other parts of Nigeria to escape its barrenness like Lesotho.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 74 pages)

